Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures - Culture (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Culture › Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures (37513 Views)
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by AdaojoTheUrchin: 6:50pm On Mar 04, 2023 |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by silibaba: 6:56pm On Mar 04, 2023 |
wanimo:Na to burn the person with tyre and fuel |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Pastoshizzy(m): 7:01pm On Mar 04, 2023 |
broadman20:i chose to ignore you. No b say I no get the rite plank for your head but i 4give you. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by broadman20: 7:07pm On Mar 04, 2023 |
Pastoshizzy:Haaaaaaaaaaaaaaaaaaaa! Person wey dem ask question and he wan come fight, that person na complete Agbero! I no call you Agbero Shaa, na question I still dey ask. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by hamzakito(m): 7:09pm On Mar 04, 2023 |
Na person wey wear white shirt the comot for road for person wey carry red oil o😂 |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by CHAQUR: 7:34pm On Mar 04, 2023 |
ExAngel007:Pesin wey dey purge no dey select toilet o. Lol |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Pastoshizzy(m): 8:12pm On Mar 04, 2023 |
broadman20:Will my being 'agbero' put cash in your pocket (anamu). I know quite a number of agberos that are living better than wretched you. E-diot. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Qasim6(m): 8:39pm On Mar 04, 2023 |
Person wey no get mother no dey get sore for back. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Princeadebayo11(m): 9:08pm On Mar 04, 2023 |
silibaba:I worked as ad-hoc staff, to upload ordinary accredited voter's na wahala. It was around Sunday morning around 8AM before we could upload |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by KeyEndurance: 9:11pm On Mar 04, 2023 |
Bi chu aly Bi chu aly if you nOBI careful your story will be written in OBItuary |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by fabolouz1(m): 9:27pm On Mar 04, 2023 |
Interesting but next time try to put the meanings because no be to read but na to know the meaning . |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Chochovini: 9:40pm On Mar 04, 2023 |
wanimo:. Our votes doesn‘t count. U can take that to the Bank. I ain‘t gonna vote again in this damn most corrupt country on the Planet. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Caleb15(m): 9:42pm On Mar 04, 2023 |
Person wey dey use mouth drive motor, no dey get accident infact e no see V.I.O |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Afolue(m): 9:42pm On Mar 04, 2023 |
Nice one there…. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Chochovini: 9:45pm On Mar 04, 2023 |
Enemyofpeace:. Chai.... You are wicked. This is uncommonly irritating! Is that what you do? (spits) |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by labelle123(f): 9:51pm On Mar 04, 2023 |
No condition is permanent no be for breast wey don fall |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Chochovini: 10:05pm On Mar 04, 2023 |
A Canoe paddler no dey insult Crocodile say e de ugly untill he don safely cross the River. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by deavicky(m): 10:09pm On Mar 04, 2023 |
[b][/b]the Sam dance person dance them spray am moni nah the same dance another person dance they begin slap am. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Nobody: 10:37pm On Mar 04, 2023 |
No only preek know wetin em see inside toto wey make am vomit |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Isabi4lov: 10:53pm On Mar 04, 2023 |
No matter how you think say you wise reach , you no fit wise pass Solomon . No be to dey shout school na scam , hope say you no the full meaning of EYENECK. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by wanimo: 10:57pm On Mar 04, 2023 |
Chochovini:Our votes didn't count for the presidential elections, but our votes counted in other elections. We retired so many career politicians. We still have a lot more to retire on Saturday. Come out vote and defend your votes including from INEC themselves. Don't allow the PO and SPO to leave the polling units until results are uploaded in real time |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Enemyofpeace: 11:04pm On Mar 04, 2023 |
Chochovini:na proverb now |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by baralatie(m): 11:28pm On Mar 04, 2023 |
Chochovini:Person wey dey paddle canoe no dey curse crocodile say him no fine till the canoe land for the other side of the river |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Olaolex: 12:39am On Mar 05, 2023 |
Op well done oo |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by broadman20: 2:19am On Mar 05, 2023 |
Pastoshizzy:Hahahaha! Better than me? God in heaven knows if you see me you will shut up by force. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by faceLAGOS: 3:14am On Mar 05, 2023 |
If e no hard e no go enter; if e never soft e no go commot. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by SaturnNick(m): 4:14am On Mar 05, 2023 |
Interesting ![]() |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Chochovini: 4:51am On Mar 05, 2023 |
wanimo:. Just like I said, I have made up my mind NEVER again to cast any vote in this country and so do many other colleagues of mine. We will change that decision ONLY when this so called inec upgrade to the point where if you want to vote, all you need do is to slot in your PVC in a system just like the ATM Machine. It‘ll then display all your details and the parties there is to choose from. You then click on your choice party and it immediately sends the result to the inec server in Abuja electronically. And you cannot reapeat the process twice to avoid over voting. Otherwise, my friends and I have vow NEVER to vote again in this Corn-Tree. Rubbish! |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Chochovini: 4:53am On Mar 05, 2023 |
Enemyofpeace:. Ok na, picture please. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by wanimo: 5:42am On Mar 05, 2023 |
Chochovini:good luck to you and your friends. You are in the minority actually |
Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? • Nigerian Student In UK Causes Stir With Pictures Of White Friends In Babariga • Proverbs From The Streets Of Warri • 2 • 3 • 4
Princess Adeola-Ogunwusi In Nigeria For Her Fathers Wedding • Annoying Nigerian Sayings • Igbologun, Island Where Pregnant Women Must Not Go Into Labour At Midnight