Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,478 members, 7,816,129 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 06:04 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures (35594 Views)
Nigerian Student In UK Causes Stir With Pictures Of White Friends In Babariga / Proverbs From The Streets Of Warri / Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Freeko4: 7:46am On Mar 05, 2023 |
Nice |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Benbelor(m): 8:06am On Mar 05, 2023 |
[/b]PERSON WEA DEY STAY FOR GLASS HOUSE NOR DEY THROW STONE NA WHERE GOAT DEY CHOP WATIN DEY SWEET HAM NA THAT SAME PLACE DEM DEY SEE HIM DEAD BODY NA WHERE HAND REACH WIFE E TAKE DEA HOLD HIM HUSBAND WRAPPER GO REACH MAN THE SAME PLACE E REACH D OTHERS IF SLEEP SWEET DEM GO SNOR JOIN HAM[b] |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by olaric(m): 8:27am On Mar 05, 2023 |
Interesting indeed... |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Aukeibado(m): 8:48am On Mar 05, 2023 |
Persin wey sey make you go court know wetin dey court |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by 2paid2Bmad: 8:49am On Mar 05, 2023 |
labelle123: This one na lie sha…make dem nack am better silicone fess. 1 Like |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by officialfestus(m): 10:03am On Mar 05, 2023 |
Holybaddo: 1 Like |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by officialfestus(m): 10:13am On Mar 05, 2023 |
SailorUgo:the household that pound yams aloud thinks the silent ones doesn't eat. 3 Likes 1 Share |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Sikiru3011: 10:15am On Mar 05, 2023 |
Nigerians get brain die..... Nice one |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by virginboy1(m): 10:29am On Mar 05, 2023 |
"DEM NO DEY WIN ELECTION FOR TWITTER." "NO MATTER HOW EYES RED REACH, E NO FIT LIGHT CIGAR" "AFTER MAN DON CUM, HIM SENSES GO CUM BACK" |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Phantom233: 12:35pm On Mar 05, 2023 |
wanimo:There won't be anything like uploading directly else the legal battle against the manipulated results that brought this druggie will be won cos it will set a judicial precedence for the court to use in delivering judgement. |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Caleb15(m): 2:51pm On Mar 05, 2023 |
Aukeibado: No be who first go court dey win case |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Chochovini: 3:11pm On Mar 05, 2023 |
wanimo:. Whatever. |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Mikkysmart: 3:11pm On Mar 05, 2023 |
Hunter wey bring goat com house in the morning na thief e be... |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by wanimo: 3:46pm On Mar 05, 2023 |
Phantom233: It means INEC would be acting in contravention of the law..... disaster for INEC officials on election day. https:///Lagos-Govship-Election-Upload-Results-Immediately-Voting-Ends-Court-Tells-INEC |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Phantom233: 5:02pm On Mar 05, 2023 |
wanimo:Yes, as they always do |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by LexngtonSteele: 12:52am On Mar 06, 2023 |
hmmm |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by emmaodet: 6:49pm On Mar 06, 2023 |
Karlifate: 2 Likes |
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Kobicove(m): 9:58am On Mar 11, 2023 |
Soun Of Ogbomoso, Oba Ajagungbade Buried (Pictures) / Omo Yoruba, E Je Ka Ki Ara Wa Wipe 'E Ku Something' (Yoruba Greetings) / 5 Uniforms Every Responsible Lady Must Wear And The Correct Sequence
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |