Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,244 members, 7,825,941 topics. Date: Monday, 13 May 2024 at 07:01 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 (47769 Views)
Manchester City Vs Real Madrid : UCL (4 - 3) On 26th April 2022 / Liverpool Vs Arsenal (4 - 0) On 20th November 2021 / FA Cup: Nottingham Forest Vs Arsenal (4 - 2) On 7th January 2018 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (Reply) (Go Down)
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by LeeSmart: 7:37am On Apr 28, 2023 |
Spare124:Baba brighton wey i bliv die go loose guard, i give dem x2 but nottingham forest flog dem. Daht was why i no even respond to any mention frm daht thread... Anyways 1k no go pass man pikin power now, paste ur aza. |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Peacecore: 7:49am On Apr 28, 2023 |
Almiron:I just dey wait for the day on how Man City comot Madrid dem go collect from my hand aswear |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Spare124: 7:57am On Apr 28, 2023 |
LeeSmart:. Oh sorry about that boss. Abeg no vex say I text you early momo 7062283203 Opay Taiwo |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Almiron: 8:07am On Apr 28, 2023 |
Peacecore:me too bro, Dem go collect wotowoto, reminds me of world cup games, same scenario Croatia go commot Argentina cos of modric, after Dem fail Dem talk say France go wound em cos of Mbappe. Awon mumu na we still laugh last, e go make the banter sweet and bloody... Dem talk pass this before Bayern Munich 🤣😂🤣😂 |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Peacecore: 8:15am On Apr 28, 2023 |
franugo:The guy no dey ready to bet I think say dem dey brag say Madrid go qualify on top City head...and even beat am home n away |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Peacecore: 8:19am On Apr 28, 2023 |
Almiron:Make we just lie low dem gat report me to mod or face eternal banter 4 my hand. Dem too dey underrate City for d game of football bcoz of Pap's mistake last season 1 Like |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by GuyFawkes7: 8:54am On Apr 28, 2023 |
Sucre6: So who now swallowed the talk |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Almiron: 9:26am On Apr 28, 2023 |
Peacecore:I'm use to chopping ban, na two Almirón Dey sef, Dem don report me tire. Too much disrespect ehn, imagine arsenal fans dey courage say Dem fit beat City at Etihad, after 3-1 one mumu still dey type come back lmao, nah Pep wey Dey overthink sometimes dey cause this nonsense Sha. This wan go bloody pass world cup banter. Make we dey look Sha.. Have a great day bro |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Spare124: 9:34am On Apr 28, 2023 |
LeeSmart:. Boss are you there? |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Peacecore: 9:39am On Apr 28, 2023 |
Almiron:And also you bro. 1 Like |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Spare124: 10:58am On Apr 28, 2023 |
LeeSmart:. Boss abeg no vex say I dey disturb you,na sapa choke local man for neck. Pls don't be annoyed.Thank you |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by GuyFawkes7: 11:10am On Apr 28, 2023 |
greggng: Since 2015..... Arsenal ball never enter our net |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by GuyFawkes7: 11:27am On Apr 28, 2023 |
dfrost: Baba mi e don tey ooo |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by dfrost: 12:48pm On Apr 28, 2023 |
GuyFawkes7: GuyFawkes7 where you hide since? You wan chop subsidy removal money only you ba? |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Spare124: 1:06pm On Apr 28, 2023 |
LeeSmart:. Boss |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by LeeSmart: 2:57pm On Apr 28, 2023 |
Spare124:Sir pls i'm really sorry 4 not responding early, was in a meeting. Hope u hav gotten my message sir? I'm truely sorry 4 de delay. |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Spare124: 1:01am On Apr 29, 2023 |
LeeSmart:. Thanks so much sir. Just got it now,God bless you sir. |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by GuyFawkes7: 2:16pm On Apr 29, 2023 |
dfrost: I just hide...na now I remember my sweet nairaland |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by mvem(m): 12:41pm On Apr 30, 2023 |
MrJames007:you dey check table at all ? |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by MrJames007: 1:39pm On Apr 30, 2023 |
mvem:How? |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by mvem(m): 4:58pm On Apr 30, 2023 |
MrJames007:man city dey top arsenal with one outstanding game |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by MrJames007: 5:00pm On Apr 30, 2023 |
mvem:I know |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Lamasta(m): 12:15am On May 01, 2023 |
Numerouno94: Fire on boss nothing do you, we have conquered EPL, next is UCL and Madrid is next to be slaughtered |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by tunize(m): 9:55pm On May 09, 2023 |
franugo:We are having a tied bet here until second leg, i already lost but you are yet to win until second leg |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by franugo(m): 1:14pm On May 10, 2023 |
tunize: Noted. Let's wait till next week. |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Reussite: 9:41pm On May 17, 2023 |
Reussite:This is aging well |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Reussite: 9:47pm On May 17, 2023 |
The pain in all this is City on the verge of doing a treble like United in 1999.😭😭 Can United stop them from winning the FA cup?🙃 My only joy tonight is seeing Haaland not finding the back of the net. He is never touching Ronaldo’s UCL record😂😂 |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by tunize(m): 9:49pm On May 17, 2023 |
franugo:You won oya na drop ur details |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Reussite: 9:50pm On May 17, 2023 |
4-0 is an embrassment🤨 |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by franugo(m): 9:53pm On May 17, 2023 |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by franugo(m): 9:54pm On May 17, 2023 |
Reussite: And you even dash Madrid 1... |
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by tunize(m): 9:56pm On May 17, 2023 |
franugo:Sure |
(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (Reply)
Chelsea Vs Ajax : UCL (4 - 4) On 5th November 2019 / Manchester United Vs Newcastle (3 - 2) On 6th October 2018 / Lionel Messi Wins Ballon D'or Award
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |