Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,164 members, 7,811,373 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 10:28 AM

Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (23) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 (47545 Views)

Manchester City Vs Real Madrid : UCL (4 - 3) On 26th April 2022 / Liverpool Vs Arsenal (4 - 0) On 20th November 2021 / FA Cup: Nottingham Forest Vs Arsenal (4 - 2) On 7th January 2018 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (Reply) (Go Down)

Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by LeeSmart: 7:37am On Apr 28, 2023
Spare124:
.
Good morning brother sorry I'm quoting you.
When you posted this I was the first to comment,but I guess you changed your mind about the giveaway,pls boss incase you have 1k to spare I no go mind at all.
Thank you
Baba brighton wey i bliv die go loose guard, i give dem x2 but nottingham forest flog dem. Daht was why i no even respond to any mention frm daht thread... Anyways 1k no go pass man pikin power now, paste ur aza.
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Peacecore: 7:49am On Apr 28, 2023
Almiron:
You mean when that team beat an injury savaged Barcelona team, in the Copa lmao, why una no beat em in the league. Why should win Laliga with an average team like that... Madrid will be lucky to see draw at Bernabéu Cos return nah massacre for em...Sha keep the same energy when I come for you, [b]I no wan hear e Dey happen it's part of footbal[/b]l, ma gbe e sepe ni. Ask about me on the section, as Pendu fanatics, Dem still dey suffer post world from my hand...I wish you well. Till then stay alive
I just dey wait for the day grin grin on how Man City comot Madrid dem go collect from my hand aswear
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Spare124: 7:57am On Apr 28, 2023
LeeSmart:

Baba brighton wey i bliv die go loose guard, i give dem x2 but nottingham forest flog dem. Daht was why i no even respond to any mention frm daht thread... Anyways 1k no go pass man pikin power now, paste ur aza.
.
Oh sorry about that boss.
Abeg no vex say I text you early momo
7062283203
Opay
Taiwo
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Almiron: 8:07am On Apr 28, 2023
Peacecore:
I just dey wait for the day grin grin on how Man City comot Madrid dem go collect from my hand aswear
me too bro, Dem go collect wotowoto, reminds me of world cup games, same scenario Croatia go commot Argentina cos of modric, after Dem fail Dem talk say France go wound em cos of Mbappe. Awon mumu na we still laugh last, e go make the banter sweet and bloody... Dem talk pass this before Bayern Munich 🤣😂🤣😂
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Peacecore: 8:15am On Apr 28, 2023
franugo:


Man city to beat Madrid either home or away. I'm not betting on qualification
The guy no dey ready to bet grin I think say dem dey brag say Madrid go qualify on top City head...and even beat am home n away
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Peacecore: 8:19am On Apr 28, 2023
Almiron:
me too bro, Dem go collect wotowoto, reminds me of world cup games, same scenario Croatia go commot Argentina cos of modric, after Dem fail Dem talk say France go wound em cos of Mbappe. Awon mumu na we still laugh last, e go make the banter sweet and bloody... Dem talk pass this before Bayern Munich 🤣😂🤣😂
Make we just lie low grin dem gat report me to mod or face eternal banter 4 my hand. Dem too dey underrate City for d game of football bcoz of Pap's mistake last season

1 Like

Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by GuyFawkes7: 8:54am On Apr 28, 2023
Sucre6:


You will swallow this talk, just wait and see

So who now swallowed the talk
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Almiron: 9:26am On Apr 28, 2023
Peacecore:
Make we just lie low grin dem gat report me to mod or face eternal banter 4 my hand. Dem too dey underrate City for d game of football bcoz of Pap's mistake last season
I'm use to chopping ban, na two Almirón Dey sef, Dem don report me tire. Too much disrespect ehn, imagine arsenal fans dey courage say Dem fit beat City at Etihad, after 3-1 one mumu still dey type come back lmao, nah Pep wey Dey overthink sometimes dey cause this nonsense Sha.

This wan go bloody pass world cup banter. Make we dey look Sha..

Have a great day bro
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Spare124: 9:34am On Apr 28, 2023
LeeSmart:

Baba brighton wey i bliv die go loose guard, i give dem x2 but nottingham forest flog dem. Daht was why i no even respond to any mention frm daht thread... Anyways 1k no go pass man pikin power now, paste ur aza.
.
Boss are you there?
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Peacecore: 9:39am On Apr 28, 2023
Almiron:
I'm use to chopping ban, na two Almirón Dey sef, Dem don report me tire. Too much disrespect ehn, imagine arsenal fans dey courage say Dem fit beat City at Etihad, after 3-1 one mumu still dey type come back lmao, nah Pep wey Dey overthink sometimes dey cause this nonsense Sha.

This wan go bloody pass world cup banter. Make we dey look Sha..

Have a great day bro
And also you bro.

1 Like

Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Spare124: 10:58am On Apr 28, 2023
LeeSmart:

Baba brighton wey i bliv die go loose guard, i give dem x2 but nottingham forest flog dem. Daht was why i no even respond to any mention frm daht thread... Anyways 1k no go pass man pikin power now, paste ur aza.
.
Boss abeg no vex say I dey disturb you,na sapa choke local man for neck.
Pls don't be annoyed.Thank you
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by GuyFawkes7: 11:10am On Apr 28, 2023
greggng:


Have you checked there head to head? Arsenal has never beaten man City...they will be happy to get a draw today ...otherwise it will be 6 zero beating

Since 2015..... Arsenal ball never enter our net
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by GuyFawkes7: 11:27am On Apr 28, 2023
dfrost:


Neighbour how far? 😝🤣

Baba mi e don tey ooo
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by dfrost: 12:48pm On Apr 28, 2023
GuyFawkes7:


Baba mi e don tey ooo

GuyFawkes7 where you hide since? You wan chop subsidy removal money only you ba?
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Spare124: 1:06pm On Apr 28, 2023
LeeSmart:

Baba brighton wey i bliv die go loose guard, i give dem x2 but nottingham forest flog dem. Daht was why i no even respond to any mention frm daht thread... Anyways 1k no go pass man pikin power now, paste ur aza.
.
Boss
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by LeeSmart: 2:57pm On Apr 28, 2023
Spare124:
. Boss abeg no vex say I dey disturb you,na sapa choke local man for neck. Pls don't be annoyed.Thank you
Sir pls i'm really sorry 4 not responding early, was in a meeting. Hope u hav gotten my message sir? I'm truely sorry 4 de delay.
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Spare124: 1:01am On Apr 29, 2023
LeeSmart:

Sir pls i'm really sorry 4 not responding early, was in a meeting.
Hope u hav gotten my message sir?
I'm truely sorry 4 de delay.
.
Thanks so much sir.
Just got it now,God bless you sir.
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by GuyFawkes7: 2:16pm On Apr 29, 2023
dfrost:


GuyFawkes7 where you hide since? You wan chop subsidy removal money only you ba?

I just hide...na now I remember my sweet nairaland
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by mvem(m): 12:41pm On Apr 30, 2023
MrJames007:
hmmm
you dey check table at all ?
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by MrJames007: 1:39pm On Apr 30, 2023
mvem:
you dey check table at all ?
How?
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by mvem(m): 4:58pm On Apr 30, 2023
MrJames007:
How?
man city dey top arsenal with one outstanding game
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by MrJames007: 5:00pm On Apr 30, 2023
mvem:
man city dey top arsenal with one outstanding game
I know
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Lamasta(m): 12:15am On May 01, 2023
Numerouno94:


Boss I dey fine oo. Na work they keep me busy. No rest at all.
Hope u re gud? I miss our wahala sha.gringrin

Pep na my guy. I follow Pep go anywhere him go. I so much luv City at the moment. Pep is the god of coaches on at the moment, anybody wey tink contrary can go to hell.gringrin Arsenal can try again next season,that is if Pep allows them again.gringrin

Boss, how we wan take celebrate this victory abeg?gringrin

Fire on boss nothing do you, we have conquered EPL, next is UCL and Madrid is next to be slaughtered
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by tunize(m): 9:55pm On May 09, 2023
franugo:


Okay, same here then.
We are having a tied bet here until second leg, i already lost but you are yet to win until second leg
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by franugo(m): 1:14pm On May 10, 2023
tunize:

We are having a tied bet here until second leg, i already lost but you are yet to win until second leg

Noted. Let's wait till next week.
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Reussite: 9:41pm On May 17, 2023
Reussite:

I believe this 100% with their current form. Real Madrid could lose by 4-1 in Etihad no jokes. City is taking the trophy this season, there's no stopping them 😑
This is aging well
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Reussite: 9:47pm On May 17, 2023
The pain in all this is City on the verge of doing a treble like United in 1999.😭😭
Can United stop them from winning the FA cup?🙃
My only joy tonight is seeing Haaland not finding the back of the net. He is never touching Ronaldo’s UCL record😂😂
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by tunize(m): 9:49pm On May 17, 2023
franugo:


Noted. Let's wait till next week.
You won oya na drop ur details
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by Reussite: 9:50pm On May 17, 2023
4-0 is an embrassment🤨
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by franugo(m): 9:53pm On May 17, 2023
tunize:

You won oya na drop ur details

7033564079
Frank Onah
Opay

I hope you were entertained bro?
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by franugo(m): 9:54pm On May 17, 2023
Reussite:

This is aging well

And you even dash Madrid 1... lipsrsealed
Re: Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023 by tunize(m): 9:56pm On May 17, 2023
franugo:


7033564079
Frank Onah
Opay

I hope you were entertained bro?
Sure

(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (Reply)

Chelsea Vs Arsenal (2 - 2) On 21st January 2020 / Chelsea Vs Manchester City: EFL Cup Final (0(3) - (4)0) On 24th February 2019 / Chelsea Vs Ajax : UCL (4 - 4) On 5th November 2019

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.