₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,721 members, 8,437,053 topics. Date: Wednesday, 01 July 2026 at 09:53 AM

Toggle theme

Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O - Politics (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsOmo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O (5346 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by 0yeshelinues(op): 8:25am On Jul 16, 2023
wahalawahala:
pain me? Another known fact, you guys from that side are delusional, na y kanu and Simon ekpa dey easily use una brain like pikin😄
E pain you again 🤣🤣🤣🤣
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by wahalawahala: 8:26am On Jul 16, 2023
0yeshelinues:
E pain you again 🤣🤣🤣🤣
delusional being swerve, make we see road😒
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by 0yeshelinues(op): 8:57am On Jul 16, 2023
wahalawahala:
delusional being swerve, make we see road😒
Pains pains everywhere
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by 0yeshelinues(op): 9:08am On Jul 16, 2023
Herbiodun09:
Most ppl know this na. Keep ur problem to ursef. Cos oyinbo man tell u now, u no wan make we hear word.

Abeg shift
Wetting be your problem now

Na bad thing say I go hospital?
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by WantsandMore: 9:21am On Jul 16, 2023
0yeshelinues:
Guys I just check my heart on scan red meat no really good o .

And no be only heart I hear say them dey scan other part of body but na money e go chop.

Normally I no dey fit sleep well cuz I dey use captain jack bottle work for night mostly online (not Yahoo o don't get it twisted)

So I been think say na the drink .

But Omo doctor say make I no dey chop red meat much Including suya, for Switzerland red meat no be the Koko but fish and sea food but for naija na normal normal.

I begin feel heavy for chest Omo red meat no too good o just passing a message
You dey ignore the main culprit dey blame red meat. Kwantinu sad undecided
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by 0yeshelinues(op): 9:22am On Jul 16, 2023
WantsandMore:
You dey ignore the main culprit dey blame red meat. Kwantinu sad undecided
Wetting b the culprit my brother
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by SHiNJA4RMDWEST: 10:27am On Jul 16, 2023
0yeshelinues:
I'm thinking how your father Will taste ijiot
grin grin
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by Vboot1: 10:36am On Jul 16, 2023
successmatters:
I like the way you lie, but cow meat is poison.
How is cow meat a Poison? You're just been deceived.
Can you compare an organic and natural way the Fulanis train thier cows to poultry farmers that inject their chicks from day 1 to when it will be ready for consumption ?
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by successmatters(m): 10:38am On Jul 16, 2023
Vboot1:
How is cow meat a Poison? You're just been deceived.
Can you compare an organic and natural way the Fulanis train thier cows to poultry farmers that inject their chicks from day 1 to when it will be ready for consumption ?
Chai, I have a veterinary doctor friend who visits bushes to inject cows for fulani people.
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by Came4amod: 11:04am On Jul 16, 2023
0yeshelinues:
Anybody know how pig intestine dey taste?

Them dey chop am ?
Na delicacy with correct Cameron pepper
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by WantsandMore: 11:27am On Jul 16, 2023
0yeshelinues:
Wetting b the culprit my brother
access to your eating pattern & what you've been consuming for the past six weeks will give more context. But redmeat is only guilty by association.
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by Ikaeniyan0: 11:28am On Jul 16, 2023
Vboot1:
How is cow meat a Poison? You're just been deceived.
Can you compare an organic and natural way the Fulanis train thier cows to poultry farmers that inject their chicks from day 1 to when it will be ready for consumption ?
So who told you Fulani herdsmen cows are not giving injection?
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by 0yeshelinues(op): 11:59am On Jul 16, 2023
WantsandMore:
access to your eating pattern & what you've been consuming for the past six weeks will give more context. But redmeat is only guilty by association.
Pahahahah

Oga you be butcher abi suya man?

I no mean to spoil red meat people business o.

And for real I no get eating pattern but doctor say make I leave red meat hand
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by 0yeshelinues(op): 12:00pm On Jul 16, 2023
Came4amod:
Na delicacy with correct Cameron pepper
I hear say e dey bitter
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by 0yeshelinues(op): 12:04pm On Jul 16, 2023
royalair:
rabbit meat
Good Omo I never chop that thing before
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by 0yeshelinues(op): 12:07pm On Jul 16, 2023
sultanofpigs:
Is his name..

Taofik ologbenla?..or
Mufutau Aderingbigbe? grin

Stop confusing the OP for your brother from Ogun or Oyo states

Skull harvesting and flesh eating is in Ogun State. FACTs
One beer Asap

Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by Herbiodun09: 12:51pm On Jul 16, 2023
0yeshelinues:
Wetting be your problem now

Na bad thing say I go hospital?
No vex
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by WantsandMore: 1:16pm On Jul 16, 2023
0yeshelinues:
Pahahahah

Oga you be butcher abi suya man?

I no mean to spoil red meat people business o.

And for real I no get eating pattern but doctor say make I leave red meat hand
toh ...Goodluck
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by finickykblazy(m): 2:06pm On Jul 16, 2023
It's 2023, yet people still believe Red meat is the culprit.

For the umpteenth time, Meat and Cholesterol are not related, High blood cholesterol is a symptom of insulin resistance and fatty liver.
Red meat doesn't increase your blood's cholesterol to Dangerous levels.

You easily believe with a lot of flawed evidence that red meat is bad for your heart. But ponmo contains protein, you want another evidence.

A lot of you are your problems, to be honest, since you can't use your heads.

Red meat is not bad for you no matter the age

What cause issues is nitrite use to preserve processed meats or too much omega 6 fatty acids from corn fed cows.

Fortunately here our cows are purely grass fed, so eat your beef in peace.

Method of preparation too.

Eat meats.
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by tofolo(m): 3:57pm On Jul 16, 2023
successmatters:
Never seen anyone eat it before, but the flesh is white meat, very tasty.
Pork is red meat bro.
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by tofolo(m): 3:58pm On Jul 16, 2023
0yeshelinues:
Guys I just check my heart on scan red meat no really good o .

And no be only heart I hear say them dey scan other part of body but na money e go chop.

Normally I no dey fit sleep well cuz I dey use captain jack bottle work for night mostly online (not Yahoo o don't get it twisted)

So I been think say na the drink .

But Omo doctor say make I no dey chop red meat much Including suya, for Switzerland red meat no be the Koko but fish and sea food but for naija na normal normal.

I begin feel heavy for chest Omo red meat no too good o just passing a message
Pork is red meat with lots of fat sef
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by Gajagojo: 6:54pm On Jul 16, 2023
Red meat makes constipation and hemorrhoids worse.
Takes longer to digest and spends a long time in your colon potentially causing cancer
Give it up for one month as an experiment eating only fish and chicken
Re: Omo Na To Dey Chop Pork Meat Or Chicken O by Gajagojo: 6:56pm On Jul 16, 2023
tofolo:
Pork is red meat with lots of fat sef
How much fat?
Percentage per 100 grams

Let us have some figures/facts
1 2 Reply

Omo Na Now I Know Say No Be By Rally OooNot one single goat or chicken was found in Igbo land after the warIPOB Members Weep As Anglican Priest Throw Them And Their Thanksgiving Chicken O234

Badeggi FM: Some APC Governors Behaving Like Emperors – ADCHow To Break The NorthBuhari Pulled Out From Channels Television Debate