₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,186 members, 8,420,711 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 09:42 AM

Toggle theme

Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 - Sports (2) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsNigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 (24846 Views)

1 2 3 4 5 6 7 Reply (Go Down)

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Traplord09: 5:54pm On Jul 18, 2023
jubrilELsudan:
I WILL WATCH IT CAUSE THOSE CANADA GIRLS DEY GET BIG NYASH AND DEM DEY FINE UNLIKE SOME PEOPLE WEY DEY WEAR GREEN WHITE GREEN WEY ALWAYS DEY RESEMBLE MANN
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣😄😄

Y naaaaa

Na like this Nigerian go losses
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by alizma: 6:05pm On Jul 18, 2023
Nigeria 2 Canada 1 sealed
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by obaidan: 6:21pm On Jul 18, 2023
Asisat omo ologo will kill these ones na
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by mercysamuelson(m): 6:36pm On Jul 18, 2023
How and where can we watch that online?
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by just2endowed: 6:39pm On Jul 18, 2023
Evestar200:
Nigeria 3-1 Canada
Stake naija budget on it then
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Mrtaye: 6:53pm On Jul 18, 2023
Fiyin007:
The match is 3:30am Nigerian time on Friday 21st July and not 10:30pm as posted.
You mean 3:30am Friday/Saturday morning
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by olisamax(m): 6:56pm On Jul 18, 2023
straight draw sure for this game
2-2
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Loonyy(m): 7:16pm On Jul 18, 2023
robosky02:
FIFA Women World Cup:

Nigeria vs Canada

Date: 21st July 2023


Time:.10:30 PM

Venue: Melbourne Rectangular Stadium



https://goaltickets.com/collections/world-cup-women-2023-tickets?gclid=Cj0KCQjw8NilBhDOARIsAHzpbLCcDBNI_Cx9Mlo40nwJ6aSDeVNPxrFA32wBQm22zaWji7KlCP7UwzcaArctEALw_wcB
Abeg make Una no win dem oooooh
Make tins no hard for us japa crew
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by paskal16: 7:28pm On Jul 18, 2023
Thought they were protesting
Has it been resolved?
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by 33Solomonf(m): 7:29pm On Jul 18, 2023
Ft Canada 2 Naija runs girl 0
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Evestar200(f): 7:40pm On Jul 18, 2023
just2endowed:
Stake naija budget on it then
I don stake am
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Evestar200(f): 7:40pm On Jul 18, 2023
Mrtaye:
You mean 3:30am Friday/Saturday morning
Friday morning
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by ibiso1986: 7:47pm On Jul 18, 2023
I taught the match was to be played by 3:30am
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by MICVOCT(m): 8:25pm On Jul 18, 2023
TERMlNATOR:
and more CORNfuser the ref becomes grin grin grin
The more chance for awkwardness....

angry
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by orohbiro(f): 8:54pm On Jul 18, 2023
The wet Canada go do Bayern score on Nigeria girls enh grin
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Tonytonex(m): 9:04pm On Jul 18, 2023
Canada win
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by DaRuud(m): 9:38pm On Jul 18, 2023
Nigeria time 3:30 am


robosky02:
FIFA Women World Cup:

Nigeria vs Canada

Date: 21st July 2023


Time:.10:30 PM

Venue: Melbourne Rectangular Stadium



https://goaltickets.com/collections/world-cup-women-2023-tickets?gclid=Cj0KCQjw8NilBhDOARIsAHzpbLCcDBNI_Cx9Mlo40nwJ6aSDeVNPxrFA32wBQm22zaWji7KlCP7UwzcaArctEALw_wcB
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Andersonken(m): 9:46pm On Jul 18, 2023
Canada, U S A, France, Germany them dey mostly trash our girls for female world cup 😢😢😢😢
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Johnn44: 9:55pm On Jul 18, 2023
Sweet
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by whippersnapper(m): 10:09pm On Jul 18, 2023
jubrilELsudan:
I WILL WATCH IT CAUSE THOSE CANADA GIRLS DEY GET BIG NYASH AND DEM DEY FINE UNLIKE SOME PEOPLE WEY DEY WEAR GREEN WHITE GREEN WEY ALWAYS DEY RESEMBLE MANN
i am watching because if that plumhtre girl. I done get crush on am. I wan marry am she get nyash undecided
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by whippersnapper(m): 10:13pm On Jul 18, 2023
jubrilELsudan:
I WILL WATCH IT CAUSE THOSE CANADA GIRLS DEY GET BIG NYASH AND DEM DEY FINE UNLIKE SOME PEOPLE WEY DEY WEAR GREEN WHITE GREEN WEY ALWAYS DEY RESEMBLE MANN
if you wan dey see nyash. Watch south african women. Dem use nyash swear for them
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by bisqit: 10:53pm On Jul 18, 2023
orohbiro:
The wet Canada go do Bayern score on Nigeria girls enh grin
we've got asisat
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by denzel231: 11:07pm On Jul 18, 2023
I will be there at the stadium
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by mumu9gerian: 9:55am On Jul 19, 2023
robosky02:
FIFA Women World Cup:

Nigeria vs Canada

Date: 21st July 2023


Time:.10:30 PM

Venue: Melbourne Rectangular Stadium



https://goaltickets.com/collections/world-cup-women-2023-tickets?gclid=Cj0KCQjw8NilBhDOARIsAHzpbLCcDBNI_Cx9Mlo40nwJ6aSDeVNPxrFA32wBQm22zaWji7KlCP7UwzcaArctEALw_wcB
This your time get as e be ooo
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by robosky02(op): 8:39pm On Jul 19, 2023
lovewins:
This time is wrong Op. It's Friday 3:30am Nigerian time
Yes Nigerian time
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by robosky02(op): 9:45pm On Jul 19, 2023
FIFA WWC: Guide to Super Falcons group stage matches in Nigeria time


Nigeria will compete at the 2023 FIFA Women’s World Cup in New Zealand and Australia as one of the few countries to have qualified for all editions of the tournament since its inception in 1991.

The Super Falcons were drawn in Group B alongside co-hosts Australia, Olympic champions Canada, and debutants the Republic of Ireland.


The Randy Waldrum-led side will start their campaign on Friday, July 21, and will play all group games in Australia.


Their first game will be against Canada at the 28,870-capacity Melbourne Rectangular Stadium in Australia at 12:30 p.m. local time. The implication of this is that Nigerians and Super Falcons fans will watch the team play at 3:30 a.m same day.

The second game will be against Australia on Thursday, July 27 at 20:00 p.m. local time at the 56,851-capacity Brisbane Stadium. In Nigeria, the game will be on at 11:00 a.m.

Their final group game will be at the same stadium against the Republic of Ireland on Monday, July 31 at 20:00 p.m. local time. In Nigeria, the game will be live at 11:00 a.m.
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by yinkkus: 9:50pm On Jul 19, 2023
robosky02:
FIFA Women World Cup:

Nigeria vs Canada

Date: 21st July 2023


Time:.10:30 PM

Venue: Melbourne Rectangular Stadium



https://goaltickets.com/collections/world-cup-women-2023-tickets?gclid=Cj0KCQjw8NilBhDOARIsAHzpbLCcDBNI_Cx9Mlo40nwJ6aSDeVNPxrFA32wBQm22zaWji7KlCP7UwzcaArctEALw_wcB
3 : 30 am local time 21/07/2023
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by robosky02(op): 9:50pm On Jul 19, 2023
yinkkus:
3 : 30 am local time 21/07/2023
Yes
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by vickydevoka(m): 2:34pm On Jul 20, 2023
robosky02:
FIFA Women World Cup:

Nigeria vs Canada

Date: 21st July 2023


Time:.3:30 am

Venue: Melbourne Rectangular Stadium



https://goaltickets.com/collections/world-cup-women-2023-tickets?gclid=Cj0KCQjw8NilBhDOARIsAHzpbLCcDBNI_Cx9Mlo40nwJ6aSDeVNPxrFA32wBQm22zaWji7KlCP7UwzcaArctEALw_wcB
Niger no fit win Canada
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by kareemkamil(m): 2:35pm On Jul 20, 2023
Seeing Nigeria wining, but meanwhile, Peter Obi is coming, as religion war president.

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by helinues: 2:36pm On Jul 20, 2023
May be I can try to catch up with the live match. Love to see our ladies playing. They are more serious than the guys
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by PRECIOUS14482(m): 2:38pm On Jul 20, 2023
In stock
What your environ from anywhere

1 2 3 4 5 6 7 Reply

Croatia Vs Canada: FIFA World Cup Qatar 2022: (4 -1) On 27th Nov 2022Belgium Vs Canada. FIFA World Cup Qatar 2022: (1 - 0) - LiveNigeria Vs New Zealand: FIFA U-17 Women's World Cup Fri. 14th Oct.2022234

Peter Olayinka Once Drank Garri To Go To TrainningRonaldo Snubbed By Portuguese Representative In 2021 Ballon D'or VotingWerder Bremen Speak On Terminating Victor Boniface’s Loan Deal