₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,108 members, 8,443,878 topics. Date: Sunday, 12 July 2026 at 05:01 PM

Toggle theme

Show Me Any 700k Car I Will Buy It Tomorrow - Autos (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralAutosShow Me Any 700k Car I Will Buy It Tomorrow (4001 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Show Me Any 700k Car I Will Buy It Tomorrow by stamapro(m): 3:48pm On Jul 20, 2023
The way you dey play with my guy man serious thread, I sure say the 700k don finish for data self.
Re: Show Me Any 700k Car I Will Buy It Tomorrow by Foodqueen(f): 6:49pm On Jul 20, 2023
As una de catch cruise with this guy so, person fit just dash am better car from this thread o.

Things de happen for nL o.
Re: Show Me Any 700k Car I Will Buy It Tomorrow by MichaelSokoto(m): 7:48pm On Jul 20, 2023
RingRoadMafia:
750k last, owner wants to relocate to Mozambique
Moza wetin?
grin
Re: Show Me Any 700k Car I Will Buy It Tomorrow by MichaelSokoto(m): 7:49pm On Jul 20, 2023
RingRoadMafia:
Okay, we have this one for 365k last, but you go find me something o..
Werey!

all of una dey on colos 4 dis thread!
grin

Re: Show Me Any 700k Car I Will Buy It Tomorrow by Virgohills(op): 3:37am On Jul 21, 2023
All is well
Re: Show Me Any 700k Car I Will Buy It Tomorrow by Seizure: 8:01am On Jul 22, 2023
Re: Show Me Any 700k Car I Will Buy It Tomorrow by GeeKlasic(m): 9:08am On Jul 22, 2023
grin No body serious for this thread 😂😂😂 grin
Re: Show Me Any 700k Car I Will Buy It Tomorrow by buygala(m): 9:35am On Jul 22, 2023
Virgohills:
Paste it here and your number. I will call you
Luxurious Bus available for sale.. Working perfect.. 600k last.. Location is Young Shall Grow Motors Park, Jibowu Lagos... Everything blessed

Only tin be say I dey cell for Panti ontop one small chook-knife laidat.... So I no go fit carry you go where the moto dey..

But no fear.. Just pay the 600k into my aza. Then go Young Shall Grow Motors Park at Jibowu, Lagos and ask for Chibuzor aka "Aboi" .. When you see am, call me make I follow am talk so that e go comot the moto for packing store give you.

Re: Show Me Any 700k Car I Will Buy It Tomorrow by Mrsoft3(m): 9:46am On Jul 22, 2023
buygala:
Luxurious Bus available for sale.. Working perfect.. 600k last.. Location is Young Shall Grow Motors Park, Jibowu Lagos... Everything blessed

Only tin be say I dey cell for Panti ontop one small chook-knife laidat.... So I no go fit carry you go where the moto dey..

But no fear.. Just pay the 600k into my aza. Then go Young Shall Grow Motors Park at Jibowu, Lagos and ask for Chibuzor aka "Aboi" .. When you see am, call me make I follow am talk so that e go comot the moto for packing store give you.
Crazy in full glare
Re: Show Me Any 700k Car I Will Buy It Tomorrow by Seizure: 2:00pm On Jul 22, 2023
Re: Show Me Any 700k Car I Will Buy It Tomorrow by MichaelSokoto(m): 6:35pm On Jul 23, 2023
Virgohills:
Tell him I can't afford it
4 ordinary 750k chacha tia nylon Highlander 2022 model?

Re: Show Me Any 700k Car I Will Buy It Tomorrow by wunmi590(m): 9:19pm On Jul 23, 2023
huh

At your service

1 2 Reply

My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation)Indian Hemp Found In A Fairly Used Car I Bought, Please Let's All Be Careful.Used 2005 Toyota Corolla Going For 700k.. Car Needs Body Work. 08165238089234

Lagos Clear Honda Baby Boy 1998 Model For Sale2004/2005 Toyota Sienna Family-van **tokunbo/usa Direct**:: N1.3m 08141656306Repair Your Cracked Or Melty Dash Board On Corrola,camry,fx35 And Co In Ibadan