Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread - TV/Movies (225) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread (2456845 Views)
1 2 3 ... 222 223 224 225 226 227 228 ... 3773 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by mediocre(m): 10:25pm On Jul 27, 2023 |
T-baj is smooooth |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Wotowotoman: 10:25pm On Jul 27, 2023 |
See as Frodd and Whitemoney siddon like retired grandfathers ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Aguwanyi: 10:25pm On Jul 27, 2023 |
lokoloko84:LOL.. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Pillar12: 10:25pm On Jul 27, 2023 |
Una just dey talk talk Make una drop pictures for those of us not watching at the moment |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by N3TRAL: 10:25pm On Jul 27, 2023 |
meobizy:So Laycon dey there wey I mention Erica? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:26pm On Jul 27, 2023 |
Even kiddwaya didn't dance |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 10:26pm On Jul 27, 2023 |
Ha CeeC too fine shaa. See Cross just dey enjoy d sweet girl anyhow |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by mediocre(m): 10:26pm On Jul 27, 2023 |
CROSS and CEE-C!!! |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Aguwanyi: 10:26pm On Jul 27, 2023 |
davodyguy:Before nko.. My nigga don too go astray.. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 10:26pm On Jul 27, 2023 |
Pere and Alex....Ceecee and Cross....my eyes are on you guys ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by eleshin(m): 10:26pm On Jul 27, 2023 |
Giel:Kidd handicapped him with that barbecue duty. Baba dey vex on a low but... |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Aguwanyi: 10:26pm On Jul 27, 2023 |
Amya:LOL |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:27pm On Jul 27, 2023 |
Doyin has spent this whole party going from one conversation to the other What is the important gist that cannot wait for just 2 hours? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Edu93: 10:27pm On Jul 27, 2023 |
Cross go knack this ceec |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:27pm On Jul 27, 2023 |
N3TRAL:Absolutely a safe bet to make Sure odds Phyna too ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by dominique(mod): 10:27pm On Jul 27, 2023 |
This Omah Lay's new album is lit |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by meobizy(m): 10:27pm On Jul 27, 2023 |
N3TRAL:Kiddwaya. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 10:28pm On Jul 27, 2023 |
So nah Kitchen duty my Kidd go do all through tonight? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 10:29pm On Jul 27, 2023 |
This ceec go sweet ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 10:29pm On Jul 27, 2023*. Modified: 12:28pm On Jul 28, 2023 |
Wotowotoman:frodd is good. My major enemy those days when he was disturbing very good looking and intelligent Esther. When he frodd was actually a very fraudulent criminal. Whitemonkey can never win. Forget that his idiocy and kitchen |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:29pm On Jul 27, 2023 |
Whitemoney I'm happy stood up for a bit at least |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by bunnae(f): 10:30pm On Jul 27, 2023 |
Cross ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 10:30pm On Jul 27, 2023 |
Cross....abort mission brah! ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by fergieboy: 10:30pm On Jul 27, 2023 |
Cross manhandling ceec |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 10:30pm On Jul 27, 2023 |
Omo Uriel yansh omo omo 😌 |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:31pm On Jul 27, 2023 |
Frodd even though married you could have stood and danced by yourself. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:31pm On Jul 27, 2023 |
LoL this miracle song during the days of double wahala ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Aguwanyi: 10:31pm On Jul 27, 2023 |
Pillar12:No vex.. Others can send u d pics of their faves,i no Dey do free promo …
|
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Wotowotoman: 10:31pm On Jul 27, 2023 |
I wonder how Kidd and Frodd just allowed themselves to gain so much weight. Na wa o |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by mediocre(m): 10:32pm On Jul 27, 2023 |
Cross no go kill person . Butt crack and all
|
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:32pm On Jul 27, 2023 |
Pere has stuck to Alex's side Sha |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by N3TRAL: 10:34pm On Jul 27, 2023 |
Wotowotoman:Kidd has always been that way. |
BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Korean Movies Chatroom • Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)


