Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread - TV/Movies (639) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread (2463106 Views)
1 2 3 ... 636 637 638 639 640 641 642 ... 3773 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Godoverevery: 11:01pm On Aug 05, 2023 |
Ooo God help Adekunle ooo Haaa.........the wahala go bad ooo King abeg no dance again oooo......venita isn't dancing with any guy God abeg ooooo |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 11:01pm On Aug 05, 2023 |
Venita and Adekunle don already start discussions? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Dynamicboss: 11:01pm On Aug 05, 2023 |
Lol venita don dey give Adekunle war ing of his life ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 11:01pm On Aug 05, 2023 |
How did Ceec find out about the voting method And how did she know Ozo will be part of the jury? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Aw6793: 11:01pm On Aug 05, 2023 |
Amya:thats the queen. So classy and toxic. Respect your queen |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 11:01pm On Aug 05, 2023 |
Twoclans:Alex is doing to him what Nengi did to Ozo. She is rocking and allowing everyone else to rock her but Pere... it's will be a long season ![]() Thank you for your birthday wishes dear |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Bennytwin: 11:02pm On Aug 05, 2023 |
Giel:Agenda must agend! If you think camera is following cee c,then what is camera doing with mercy? Comot mind my dear. Last week,all the decampaiging was much. I had to comot mind my dear. I was even scared they want to rig the show in favour of mercy,u r talking of cee c. I hope cee c wins sha |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ColdHunter(f): 11:02pm On Aug 05, 2023 |
Giel:Nobody tried to kiss anyone. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by damiviolet: 11:02pm On Aug 05, 2023 |
Adekunle jaye Ori eh bobo mi.....na dem dey rush you |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by OldBeer: 11:03pm On Aug 05, 2023 |
Shey Soma dey fear to rock these women? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Aw6793: 11:03pm On Aug 05, 2023 |
Alex mouth and kpekus go smell |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 11:03pm On Aug 05, 2023 |
Ilebaye why did you change? Your dress was perfect to dance in? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Nwamazi8: 11:03pm On Aug 05, 2023 |
Because you're married doesn't mean you can't have fun, see how Seyi dey vibe! |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Beorn: 11:03pm On Aug 05, 2023 |
Uriel go reach everybody this night. 🤣🤣 |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Aw6793: 11:03pm On Aug 05, 2023 |
ColdHunter:you are drunk |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 11:03pm On Aug 05, 2023 |
Amya:Lemme ooo ![]() I be good gal today |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Godoverevery: 11:03pm On Aug 05, 2023 |
venita dan signal baba ooo He is dancing alone now. God abeg ooooo......... |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Whitesnow01: 11:04pm On Aug 05, 2023 |
Ade’s head really follow am come this season, babe dey look am sexy. Wetin Allyson show am pepper , dem turn am to ancient of days, e come old pass e age for house that year. I happy for you oo Adekunle ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Amya(f): 11:04pm On Aug 05, 2023 |
Uriel is Hot |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Alheeri: 11:04pm On Aug 05, 2023 |
Adekunle locate Doyin and ilebaye ur level up mates now😊 |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Yuneehk(f): 11:04pm On Aug 05, 2023 |
Is Uriel drunk again? Leave Pere alone and locate your Neo. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by EmmyCC: 11:04pm On Aug 05, 2023 |
Uriel and Pere kiss if una wan kiss |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 11:04pm On Aug 05, 2023 |
URIEL AND PERE!!!!!! THE OUTSIDE SHIP IS SHIPPING They were even grabbing each other's ass |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 11:04pm On Aug 05, 2023 |
Uriel is hornyy! ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by carammel(f): 11:04pm On Aug 05, 2023 |
These people should pity Seyi Vibez and play his songs too na.. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Edu93: 11:04pm On Aug 05, 2023 |
Whiteman dey enjoy |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by OldBeer: 11:05pm On Aug 05, 2023 |
Uriel and Nurse Perewinkle kissing? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Nwamazi8: 11:05pm On Aug 05, 2023 |
Ihavethingstodo:She wan chop Pere |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 11:06pm On Aug 05, 2023 |
Ilebaye rocking Adekunle |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Alheeri: 11:06pm On Aug 05, 2023 |
Yay Adekunle and ilebaye yayyyyyyh💃 |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Twoclans(f): 11:06pm On Aug 05, 2023 |
Was Mercy's outfit the one biggie got for her abi she decided to be wilding . ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 11:06pm On Aug 05, 2023 |
Today's party is dull somehow Sha. |
BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Korean Movies Chatroom • Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)


