Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,163,983 members, 7,855,980 topics. Date: Monday, 10 June 2024 at 12:17 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Food / One Hundred Naira Well Spent(photo) (3446 Views)
The Size Of Hundred Naira Akpu Is Giving Me Sleepless Nights (Photos) / 15k Well Spent(photo) / Bought A Tin Of Peak Milk And Milo For Four Thousand Seven Hundred Naira (2) (3) (4)
One Hundred Naira Well Spent(photo) by enemyofprogress: 7:18pm On Aug 23, 2023 |
All na hundred naira finish am. Food stuffs are getting sheeper and sheeper everyday under Tinubu's government. I for tell una the place wey i buy am, but most of you too dey arrogant for here, una no dey greet person for road. 7 Likes 2 Shares
|
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by Donwilson88: 7:20pm On Aug 23, 2023 |
Who are those mocking our economy? |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by RockHard: 7:23pm On Aug 23, 2023 |
If only Ekute Obi were the president eh, this dish for no cost past ₦20. During Obi tenure in Anambra this kind plate of food cost about .30kobo. 15 Likes |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by meum: 7:23pm On Aug 23, 2023 |
Dem don cheat you be dat. Na wazo! 4 Likes |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by izonborn098(m): 7:33pm On Aug 23, 2023 |
Allow the poor nairalands to breath''' 4 Likes |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by ShortBiscuit: 7:34pm On Aug 23, 2023 |
meum: Na real cheating. Here in Abeokuta that plate no fit pass wazo (N50) or muri kan (N20). 4 Likes |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by helinues: 7:37pm On Aug 23, 2023 |
Ipese awon iya mi aje Add graphic next time 1 Like |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by jeromestarks: 7:40pm On Aug 23, 2023 |
RockHard:You're too wicked to be on Nairaland. 5 Likes |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by BoldBrainz(m): 7:55pm On Aug 23, 2023 |
Lol. OP, you deserve to be shot in the back of the head for lying and oppressing the Nigerian masses. 2 Likes |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by AfonjaConehead: 7:57pm On Aug 23, 2023 |
I don't know why I just hate the sight of sliced onions 3 Likes |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by MrsTwrite(f): 7:58pm On Aug 23, 2023 |
So yesterday I bought this beautiful hand bag and my two of my neighbors were sited outside, they showered praises on this bag and asked me for price and location and I told them I bought for N300 and if I drop the location make I bend I'm just so wowed at the price of things, they're so cheap!!! This government is the sweetest! 1 Like |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by MrsTwrite(f): 7:59pm On Aug 23, 2023 |
1 Like 1 Share |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by meum: 8:13pm On Aug 23, 2023 |
ShortBiscuit:Abi. He is even happy sef. My friend up north say na Naira Goma for classy places & Naira biyar for road side shop. @Op go collect your change o! E go favour me & my family prayer don Dey work o! No allow person dey run you street anyhow. |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by Obapluto: 8:22pm On Aug 23, 2023 |
Good evening sir. Elon dey hail o🤗 |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by ahiboilandgas: 8:50pm On Aug 23, 2023 |
enemyofprogress:unhealthy combo |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by VinnyBaba: 9:17pm On Aug 23, 2023 |
OP, are you a Druggie supporter? 🤔 because I know Most Agbadorians like Helinius and Co, Have not had such Meal since February, this Year! 😌😒 1 Like |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by davillian(m): 9:34pm On Aug 23, 2023 |
enemyofprogress:Like 17 years ago 1 Like |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by remsonik(f): 10:25pm On Aug 23, 2023 |
Na lie,this plate alone for Indomie cafe now is 2800. I buy am last month |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by naijaboy756: 10:39pm On Aug 23, 2023 |
APC is a gathering of demons sent to destroy Nigeria |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by lascos912(m): 11:40pm On Aug 23, 2023 |
RockHard:come enter heaven make i see 4 Likes |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by Lanretoye(m): 1:04am On Aug 24, 2023 |
enemyofprogress:I swear na sapa food still be this,one goat meat and 3 wraps of amala in an average buka will cost more than this so stop feeling like a role model.with 600-800 naira,I will cook what you have there,you really do not wish to make a mockery of yourself.i guess it's about 2 or 3 of you that gathered money to cook that food self cos I can see 2 tools and two eggs on that plate.enjoy your meal anyway. 1 Like |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by otokx(m): 3:12am On Aug 24, 2023 |
Eggs alone are more than 100 naira. |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by enemyofprogress: 6:19am On Aug 24, 2023 |
Lanretoye:see frustration. Sorry o. Go look for something to eat, no carry my matter for head, I'm unavailable. |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by MrPOTUS: 7:19am On Aug 24, 2023 |
Mr Op, you be suspect o. See wetin u dey eat for this Tinubu regime (ba la blu economy) 😲😲 |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by Lanretoye(m): 9:37am On Aug 24, 2023 |
enemyofprogress:hustle smart bro,you go chop better food...perhaps be thinking about marriage. 1 Like |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by CodeTemplar: 10:29am On Aug 24, 2023 |
Local bullet N100 Riffle - free Victim - ABOKI Crime scene - road side Suspect - EnemyofPiss We understand you. You try no be small. 1 Like |
Re: One Hundred Naira Well Spent(photo) by CedarHoldings: 4:58pm On Aug 24, 2023 |
remsonik:lie don't sabotage our government, I bought that op food for 50naira yesterday.
|
(1) (Reply)
Banana Vs Orange / See Dangote Seasoning ... / Attn: Amakaone Help!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |