Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread - TV/Movies (1803) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread (2460142 Views)
1 2 3 ... 1800 1801 1802 1803 1804 1805 1806 ... 3773 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Villageboy1010: 10:45pm On Aug 24, 2023 |
Mk doyin no dey open her ass ![]() Her ass be like moimoi leaf |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Whitesnow01: 10:45pm On Aug 24, 2023 |
Damn! Cynthian Morgan is clear! |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by QueenSindel(f): 10:45pm On Aug 24, 2023 |
Titaniumental:U dey whine urself who was he saluting cos I didn't see him amongst the volunteers that went to nurse eliza ![]()
|
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ItisHi: 10:46pm On Aug 24, 2023 |
Godoverevery:you never go strip club before. BBL can over wiggle sef ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Testate(m): 10:46pm On Aug 24, 2023 |
Villageboy1010:Forget bro, that girl take style get ass o |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:47pm On Aug 24, 2023 |
I can’t sleep cos of Illebaye ![]() I hope she doesn’t drink ![]()
|
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Uwosom: 10:47pm On Aug 24, 2023 |
Why is there a big flower on Kim's swimsuit? ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 10:47pm On Aug 24, 2023 |
Ihavethingstodo:E be like trouble dey that paradise... na after party we go know how far |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ItisHi: 10:47pm On Aug 24, 2023 |
Tatiana4u:she will ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:47pm On Aug 24, 2023 |
Villageboy1010:
|
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 10:48pm On Aug 24, 2023 |
Mercy have mercy on us Biko ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:48pm On Aug 24, 2023 |
ItisHi: ![]()
|
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:48pm On Aug 24, 2023 |
Tatiana4u:She don begin mix Guinness with the HFM sponsored drink wey we no sabi the name, oya go and light candle for ya gal o...... |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:49pm On Aug 24, 2023 |
Prince and mercy pity one another ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by mattgoners(m): 10:49pm On Aug 24, 2023 |
Tatiana4u:shes already drinking ooo....the girl no dey hear word |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by moneyest(m): 10:50pm On Aug 24, 2023 |
ICHIE WHITEMONEY 1 The sexiest man alive If I was a woman, I'll jump on the opportunity to become your sixth wife ODOGWU ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Villageboy1010: 10:50pm On Aug 24, 2023 |
Testate:which ass ![]() Check Cee c and angel now Alex sef no bad |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Godoverevery: 10:51pm On Aug 24, 2023 |
ItisHi:It only wiggle when done internationally.. One thing I know for sure and have seen ladies who have it done complain is there ass doesn't wiggle while walking.....it only wiggle when they force it. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by firJ: 10:51pm On Aug 24, 2023 |
So no one is taking over the barbecue stand tonight? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 10:52pm On Aug 24, 2023 |
Titaniumental:Biggy is a Patriot! ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ItisHi: 10:52pm On Aug 24, 2023 |
firJ:where WM dey. Baba serious about not cooking like that again o |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:53pm On Aug 24, 2023 |
Deks and him madam are good o..... |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by lumens: 10:53pm On Aug 24, 2023 |
Villageboy1010:Give me Lucy's ass....lemme bang please |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Wotowotoman: 10:53pm On Aug 24, 2023 |
Godoverevery:Guy stop talking like a villager. You no dey see Mercy yansh? What do you think is in the BBL ass? Stone? I feel like giving you better konk on that your bald head I swear ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:53pm On Aug 24, 2023 |
fitzmayowa:I’m praying seriously for her o! |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by veekid(m): 10:54pm On Aug 24, 2023 |
Angel has a fat shapeless ass like a cow own ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Amillionnn: 10:54pm On Aug 24, 2023 |
Is Lucy feeling Pere? Hmmm |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:54pm On Aug 24, 2023 |
mattgoners:Na who send me to Stan gen Z ![]()
|
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Amya(f): 10:55pm On Aug 24, 2023 |
When we say Kim is beautiful we're not talking about just the face. We're talking figure, skin, everything.! Girl is fia! Can't stop staring, |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:55pm On Aug 24, 2023 |
It may seem as though Lucy likes Pere though, gal is always blushing around him..... |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 10:55pm On Aug 24, 2023 |
Give me some Lucy Mama😋😌 |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:55pm On Aug 24, 2023 |
Prince has danced with mercy, Kim and now dancing with Alex. Rocking them all |
BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Korean Movies Chatroom • Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread
Viewing this topic: 3 guest(s)



