Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread - TV/Movies (1916) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread (2459434 Views)
1 2 3 ... 1913 1914 1915 1916 1917 1918 1919 ... 3773 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Ah Ah Frodd Oh my God OMG |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by chukwugoziegi: 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Una sure say dem still no dey use jury low-key? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Didn't see dis coming sha Frodd wtf |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by firJ: 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Bye Frodd ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by irenosen22(f): 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Dis one shock me o.Frodd?? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Amillionnn: 7:45pm On Aug 27, 2023 |
I’m so happy. They gave us Frood |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Nhazeru:Isn't it funny how they keep coming for me, yet no effect ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Ike and Seyi goes nowhere ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by jenifer007: 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Abeg Seyi who do jazz for you |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Romanoff(f): 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Seyi wife dey pray abeg. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by maureensylvia(f): 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Frodd go meet Elena bye |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by chukwugoziegi: 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Wetin go come happen to the dream wey frodd dream now? Lol! |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by safarigirl(mod): 7:45pm On Aug 27, 2023 |
LMAO God of Seyi ooooo |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Seriously.... Frodd the joseph don mueve... He no be real joseph ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Frodd evicted, I didn't see this coming |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by OBAMAKILLOSAMA: 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Threebear werey? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 77up(m): 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Tatiana4u:Calm down Oga abi na madam, it's just a show. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Tatiana4u: 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Thank God Frodd is gone! Let him go and breast feed his daughter! |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by badinfluence: 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Our misogynistic Seyi survives again 😂 |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by EmmyCC: 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Frodd!!! I am shocked!!!! |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by GeeM: 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Frodd evicted |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Jen96: 7:45pm On Aug 27, 2023 |
Omo Frodd has left. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 7:46pm On Aug 27, 2023 |
Seyi cat with 9 lives ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by jenifer007: 7:46pm On Aug 27, 2023 |
Anyway I am happy Frodd is out Be watching Adekunle you underated from your home |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Tatiana4u: 7:46pm On Aug 27, 2023 |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by scondy(f): 7:46pm On Aug 27, 2023 |
Seyi in ur faces men.. Looool...na this one sweet me |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 7:46pm On Aug 27, 2023 |
Tiri baby win this one sha😌 |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by bunnae(f): 7:46pm On Aug 27, 2023 |
I didnt see that one coming. Seyi don dey near finals from being the least voted in the first eviction. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by damiviolet: 7:46pm On Aug 27, 2023 |
Abeg make dem evict 3 |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 7:46pm On Aug 27, 2023 |
Adey wait for tacha epistle for twitter bout Seyi... E go pain her ehn ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by enemyofprogress: 7:46pm On Aug 27, 2023 |
God had saved my Seyi again. God pads them all. ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by COOL10(m): 7:46pm On Aug 27, 2023 |
So these people are trying to tell me that Seyi got more votes than Frodd. Biggie well done ooo 😒😒😒 |
BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Korean Movies Chatroom • Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread


