₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,141 members, 8,420,531 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 11:45 PM

Toggle theme

Where Una Deh See This Money - Politics - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsWhere Una Deh See This Money (733 Views)

1 Reply (Go Down)

Where Una Deh See This Money by Walkerstilldey(op): 10:39pm On Sep 04, 2023
Money deh this Nigeria oh.
People deh buy fuel, deh build house , deh marry, where una deh see this money
Re: Where Una Deh See This Money by helinues: 10:41pm On Sep 04, 2023
Person wey no sabi how him mates make am go eventually labour in vain
Re: Where Una Deh See This Money by Walkerstilldey(op): 10:43pm On Sep 04, 2023
helinues:
Person wey no sabi how him mates make am go eventually labour in vain
shocked
Re: Where Una Deh See This Money by Nobody: 10:44pm On Sep 04, 2023
Walkerstilldey:
Money deh this Nigeria oh.
People deh buy fuel, deh build house , deh marry, where una deh see this money
Baba Na loan o.Some dey do illegal stuff too.
Re: Where Una Deh See This Money by helinues: 10:44pm On Sep 04, 2023
Walkerstilldey:
shocked
Na so, as you dey lament say things never be na so some people still dey surprise about how God bless them miraculously.

The bottom line is, , as long as you keep on hustling smartly, things go be
Re: Where Una Deh See This Money by Walkerstilldey(op): 10:45pm On Sep 04, 2023
Revolution2022:
Baba Na loan o.Some dey do illegal stuff too.
talk true ? shocked
Re: Where Una Deh See This Money by Walkerstilldey(op): 10:46pm On Sep 04, 2023
helinues:
Na so, as you dey lament say things never be na so some people still dey surprise about how God bless them miraculously.

The bottom line is, , as long as you keep on hustling smartly, things go be
show me road huh
Re: Where Una Deh See This Money by izonborn098(m): 10:48pm On Sep 04, 2023
Smh... U don't need motivation again...
Walkerstilldey:
show me road huh
Re: Where Una Deh See This Money by helinues: 10:48pm On Sep 04, 2023
Walkerstilldey:
show me road huh
What works for me might not work for you. Believe in your own struggling.

The journey is not going to be easy but as long as you are focused and committed, Iyanu go eventually happened
Re: Where Una Deh See This Money by Walkerstilldey(op): 10:52pm On Sep 04, 2023
grin
izonborn098:
Smh... U don't need motivation again...
Re: Where Una Deh See This Money by Walkerstilldey(op): 10:53pm On Sep 04, 2023
angry
helinues:
What works for me might not work for you. Believe in your own struggling.

The journey is not going to be easy but as long as you are focused and committed, Iyanu go eventually happened
Re: Where Una Deh See This Money by MrsTwrite(f): 11:18pm On Sep 04, 2023
A friend of mine is about to get married and her husband to be is looking for loan of 2million to use and arrange the wedding ceremony. She said I should advise her if it's the right thing to do, I just told her to talk to her husband to be.
Re: Where Una Deh See This Money by phorget(m): 11:25pm On Sep 04, 2023
MrsTwrite:
A friend of mine is about to get married and her husband to be is looking for loan of 2million to use and arrange the wedding ceremony. She said I should advise her if it's the right thing to do, I just told her to talk to her husband to be.
Dem wan take gbese start their life... grin
Re: Where Una Deh See This Money by MrsTwrite(f): 11:26pm On Sep 04, 2023
phorget:
Dem wan take gbese start their life... grin
Swrs, the country right now is a hard nut to crack. Only God knows how many of us are surviving.
Re: Where Una Deh See This Money by phorget(m): 11:34pm On Sep 04, 2023
MrsTwrite:
Swrs, the country right now is a hard nut to crack. Only God knows how many of us are surviving.
Your friend won't be starting a good life with debt hanging on her neck, I think it'll be best for her to talk her husband out from taking a loan just for wedding sake. They can have a low budget wedding that will still make a beautiful party.
Re: Where Una Deh See This Money by Iamanoited: 4:03am On Sep 05, 2023
WE ARE RELATIONS OF EMEFIELE.
Re: Where Una Deh See This Money by ButIdoandIdont: 5:06am On Sep 05, 2023
helinues:
Na so, as you dey lament say things never be na so some people still dey surprise about how God bless them miraculously.

The bottom line is, , as long as you keep on hustling smartly, things go be
Poverty advising poverty.

No go find work
Re: Where Una Deh See This Money by Berrityga: 6:24am On Sep 05, 2023
Some of us be condemning ritual money but if one big man dash you 5k now you can’t say no!
1 Reply

Shebi Na Only For Rainy Seasons Cameroon Deh Open Dam?Why We Igbos Must Purge Ourselves From This Money Worshipping VirusAs We Deh Shout End SARS, Make We Try End Yahoo And Cultism Too234

Dailytrust Takes A Swipe At Tinubu.Tinubu Should Apologise To Nigerians And ResignSoludo Calls On Ndi Anambra To Propel State Development With Renewed Zeal