Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread - TV/Movies (2522) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread (2490650 Views)
1 2 3 ... 2519 2520 2521 2522 2523 2524 2525 ... 3773 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Avedonn: 9:58pm On Sep 07, 2023 |
The Parrot talk really hit Pere hard o |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by masqot(m): 9:59pm On Sep 07, 2023 |
What’s happening? Vawulence everywhere. Parrot 🦜 done scatter everything |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ukaface(f): 9:59pm On Sep 07, 2023 |
Kamalgod:me no know o I no even understand All of a sudden she begin shout Dey raise voice All these stars sef |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:00pm On Sep 07, 2023 |
ukaface:I no go tell you!😛🤪😋😜 |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Twoclans(f): 10:00pm On Sep 07, 2023 |
Titaniumental:You can imagine? Adverts at the heat of gist . |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:00pm On Sep 07, 2023 |
Avedonn:When someone HMs see him as a weakling, I hope he doesn't go on the hunt of not looking like a weakling..... |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:01pm On Sep 07, 2023 |
How will the housemates dress up for pool party when they are fighting Pere is crying |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by kowema(f): 10:01pm On Sep 07, 2023 |
COOL10:If he stays good for him. I'm all for faan and cruise. Which is why I intentionally don't resort to Banting with forum mates here. In SYE, na all of us follow support WM. We were on same team. This year, I no do, I'm not feeling him and it's not personal. I create humour out of situations and that's about it. Nothing personal. Cheers |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:01pm On Sep 07, 2023 |
Why is pere crying? Angel still dey fight neo Big brother who will you do this pool party today? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:01pm On Sep 07, 2023 |
Pere is crying ke..... ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Jen96: 10:01pm On Sep 07, 2023 |
This thing touch pere o. He dey cry |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Amillionnn: 10:01pm On Sep 07, 2023 |
Pere is crying It’s Mercy that said it |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:02pm On Sep 07, 2023 |
GODPUNISHALABI:She too talk! |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by kendrick93(m): 10:02pm On Sep 07, 2023 |
The General is down |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Nhazeru(f): 10:02pm On Sep 07, 2023 |
Allnacruise:Baby can I just have some faan I guess I'll start the service tommorow then.
|
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Uwosom: 10:02pm On Sep 07, 2023 |
Why is Pere crying?? Whatever the person said, he was in the good light. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:02pm On Sep 07, 2023 |
Make angel no get strike Sha Which kind fight she and neo dey fight? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by ThierryJay: 10:02pm On Sep 07, 2023 |
Why is Pere crying? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 10:02pm On Sep 07, 2023 |
Haha I don't understand o No be Pere dem abuse nah |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by kowema(f): 10:02pm On Sep 07, 2023 |
Omo, Pere is crying oh. Make he no near diary room door oh. Parrot spices oh |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:02pm On Sep 07, 2023 |
The things said hit Pere o, he will be evaluating everything he did around Kim and Cross..... |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Ibukzy: 10:03pm On Sep 07, 2023 |
40 years old man😂😂😂 |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Twoclans(f): 10:03pm On Sep 07, 2023 |
General Pere ,haba wetin serious like that . |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Aguwanyi: 10:03pm On Sep 07, 2023 |
Godoverevery:Pls gist me teamie,wetin dey happen |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:03pm On Sep 07, 2023 |
Big brother abeg leave pere that's crying Make we watch neo and angel wey dey fight Abeg |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by RosyIsBlessed: 10:03pm On Sep 07, 2023 |
WetSmoke:Oh okay |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:03pm On Sep 07, 2023 |
Titaniumental:In the reveal the person called him a weakling..... |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Uwosom: 10:03pm On Sep 07, 2023 |
The gist about C and P is actually true. Pele Pere. Trust Alex to come console. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:04pm On Sep 07, 2023 |
Alex my pure heart my love and light 😘 leave pere abeg oh Don't console him Someone that went to diary room to insult you? Tm Angel don fight neo finish don come console pere Lmao 🤣😂🤣 Angel has gone back to fight neo🤣 |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Nobody: 10:04pm On Sep 07, 2023 |
Nyne:No sensible man will be in a relationship with her. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 10:04pm On Sep 07, 2023 |
Military man dey cry on irrelevant issue....SMH |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Ibukzy: 10:04pm On Sep 07, 2023 |
Hard guy, Hard guy😂😂😂😂 Now 40yrs old self acclaimed military General don Dey cry😂😂 |
BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Korean Movies Chatroom • Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread
