Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread - TV/Movies (3371) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread (2470680 Views)
1 2 3 ... 3368 3369 3370 3371 3372 3373 3374 ... 3773 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Uwosom: 7:37pm On Sep 24, 2023 |
Seems like Angel sef don fall in love. See how her face chaanged when Soma was evicted. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Jen96: 7:37pm On Sep 24, 2023 |
switlily25:Na Venita go choke. U know they just evicted n she heard it. She go die |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 7:37pm On Sep 24, 2023 |
Be like third eviction still possible 🧐 |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Fairdamsel: 7:37pm On Sep 24, 2023 |
kowema:Amen to this prayer Make she come Dey go house |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by georjay(m): 7:37pm On Sep 24, 2023 |
kowema:Be like God don almost gree... Cos time don almost go |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by switlily25(f): 7:37pm On Sep 24, 2023 |
I hope Angel is leaving tonight? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Jessewizy(m): 7:37pm On Sep 24, 2023 |
kowema:Hehehe, e fit happen oh |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by JuicyStar: 7:38pm On Sep 24, 2023 |
Na who go follow next I no know, probably Angel |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Aguwanyi: 7:38pm On Sep 24, 2023 |
georjay:Time still dey.. She go follow Ebuka close show.. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Travelpes: 7:38pm On Sep 24, 2023 |
;DNa Miss Vic crowd Dey determine who Dey go house and who Dey win ooo.They cannot cancel it. MasterSteps: |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by switlily25(f): 7:38pm On Sep 24, 2023 |
Jen96:Kwa kwa kwa She will cry blaad!😂😂😂😂 |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by kowema(f): 7:38pm On Sep 24, 2023 |
switlily25:The response was bomb!. Expect Ceec to wail tonight. See how her face soured! |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 7:38pm On Sep 24, 2023 |
tolexy007:how? |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by dominique(mod): 7:39pm On Sep 24, 2023 |
I enjoyed Soma's final drama. He really had an amazing season, I hope his talents take places |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by OBAMAKILLOSAMA: 7:39pm On Sep 24, 2023 |
Uwosom:She dey craze... Was she expecting him to be safe. Even her dey go house... |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Munzy14(m): 7:39pm On Sep 24, 2023 |
mariahAngel:🤣🤣🤣🤣 Lies with over confidence o... That eviction hit am like 911 truck. He must have regretted coming back. A deserving winner suppose reach finale week. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by davodyguy: 7:39pm On Sep 24, 2023 |
chukwugoziegi:She claimed to Tolani that she doesn't want Neo. Pretender |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Jen96: 7:39pm On Sep 24, 2023 |
switlily25:🤣🤣🤣🤣I expected the crowd to shout Baye but for Venita to hear it's real bladd 🤣 |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by georjay(m): 7:39pm On Sep 24, 2023 |
Aguwanyi:Okay then |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by safarigirl(mod): 7:40pm On Sep 24, 2023 |
safarigirl:Be like na 2 o |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 7:40pm On Sep 24, 2023 |
I think there's still one more eviction. There's a good 25 minutes left |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 7:40pm On Sep 24, 2023 |
Edu93:It’s just shocking. The herd mentality is appalling. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Reussite: 7:41pm On Sep 24, 2023 |
safarigirl:Swears.....it's looking like it |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by safarigirl(mod): 7:41pm On Sep 24, 2023 |
Rockyrascal:People in the know said there was a girlfriend |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by enemmo(f): 7:41pm On Sep 24, 2023 |
tonididdy:Are they all rich? Some na packaging |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Eeghe(f): 7:41pm On Sep 24, 2023 |
Uwosom:I hope she gets evicted so they can get married next Saturday even🙏🏿 |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by garfield1: 7:41pm On Sep 24, 2023 |
Geezeem:A walking bomb |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by switlily25(f): 7:41pm On Sep 24, 2023 |
kowema:Yes o! It was an intelligent answer! I wish I could wipe that smirk off her face while Baye was responding to Ebuka’s question! |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 7:41pm On Sep 24, 2023 |
Safe to say ilebaye has won the show.. See how the audience screamed her name. And no third strike is stopping her..she's aware of her enemies and smarter than them. |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Wotowotoman: 7:42pm On Sep 24, 2023*. Modified: 8:32pm On Sep 24, 2023 |
Make dem comot this Angel one time jor ![]() |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by sod09(m): 7:42pm On Sep 24, 2023 |
I hope soma won’t cry this time around on stage |
| Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Giel: 7:42pm On Sep 24, 2023 |
Awww Somadina👏👏👏👏 Soma 😘 I'm happy you got to enjoy the show this time |
BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Korean Movies Chatroom • Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread
Viewing this topic: 3 guest(s)


