Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,140 members, 7,860,095 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 05:01 AM

Forex Trade Alerts: Season 23 - Business (783) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Forex Trade Alerts: Season 23 (485417 Views)

Forex Trade Alerts: Season 22 / Forex Trade Alerts: Season 21 / Forex Trade Alerts: Season 20 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (780) (781) (782) (783) (784) (785) (786) ... (1043) (Go Down)

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by Proudpolygamist: 12:18pm On Sep 29, 2023
kendoschurrle:
i been talk say I go dey look this room like zoo as nothing concern me here again but Feshizzy posts wey I see today don make me login.

Bro you no do well for this angle wey you dey take

nothing like impostor na the same old cargo wey small pikin dey Worry. GABSONFX2 na Pibsbasketting and other name wey e don us. even that time wey e dey form mature, these signs been dey there. no dey give am chance to deny this behaviour for future. even hin fellow criminal don confirm say na him. so abeg stop am.

the madness wey e dey show now na pepper of wetin we do am when e start dey defend meshpips the criminal grin

as I talk that time, na heavy attention seeker wey jealous dieeeee. if e no dey get attention, e dey be am like death. na why e dey struggle since to show una say e get small money. and broke nyashlicking fools plenty for here so e go everly get support.

e no even try surprise people small, e jus dey struggle to find way to get the mumus to dey call am boss boss upandan and to "punish" those wey no dey hin side.

the rep wey infofirst get for here dey pain am and hin gang die. if infofirst leave this place, you go see say e go disappear again.

so abeg no dey talk say na impostor. na lie. na the same animal.

Chop knuckle boss... u dey see far
As i read ur comment so na once my mind dey

2 Likes

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by magicfx: 12:21pm On Sep 29, 2023
magicfx:
Gold Sell 1873/75

TP1: 1871
TP2:.1869
TP3: 1867
SL:. 1878
Use Scalping


TP1,TP2 smached. Kindly break even to minimize your risk exposure
Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by OfficialP: 12:27pm On Sep 29, 2023
kendoschurrle:
infofirst na better man sha because nothing wan make me do wetin e don do for this place wey people wey get integrity no reach five

person come here insult all of una begin dey try gaslight una by whitewashing liar and scammer wey everybody know for yearrrsss

e rush post screenshot of money many of una begin "congrats boss" everywhere. Una no get common sense? *spits*

if people wey been dey this thread wey dey manage millions of dollars come back ask una to naked enter market for giveaway una go do am sef take video grin

funny thing be say people wey get proper money no dey feel pressure to show anybody. e get reason why many of them no dey here again sef. na riff raff wey don trade more than ten years but e no get even $50k personal account go dey tension una.

i no surprise sha. as I talk the other time, na Nigeria we dey.

make una dey mumu dey go na una lose. grin

make una continue dey serve weekend entertainment grin

Omoh the "congrats boss" t ning surprise me too.

Could also.be because they bear no grudge against them
Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by Riverrun: 12:27pm On Sep 29, 2023
DXYY:


Hmmmm true bro true, I guess the next prayer πŸ™ be say money wey GOD go give me and make me miss road or his purpose for my life make GOD no kuku give me.

This prayer good o, but na for those wey know God o
Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by Elliotwaveforec: 12:28pm On Sep 29, 2023
Shorting US30 33819 SL 500 pips
Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by OfficialP: 12:34pm On Sep 29, 2023
Feshizzy:


Because this current one is a fake and only here to maim his character incase the original ever come back.

His rep would have been dead.
people do change bro, he may the real one. Things, power and circumstances change people.

Change is the only constant thing.
Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by Eaglepixel: 12:35pm On Sep 29, 2023
.
Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by Galleryeasy(m): 12:36pm On Sep 29, 2023
Held this trade for this long cuz of unemployment claims and German inflation that have started cooling down, today we got a report that eurozone inflation drops ,which will have a direct impact on GU...

GU has gotten to the zone I will start looking for sell , no plan of increasing interest rate as Powell testified lastnit but will keep monitoring. It shows that USD economy is still boosting.

Missed a good one on AUDJPY yesterday.

5 Likes

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by realone12(m): 12:36pm On Sep 29, 2023
Riverrun:


This prayer good o, but na for those wey know God o
Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by EASYLIFE4US: 12:38pm On Sep 29, 2023
infofirst:


Very correct latest Millionaire in town.
More blessings.
Silent vawulence😁
I don read tire sotey I confuse plus shock absorber dey melt. Weekend is here let the vawulence commence proper...
Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by realone12(m): 12:41pm On Sep 29, 2023
OfficialP:


Omoh the "congrats boss" t ning surprise me too.

Could also.be because they bear no grudge against them
we bear no grudge against anyone. we are also not bitter at heart or jealous of anyone. we were Like one big family here until the great divide.
shout out to boss infofirst for keeping his cool even when assaulted or provoked. his maturity is top notch.

3 Likes

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by Galleryeasy(m): 12:41pm On Sep 29, 2023
Una still get strength to dey quarrel, just imagine grown up men will hairy balls fighting in social space cry

2 Likes

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by rainlover(m): 12:42pm On Sep 29, 2023
Nawa o the voilence come too much na.. for how many days now.
Person go just come online cone meet more than 5 pages.

one old bald headed boy just dey use the whole FTA catch cruise... boss feshizzy lets ignore gabson moniker na attention seeker.

If meshpips does anyhow, we will still drag him.. as for Elliottwaveforec - na ass licker.
Infofirst is a rare Gem. He has never bragged about anything on this thread but yet keeps investing in people he doesn't even know in real life πŸ₯²
God bless πŸ™πŸ™

6 Likes

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by DXYY: 12:42pm On Sep 29, 2023
Riverrun:


This prayer good o, but na for those wey know God o

cheesy
Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by EASYLIFE4US: 12:44pm On Sep 29, 2023
GabsonFX2:
Update!

Woke up now to see this Gold call already made 96pips, a profit of $765.5 (attached), trade now closed....Total profit on this particular funded $100K account is now $1,741.65.

I have taken this account off my platform, no more temptation to raise it further; I can focus on my other funded accounts. But this one, I need to press withdrawal so that I can claim my evaluation fee * 1.5 + 90% profit.


Newbies wey get akpiri_ogonogo if Una like make Una no go do screen time for like six months before Una start reason this kind money making machine wey na only 1% of traders get. No go backdoor dey look for short cut. Oya let the vawulence commence.

1 Like

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by Riverrun: 12:45pm On Sep 29, 2023
realone12:
we bear no grudge against anyone. we are also not bitter at heart or jealous of anyone. we were Like one big family here until the great divide.
shout out to boss infofirst for keeping his cool even when assaulted or provoked. his maturity is top notch.



@infofirst is not from this planet. I said one place that I have not seen a person like him in this earth. Na every day I dey use psalm 41 pray for am.

He is already a blessed of the lord.

2 Likes

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by Cashhy11: 12:45pm On Sep 29, 2023
It's now I understood why most OGs in this game closed their nairaland account and stopped commenting on this space. See group of matured men fighting like market women online. Abusing each other like children.


You can buy[go for] a pair against another pair, and also sell[go against] the same pair against another pair and they won't contradict each other. The trend always prevail about 70% of the time. Follow with proper RR, so when you're wrong twice, at least one win would cover for your two losses.

1 Like

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by GabsonFX2: 12:48pm On Sep 29, 2023

1 Like

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by realone12(m): 12:49pm On Sep 29, 2023
Galleryeasy:
Una still get strength to dey quarrel, just imagine grown up men will hairy balls fighting in social space cry
respect boss.. no validation, no Showing off.. you are just on your lane. to be like you when I grow up dey hungry me

2 Likes

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by pristinee: 12:54pm On Sep 29, 2023
.

3 Likes 1 Share

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by GabsonFX2: 12:55pm On Sep 29, 2023

2 Likes

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by EASYLIFE4US: 1:01pm On Sep 29, 2023
@gabsonfx2, go remove that fx for your name if not you be suspect and warn that your boy meshpip abi na basketpip to keep him stupid opinions to himself or him go collect plenty vawulence wotowoto.TGIF

3 Likes 2 Shares

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by Elliotwaveforec: 1:01pm On Sep 29, 2023
pristinee:
If you really want this 2 wereys to go into extinct

Rule 1

Don't quote the 2 of them again, they really need and crave for this attention so bad, don't, I repeat, don't give both the attention

Rule 2

The report button is there for a reason, report, report, and report their comment.

Kind regards
No be only :go into extinct'

Na this kind grammar you want go blow for Canada? Nonentity!
Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by EASYLIFE4US: 1:07pm On Sep 29, 2023
I don show oooo oya who wan collect
Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by Cashhy11: 1:07pm On Sep 29, 2023
GabsonFX2:
I must be sincere with you:

The OGs you mentioned left cos they fall under the category of the 95% of failed traders. The 95% is super real gan. At some points in life, they rethought their lives and realized how much they have wasted on charts....hence they moved on

I'm no where near the 95%

Results proved it for years, and still proving it.


Or maybe perhaps they felt bigger than this space with plenty childish attitudes of people that were supposed to act like adults. There's one elderly man with a dp on his account that talks and act like someone in his mid 20s and being dragged and insulted by some people young enough to be his last born.

This thread is supposed to be for learning, sharing ideas, but how do we learn when you open like 6pages and it's full of insults and tantrums, seriously we can do better than this.

2 Likes

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by GabsonFX2: 1:07pm On Sep 29, 2023

1 Like

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by coolvibes: 1:08pm On Sep 29, 2023
Chaiii
see what some of us have allowed pride to do to us.

we need unity in this thread.

If you cannot help others, then don't stop those trying to do so

1 Like

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by DestinyDjohn: 1:09pm On Sep 29, 2023
Galleryeasy:
Una still get strength to dey quarrel, just imagine grown up men will hairy balls fighting in social space cry

" Grown up men with hairy balls" got me laughing.
Boss abeg before you forget I'm still much interested in those fundamentals...At your free time πŸ™.

1 Like

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by Gasive: 1:13pm On Sep 29, 2023
DXYY:


I wont lie seeing oga Gabson this way breaks my heart, he was an hero and a role model to me I was even regretting that I came to FTA when he left I went through is old post then and I gained an invaluable knowledge , but I don't really know what people coming now will learn, I guess personality and talent are to separate thing that's why we must be careful of what we wish for.

It so much breaks my heart brother.
He was the one who revatilized this thread and took it back from saxcy. Seeing him trying to break a glasshouse he co-built is disheartening to say the least. And seeing him shielding a known criminal @meshpips is even more surprising.

@Boss Gabson, I look up to two people on this space, and that's you and Boss Infofirst. You've given so much to this community both financially and education wise but your recent attitude is very disturbing. Many of us here look up to you, but your recent actions are not worthy of a role model. I don't know what happened but please call yourself to order. You don't necessarily have to react to every criticism you get, you're too matured for that. Everybody must not like you, don't try to make them to. It doesn't change who you are.

@Boss Infofirst, you're my role model. You're everything I will like to be. Your wisdom and maturity is out of this world. I cherish you a lot and I learn from your humility always. I've always wondered how calm and coordinated you will be in real life. I hope to have the opportunity of meeting you soon, I love being around people like you. I love you Boss, you're the best.
I must also commend your efforts in this community, for trying to make us better traders. God will keep rewarding you richly for everything you've been doing. You gave this community a facelift. You may not know the depth of what you've done thus far, but by the time the results start trickling in you will be amazed. You're the reason many of us are still here, if you leave many will leave with you.

The recent challenge is the reason I returned to this community. The model of the challenge is better than competitions that breeds greed and impatience. It's like basically saying 'show me you're consistent and I will help you get funded'. It's a step in the right direction.

@Pipsmarshall, I don't know where you're rushing to. There are other competitions out there if your in a hurry to get funded.

@meshpips, if you don't have better things to suggest to Infofirst just shut up so you don't look stupid.

16 Likes 2 Shares

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by rhynoemmie(m): 1:25pm On Sep 29, 2023
rhynoemmie:
Let's see.

@nzechu do you think witchcraft will let this run till 1.618 zone

Stop loss moved to break even.
Let's see if we hit to

Onto the next

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by rhynoemmie(m): 1:28pm On Sep 29, 2023
This is why a telegram account will make sense.

Any wrong move, dy don block u straight up.

Reporting anybody won't solve a problem because there's nothing stoping a user from creating an alternate acct.

The best is to just maintain your lane.
Run your forex race.
Pick the Information that matters most to you and discard the rest

If e no concern u, no chook mouth

Anyhow e be, we move regardless

2 Likes

Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by GabsonFX2: 1:29pm On Sep 29, 2023

(1) (2) (3) ... (780) (781) (782) (783) (784) (785) (786) ... (1043)

How To Make $1,000/month Writing And Researching Online / Forex Trading Alerts - Season 16 / Forex Trade Alerts: Season 20

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 62
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.