₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,519 members, 8,441,044 topics. Date: Tuesday, 07 July 2026 at 10:33 PM

Toggle theme

N-Power Batch C1 & C2 - 2023 - Jobs/Vacancies (98) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralJobs/VacanciesN-Power Batch C1 & C2 - 2023 (497594 Views)

1 2 3 ... 95 96 97 98 99 100 101 ... 206 Reply (Go Down)

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:35pm On Nov 19, 2023
Villa12:
You go beg Beta Edu you go tire. Nothing nothing for you grin grin
Na poor man u be na.. Na so una head dey..Unfortunately for you, EDU is not a poor bastard like your family cheesy
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Demmama7(m):
[
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Ulunne777(f): 3:36pm On Nov 19, 2023
Mkelv0106:
The way you guys are insulting each other online, just made me remember that movie Daniel Radcliffe acted, were he was dragging and forming online hard man, until skism people tracked him to his house and screw guns to his hand to play the game. One day, someone will track someone from here home, and e no go funny that day for whoever dem track home
lol.It has actually happened on this nl 2 yrs back but it was for a scam transaction.
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:37pm On Nov 19, 2023
Villa12:
begi begi npower stipend grin
Aya, i understand your frustration C1... Las last na suicide for u cheesy
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:39pm On Nov 19, 2023
Pastorwuta:
Aya, i understand your frustration C1... Las last na suicide for u cheesy
Aboki na only mumu go track you. You be miserable being. Old cargo wey dey beg for npower stipend
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:40pm On Nov 19, 2023
Villa12:
Aboki na only mumu go track you. You be miserable being. Old cargo wey dey beg for npower stipend
C1, nothing for you from NPOWER, nothing for you from this life & the life to come after.

At my age, i have achieved what your useless father couldn't do for you.
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:41pm On Nov 19, 2023
Mkelv0106:
The way you guys are insulting each other online, just made me remember that movie Daniel Radcliffe acted, were he was dragging and forming online hard man, until skism people tracked him to his house and screw guns to his hand to play the game. One day, someone will track someone from here home, and e no go funny that day for whoever dem track home
pastorwuta na old miserable haggard man. I don't think he worth the time and resources tracking him down. Unless probably to beat him like mumu. His miserable life depends on the stipend

The old man no get life grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:42pm On Nov 19, 2023
Villa12:
Aboki na only mumu go track you. You be miserable being. Old cargo wey dey beg for npower stipend
U dey earn 25k grin Hahahahahahahahahahahah
Hahahahahahahahahahahah
Hahahahahahahahahahahah
Hahahahahahahahahahahah

Nitori Olon grin Secondary school tesa

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:42pm On Nov 19, 2023
Pastorwuta:
C1, nothing for you from NPOWER, nothing for you from this life & the life to come after.

At my age, i have achieved what your useless father couldn't do for you.
Shishi you no go see for npower. You go cry tire grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:43pm On Nov 19, 2023
Villa12:
Shishi you no go see for npower. You go cry tire grin
Secondary school teacher.. You see how miserable your life is grin

25k...chey.. Hahahahahahahahahahahah
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:44pm On Nov 19, 2023
Pastorwuta:
U dey earn 25k grin Hahahahahahahahahahahah
Hahahahahahahahahahahah
Hahahahahahahahahahahah
Hahahahahahahahahahahah

Nitori Olon grin Secondary school tesa
Aboki this is how important i am to you. You don't worth my time and energy to check your history. Like i told you nothing nothing for you. Beta no know your papa o grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:45pm On Nov 19, 2023
Pastorwuta:
Secondary school teacher.. You see how miserable your life is grin

25k...chey.. Hahahahahahahahahahahah
You are a miserable old man. Npower don finish o. Beta no send your papa o grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:46pm On Nov 19, 2023
Villa12:
Aboki this is how important i am to you. You don't worth my time and energy to check your history. Like i told you nothing nothing for you. Beta no know your papa o grin
My goodness grin So who is living in the mud now..

Oga o.. Hahahahahahahahahahahah

Oga, u dey trenches grin

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:46pm On Nov 19, 2023
Pastorwuta the Npower begi begi grin

You go beg you go tire
Online billionaire grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:47pm On Nov 19, 2023
Villa12:
You are a miserable old man. Npower don finish o. Beta no send your papa o grin
Common secondary school teacher grin grin grin 25k..

I swear even cleaners where i work earn more than u grin Hahahahahahahahahahahah

Trenches
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:48pm On Nov 19, 2023
Pastorwuta:
My goodness grin So who is living in the mud now..

Oga o.. Hahahahahahahahahahahah

Oga, u dey trenches grin
No stipend for you Aboki. You go beg tire. Keep decieving yourself with npower stipend. November go soon end i go know another excuse wey you go give

Begi begi Npower stipend grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:50pm On Nov 19, 2023
Villa12:
Pastorwuta the Npower begi begi grin

You go beg you go tire
Online billionaire grin
Some of you just com here to talk nonsense. You think say i dey post fake like una grin

My friend that is working in a good secondary school where he earns 65k just left my house. I was just laughing at him telling him to find a better job. I didn't know one could be this miserable earning 25k grin Hahahahahahahahahahahah
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:55pm On Nov 19, 2023
Villa12:
Pastorwuta the Npower begi begi grin

You go beg you go tire
Online billionaire grin
Secondary school teacher don't run o.. Let's finish what you started..

Poor bastard, which kind poverty go make person dey teach for 25k grin Hahahahahahahahahahahah

And maybe u dey teach from SS1 to SS3... (abcde) with each class like 50 students. Hahahahahahahahahahahah

So who be aboki now grin Hahahahahahahahahahahah
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:55pm On Nov 19, 2023
Pastorwuta:
Some of you just com here to talk nonsense. You think say i dey post fake like una grin

My friend that is working in a good secondary school where he earns 65k just left my house. I was just laughing at him telling him to find a better job. I didn't know one could be this miserable earning 25k grin Hahahahahahahahahahahah
Aboki you're a miserable oldie grin

No npower stipend for you again. Get a life. Beta no owe your papa o grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:56pm On Nov 19, 2023
Pastorwuta:
Secondary school teacher don't run o.. Let's finish what you started..

Poor bastard, which kind poverty go make person dey teach for 25k ;DHahahahahahahahahahahah

And maybe u dey teach from SS1 to SS3... (abcde) with each class like 50 students. Hahahahahahahahahahahah

So who be aboki now grin Hahahahahahahahahahahah
No stipend for you o. Better get a life and stop saying it's your money. Npower no know your useless father o grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:56pm On Nov 19, 2023
Villa12:
Aboki you're a miserable oldie grin

No npower stipend for you again. Get a life. Beta no owe your papa o grin
See person wey dey earn 25k as secondary school teacher dey tell another man to get a life grin Hahahahahahahahahahahah

Oga, u no get life in the first place grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by vikono(m): 3:57pm On Nov 19, 2023
Please somebody should open a new stream 2 thread, let's leave this one,he get why
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:57pm On Nov 19, 2023
Villa12:
No stipend for you o. Better get a life and stop saying it's your money. Npower no know your useless father o grin
Your father useful & the man dey watch u collect 25k grin Hahahahahahahahahahahah

On top this economy grin Hahahahahahahahahahahah
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:58pm On Nov 19, 2023
Pastorwuta:
See person wey dey earn 25k as secondary school teacher dey tell another man to get a life grin Hahahahahahahahahahahah

Oga, u no get life in the first place grin
Aboki u no wan post your ugly looking haggard face again? We know say you be ugly old cargo a.k.a online billionaire grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:59pm On Nov 19, 2023
Villa12:
Aboki u no wan post your ugly looking haggard face again? We know say you be ugly old cargo a.k.a online billionaire grin
Poor bastard.. Hahahahahahahahahahahah

25k Hahahahahahahahahahahah God forbid dis poverty o.. When i made 95k on Monday alone grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:00pm On Nov 19, 2023
Pastorwuta:
Your father useful & the man dey watch u collect 25k grin Hahahahahahahahahahahah

On top this economy grin Hahahahahahahahahahahah
Aboki npower no know your miserable papa o grin

Beta no send your papa grin
Online billionaire begging for npower stipend
Werey say na him money grin
Dem know your papa ni abi dem dey owe your papa
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:00pm On Nov 19, 2023
Pastorwuta:
Poor bastard.. Hahahahahahahahahahahah

25k Hahahahahahahahahahahah God forbid dis poverty o.. When i made 95k on Monday alone grin
Hahaha

Aboki the online billionaire grin

You go beg for npower stipend you go tire grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:01pm On Nov 19, 2023
Villa12:
Aboki u no wan post your ugly looking haggard face again? We know say you be ugly old cargo a.k.a online billionaire grin
But seriously how u dey cope grin u dey trek go work abi grin drink Kunu & groundnut in the afternoon grin

Den follow school bus go house grin grin Kai, school wey dey pay u 25k no fit get school bus sef Hahahahahahahahahahahah
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:01pm On Nov 19, 2023
Pastorwuta:
Poor bastard.. Hahahahahahahahahahahah

25k Hahahahahahahahahahahah God forbid dis poverty o.. When i made 95k on Monday alone grin
Aboki u no wan post your ugly looking haggard face again? We know say you be ugly old cargo a.k.a online billionaire grin

Online billionaire begging for npower stipend grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:03pm On Nov 19, 2023
Pastorwuta:
But seriously how u dey cope grin u dey trek go work abi grin drink Kunu & groundnut in the afternoon grin

Den follow school bus go house grin grin Kai, school wey dey pay u 25k no fit get school bus sef Hahahahahahahahahahahah
Beta no owe you o Aboki. You be online billionaire so i no understand wetin you dey find go npower stipend program. Who do you this tin Aboki grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by emekaRaj(m): 4:03pm On Nov 19, 2023
Villa12:
pastorwuta is a miserable old man. He's dirty and ugly. I learnt he's Aboki and live in Aboki state. How do you expect such a person to be normal? The riff raff joined other Nigerians to apply for poverty alleviation empowerment program. Mumu old cargo
He is not even aboki, abokis are respectful, they don't behave like this
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:03pm On Nov 19, 2023
Villa12:
Hahaha

Aboki the online billionaire grin

You go beg for npower stipend you go tire grin
25k/ 30days grin grin grin That is #833 Hahahahahahahahahahahah

This is what you earn daily.. #800.. Abeg define poverty for me again abeg grin grin Hahahahahahahahahahahah

No wonder like Curdlebug & your miserable C1 colleagues, una remain here dey hope grin I can now see the foundation of your problems Hahahahahahahahahahahah
1 2 3 ... 95 96 97 98 99 100 101 ... 206 Reply

Attention: Npower Batch C1 Crediting Of Accounts For January Payment CommencesN-power Batch C2 To Commence Soon As Federal Government Spends Over ₦360bnBatch-c1: FG Shortlists 500,000 Applicants For N-power Program234

Nigerian Army DSSC And SCC 2013 Recruitment Is Out!Kpmg Graduate Trainee Aptitude Test 2015Fidelity Bank Recruitment For Graduate Trainee 2017 (Bsc And HND Only)

Viewing this topic: 2 guest(s)