N-Power Batch C1 & C2 - 2023 - Jobs/Vacancies (98) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Jobs/Vacancies › N-Power Batch C1 & C2 - 2023 (497619 Views)
1 2 3 ... 95 96 97 98 99 100 101 ... 206 Reply (Go Down)
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:35pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:Na poor man u be na.. Na so una head dey..Unfortunately for you, EDU is not a poor bastard like your family ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Demmama7(m): 3:36pm On Nov 19, 2023*. Modified: 4:43pm On Nov 19, 2023 |
[ |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Ulunne777(f): 3:36pm On Nov 19, 2023 |
Mkelv0106:lol.It has actually happened on this nl 2 yrs back but it was for a scam transaction. |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:37pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:Aya, i understand your frustration C1... Las last na suicide for u ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:39pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:Aboki na only mumu go track you. You be miserable being. Old cargo wey dey beg for npower stipend |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:40pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:C1, nothing for you from NPOWER, nothing for you from this life & the life to come after. At my age, i have achieved what your useless father couldn't do for you. |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:41pm On Nov 19, 2023 |
Mkelv0106:pastorwuta na old miserable haggard man. I don't think he worth the time and resources tracking him down. Unless probably to beat him like mumu. His miserable life depends on the stipend The old man no get life ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:42pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:U dey earn 25k HahahahahahahahahahahahHahahahahahahahahahahah Hahahahahahahahahahahah Hahahahahahahahahahahah Nitori Olon Secondary school tesa
|
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:42pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:Shishi you no go see for npower. You go cry tire ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:43pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:Secondary school teacher.. You see how miserable your life is ![]() 25k...chey.. Hahahahahahahahahahahah |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:44pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:Aboki this is how important i am to you. You don't worth my time and energy to check your history. Like i told you nothing nothing for you. Beta no know your papa o ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:45pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:You are a miserable old man. Npower don finish o. Beta no send your papa o ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:46pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:My goodness So who is living in the mud now..Oga o.. Hahahahahahahahahahahah Oga, u dey trenches ![]()
|
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:46pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta the Npower begi begi ![]() You go beg you go tire Online billionaire ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:47pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:Common secondary school teacher 25k..I swear even cleaners where i work earn more than u HahahahahahahahahahahahTrenches |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:48pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:No stipend for you Aboki. You go beg tire. Keep decieving yourself with npower stipend. November go soon end i go know another excuse wey you go give Begi begi Npower stipend ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:50pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:Some of you just com here to talk nonsense. You think say i dey post fake like una ![]() My friend that is working in a good secondary school where he earns 65k just left my house. I was just laughing at him telling him to find a better job. I didn't know one could be this miserable earning 25k Hahahahahahahahahahahah |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:55pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:Secondary school teacher don't run o.. Let's finish what you started.. Poor bastard, which kind poverty go make person dey teach for 25k HahahahahahahahahahahahAnd maybe u dey teach from SS1 to SS3... (abcde) with each class like 50 students. Hahahahahahahahahahahah So who be aboki now Hahahahahahahahahahahah |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:55pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:Aboki you're a miserable oldie ![]() No npower stipend for you again. Get a life. Beta no owe your papa o ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:56pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:No stipend for you o. Better get a life and stop saying it's your money. Npower no know your useless father o ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:56pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:See person wey dey earn 25k as secondary school teacher dey tell another man to get a life HahahahahahahahahahahahOga, u no get life in the first place ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by vikono(m): 3:57pm On Nov 19, 2023 |
Please somebody should open a new stream 2 thread, let's leave this one,he get why |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:57pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:Your father useful & the man dey watch u collect 25k HahahahahahahahahahahahOn top this economy Hahahahahahahahahahahah |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 3:58pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:Aboki u no wan post your ugly looking haggard face again? We know say you be ugly old cargo a.k.a online billionaire ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 3:59pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:Poor bastard.. Hahahahahahahahahahahah 25k Hahahahahahahahahahahah God forbid dis poverty o.. When i made 95k on Monday alone ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:00pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:Aboki npower no know your miserable papa o ![]() Beta no send your papa ![]() Online billionaire begging for npower stipend Werey say na him money ![]() Dem know your papa ni abi dem dey owe your papa |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:00pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:Hahaha Aboki the online billionaire ![]() You go beg for npower stipend you go tire ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:01pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:But seriously how u dey cope u dey trek go work abi drink Kunu & groundnut in the afternoon ![]() Den follow school bus go house Kai, school wey dey pay u 25k no fit get school bus sef Hahahahahahahahahahahah |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:01pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:Aboki u no wan post your ugly looking haggard face again? We know say you be ugly old cargo a.k.a online billionaire ![]() Online billionaire begging for npower stipend ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:03pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:Beta no owe you o Aboki. You be online billionaire so i no understand wetin you dey find go npower stipend program. Who do you this tin Aboki ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by emekaRaj(m): 4:03pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:He is not even aboki, abokis are respectful, they don't behave like this |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:03pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:25k/ 30days That is #833 HahahahahahahahahahahahThis is what you earn daily.. #800.. Abeg define poverty for me again abeg HahahahahahahahahahahahNo wonder like Curdlebug & your miserable C1 colleagues, una remain here dey hope I can now see the foundation of your problems Hahahahahahahahahahahah |
Attention: Npower Batch C1 Crediting Of Accounts For January Payment Commences • N-power Batch C2 To Commence Soon As Federal Government Spends Over ₦360bn • Batch-c1: FG Shortlists 500,000 Applicants For N-power Program • 2 • 3 • 4
Nigerian Army DSSC And SCC 2013 Recruitment Is Out! • Kpmg Graduate Trainee Aptitude Test 2015 • Fidelity Bank Recruitment For Graduate Trainee 2017 (Bsc And HND Only)
