N-Power Batch C1 & C2 - 2023 - Jobs/Vacancies (99) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Jobs/Vacancies › N-Power Batch C1 & C2 - 2023 (494149 Views)
1 2 3 ... 96 97 98 99 100 101 102 ... 206 Reply (Go Down)
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:04pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:post your ugly haggard face for your self acclaim house na. We know say you ugly and look haggard. I wonder the unfortunate woman wey marry you ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:04pm On Nov 19, 2023 |
emekaRaj:Make i open ya yash too Hahahahahahahahahahahah |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:06pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:Oga, poverty is infectious.. You need to be quarantined.. Cos 25k a month is a failed state, sorry failed situation Hahahahahahahahahahahah |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:06pm On Nov 19, 2023 |
emekaRaj:Honestly The online billionaire dey beg for npower stipend every day like his life depends on it. The ugly haggard old clown is still hoping miracle can happen for npower. A whole online billionaire ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:07pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:Abeg, be honest with yourself.. Na who daughter go marry teacher wey dey collect 25k Hahahahahahahahahahahah Poverty o Hahahahahahahahahahahah |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:08pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:Shishi you no go see npower don end. Beta no sabi your miserable life o. Shebi you be online billionaire ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:09pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:post your ugly haggard looking face first for your self acclaim house online. I go reply your question i swear. Just post your ugly haggard face ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Fatasy(m): 4:10pm On Nov 19, 2023 |
Nigga lacks Personal and cultural values: Lmfao |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:12pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:Bros, oya calm down.. Breeze don blow, fowl yash don open waaaaaaaaaaaa ![]() Cos seriously, if i keep hitting u, you fit commit suicide dis Sunday afternoon.. I know your fingers are now heavy. Oya, I'm sorry for everything.. How can i help u? |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:12pm On Nov 19, 2023 |
Fatasy:Make i open ya yash too ![]()
|
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by VTJN(m): 4:13pm On Nov 19, 2023 |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:14pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:I'm serious o.. Leave Grammer make we talk about your future.. How can I help u? I'm now talking to you as a brother o |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:14pm On Nov 19, 2023 |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by NigeriaIsGreat: 4:16pm On Nov 19, 2023 |
Guys please let's peace reign. Please I'm begging you guys for God sake |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:18pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:Snap your ugly haggard face make we see for your online self acclaim house. Beta fit pay you because of that o ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:18pm On Nov 19, 2023 |
NigeriaIsGreat:My brother, i asked for peace (Vintage is my witness) & they asked for trouble.. I no dey find trouble o.. But at the same time, i no dey run away from trouble. |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:19pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:How u take know say i ugly ![]() Bros, leave cruise talk business o. I'm not joking. How can I help u? |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:20pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:Take a pics to prove us wrong that you're not ugly. Do that now |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:22pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:I have told u.. Poor people pay to see the rich. Daunt u get dat into ya f**ckin head ![]() We no dey collect 25k Hahahahahahahahahahahah |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by NigeriaIsGreat: 4:23pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:please let's peace reign Villa12 please let go everything |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:25pm On Nov 19, 2023 |
NigeriaIsGreat:I'm ready for peace sir. But that secondary school teacher should calm down o... I know his heart is heavy now & may beat our shidren mercilessly tomorrow but he should calm down o ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by emekaRaj(m): 4:25pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:See what? What are u saying? Nobody believes ur lies here u poverty striken worthless piece of shit. Am a head of my county, in a country where I live. Only my signature in ur form can take u from that poverty striken village u live in Nigeria to this place. You low self esteem, worthless animal, no amount of rant in Nairaland will make u relevant in life until u calm ur head down. |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:25pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:A pics from your ugly haggard face in your online self acclaim house. And i will do whatever you want Prove to us that you are not ugly and looking haggard |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:27pm On Nov 19, 2023 |
NigeriaIsGreat:No problem. Pastorwuta na miserable old ugly haggard man. I just shake am small this evening ![]() But like you said PEACE |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:28pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:Bros, Gay is 14yrs o.. Hahahahahahahahahahahah Are u a babe wey i go show u my face Even MissIndependent wey dey crush for me, i sack her.I get fine wife o Hahahahahahahahahahahah |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:30pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:Ah, secondary school teacher Grammer no cash Hahahahahahahahahahahah25k wey we dey use buy data for office HahahahahahahahahahahahChisosssssssssssss Hahahahahahahahahahahah |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:30pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:hahahaha Make ignore you so i won't be tagged a nuisance as you're known for ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:33pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:Abeg no beat our shidren tomorrow. Let it flow Allow dat heaviness to flow down ![]() 3*7 = 21 o Hahahahahahahahahahahah Not 18 oNo kee our Pikin tomorrow ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 4:34pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:everybody know you to be a miserable old man here. See ya life ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Pastorwuta: 4:36pm On Nov 19, 2023 |
Villa12:I know what I'm saying o No take "Eze Goes to School" stop "Eze or Tunde from coming to school o" Hahahahahahahahahahahah |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by NigeriaIsGreat: 4:39pm On Nov 19, 2023 |
emekaRaj:please let peace reign bro |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by emekaRaj(m): 4:40pm On Nov 19, 2023 |
Pastorwuta:Peace kill you there, no peace for you oh. U are only looking for peace now because u are getting hit left and right non stop and uninterrupted, the moment they stop u will come back making mouth. |
Attention: Npower Batch C1 Crediting Of Accounts For January Payment Commences • N-power Batch C2 To Commence Soon As Federal Government Spends Over ₦360bn • Batch-c1: FG Shortlists 500,000 Applicants For N-power Program • 2 • 3 • 4
Nigerian Army DSSC And SCC 2013 Recruitment Is Out! • Kpmg Graduate Trainee Aptitude Test 2015 • Fidelity Bank Recruitment For Graduate Trainee 2017 (Bsc And HND Only)
