₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,329 members, 8,439,996 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 10:40 AM

Toggle theme

N-Power Batch C1 & C2 - 2023 - Jobs/Vacancies (127) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralJobs/VacanciesN-Power Batch C1 & C2 - 2023 (496952 Views)

1 2 3 ... 124 125 126 127 128 129 130 ... 206 Reply (Go Down)

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 10:52pm On Nov 23, 2023
Villa12:
bring more of my pics freebie grin

I
Why u run na grin grin grin grin grin

Oni yeye grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 10:54pm On Nov 23, 2023
Villa12:
bring more of my pics freebie grin

I
Hahahahahahahahahahahah grin grin grin

grin grin grin grin grin grin grin

The idiat don run grin

Nansense
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 10:56pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Oga, na who go tire grin grin

Na u go tire grin grin

Nansense
I be fresh handsome dude grin
Nothing to be shy about

Na u wey dey depend on government freebie to take care of your family at your old age grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 10:56pm On Nov 23, 2023
Villa12:
I be fresh handsome dude grin
Nothing to be shy about

Na u wey dey depend on government freebie to take care of your family at your old age grin
Hahahaha Poor man inside trenches grin grin grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by eleniyan2020: 10:57pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Hahahahahahahahahahahah grin grin grin

grin grin grin grin grin grin grin

The idiat don run grin

Nansense
pastor u de fall my hand...
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 10:57pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Hahahahahahahahahahahah grin grin grin

grin grin grin grin grin grin grin

The idiat don run grin

Nansense
Lol

Run, after you don collect grin

It is late already
Sleeping things
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 10:58pm On Nov 23, 2023
Villa12:
Lol

Run, after you don collect grin

It is late already
Sleeping things
Sleep kee ya papa dia.. Where u dey sleep go grin

Waa sleep ku ni grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 10:58pm On Nov 23, 2023
eleniyan2020:
pastor u de fall my hand...
Is dat so grin Issorite
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Unigrad: 10:59pm On Nov 23, 2023
Pastorfire
Pastorfire
Pastorfire
You chop dog?
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 11:01pm On Nov 23, 2023
Unigrad:
Pastorfire
Pastorfire
Pastorfire
You chop dog?
Your papa for house go chop pig grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 11:04pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Sleep kee ya papa dia.. Where u dey sleep go grin

Waa sleep ku ni grin
you can continue from now till tomorrow morning. No problem. I will join you tomorrow morning. Make sure you flood here with my pics biko🙏
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 11:06pm On Nov 23, 2023
Villa12:
you can continue from now till tomorrow morning. No problem. I will join you tomorrow morning. Make sure you flood here with my pics biko🙏
Nor worry, i gat u tomorrow grin grin

Mumu, i posted a picture i wasn't sure of & he confirmed it to me grin grin grin grin

Una kuku no get sense grin Hahahahahahahahahahahah
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Unigrad: 11:09pm On Nov 23, 2023
Online Billionaire Pastorfire.
The man that bought a land and rent 3 bedroom flat.
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 11:11pm On Nov 23, 2023
Unigrad:
Online Billionaire Pastorfire.
The man that bought a land and rest 3 bedroom flat.
Yep yep.. U no fit fight with God grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 11:14pm On Nov 23, 2023
Villa12:
Lol

Run, after you don collect grin

It is late already
Sleeping things
So who run now grin grin grin

Nansense
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Unigrad: 11:14pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
Yep yep.. U no fit fight with God grin
You are now God?
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 11:15pm On Nov 23, 2023
Unigrad:
You are now God?
God is in me grin Would you like to give your life to Christ?
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Unigrad: 11:19pm On Nov 23, 2023
PastorFire:
God is in me grin Would you like to give your life to Christ?
Have you given your life to Christ? grin grin grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 11:56pm On Nov 23, 2023
Unigrad:
Have you given your life to Christ? grin grin grin
I am heaven-bound bros. Someone like you, if dem say make u enter Heaven, we wey dey back go shout... Ojorooooooooo grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 12:04am On Nov 24, 2023
Villa12:
you can continue from now till tomorrow morning. No problem. I will join you tomorrow morning. Make sure you flood here with my pics biko🙏
Dis one don go far grin grin

Nansense grin u won follow me drag thread abi
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 12:22am On Nov 24, 2023
Villa12:
you can continue from now till tomorrow morning. No problem. I will join you tomorrow morning. Make sure you flood here with my pics biko🙏
Still sleeping grin Werey lasan lasan grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Ekehwinz: 12:36am On Nov 24, 2023
24-11-2023

undecided

All these wahala go end by this time next week.
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Lilchilz(m): 4:26am On Nov 24, 2023
Ekehwinz:
24-11-2023

undecided

All these wahala go end by this time next week.
Amin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Lilchilz(m): 4:27am On Nov 24, 2023
PastorFire:
Dis one don go far grin grin

Nansense grin u won follow me drag thread abi
Werey you no get work…

Kai wawa ne kawai a cikin tufafin mutane

dan Adam mara hankali sosai.

Suna amfani da daukaka ku soya naman am ga almajiri na Kano

Na san matarka za ta ji zafin auren ka don ba ka da abin da za ka ba ta saboda rashin aikin yi, ka je ka sami tsohon alade.
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by MissIndependent(f): 5:17am On Nov 24, 2023
undecided undecided undecided

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Newton2024: 6:12am On Nov 24, 2023
Unigrad:
Online Billionaire Pastorfire.
The man that bought a land and rent 3 bedroom flat.
He also bought android phone for his wife. He is a billionaire 😄
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Newton2024: 6:15am On Nov 24, 2023
Unigrad:
Have you given your life to Christ? grin grin grin
PastorFire needs your prayer. He is a terrorist.
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by garriAndsugar: 6:44am On Nov 24, 2023
Age is just a number
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:56am On Nov 24, 2023
Newton2024:
PastorFire needs your prayer. He is a terrorist.
You will end up in the hands of terrorists grin Say amen
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:56am On Nov 24, 2023
Newton2024:
He also bought android phone for his wife. He is a billionaire 😄
U no go see dat phone buy for your mama.
Say amen grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:58am On Nov 24, 2023
Lilchilz:
Werey you no get work…

Kai wawa ne kawai a cikin tufafin mutane

dan Adam mara hankali sosai.

Suna amfani da daukaka ku soya naman am ga almajiri na Kano

Na san matarka za ta ji zafin auren ka don ba ka da abin da za ka ba ta saboda rashin aikin yi, ka je ka sami tsohon alade.
Kuji dan duruuuuuuuuwa masiyaci arnan jahilin banza kowei
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 7:00am On Nov 24, 2023
Villa12:
you can continue from now till tomorrow morning. No problem. I will join you tomorrow morning. Make sure you flood here with my pics biko🙏
Dis idiot still dey sleep.. U berra wake up o... We have a long day here grin grin

Akuya
1 2 3 ... 124 125 126 127 128 129 130 ... 206 Reply

Attention: Npower Batch C1 Crediting Of Accounts For January Payment CommencesN-power Batch C2 To Commence Soon As Federal Government Spends Over ₦360bnBatch-c1: FG Shortlists 500,000 Applicants For N-power Program234

Nigerian Army DSSC And SCC 2013 Recruitment Is Out!Kpmg Graduate Trainee Aptitude Test 2015Fidelity Bank Recruitment For Graduate Trainee 2017 (Bsc And HND Only)