Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report - Foreign Affairs (8) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Foreign Affairs › Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report (34279 Views)
1 2 3 ... 5 6 7 8 Reply (Go Down)
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by jaymichael(m): 8:45am On Dec 06, 2023 |
ablejesus26:Oloriburuku asiwere, you never respond. You poor come still dey sleep by this time. Not surprising as the contract you have signed with poverty and suffering is irrevocable.You have not received your free daily 50mb with which you use to constitute nuisance all over this forum. The more reason I do advise you to take your waist head business seriously maybe you can be able to afford 150 mb data plan daily. You say you wan dey behave like person wey catarrh full him brain as you resemble wetin dog vomit. |
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by bdon123(m): 9:00am On Dec 06, 2023 |
samfrancis1:Abeg wen again is israel gonna get bleeped?d last time from 1948 israel fought 5 Arab nations n fcked dem all n came out strong wit more territories it collected. |
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by ablejesus26(m): 9:40am On Dec 06, 2023 |
jaymichael:Lolll from 6pm sm na shut down for me,aside business but ofcus you no go understand, no be only to pick pocket, sleep for under bridge and sleep with goat like your late papa you sabi?? ![]() Cursed hopeless lazy omo ale,sebi you no wan work abi,continue to deh pick pocket dey thief,petrol and tyre go soon end your miserable life,after all your existence na abomination to humanity Son of a late pedophile goat rapist father and a mentally deranged dog fûcking mother, chia what a combo ![]() Na to just dey pack your evil cursed hopeless abomination of a family dey throway for shallow grave like dis ![]()
|
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by ablejesus26(m): 9:49am On Dec 06, 2023 |
jaymichael:Hahaha no death fit worst pass your late papa own ooo You dey there na how them take beat am turn hin face to chinko,come put tyre for hin neck pour petrol burn am alive like asun, you dey there na ![]() That your late papa na demon oo,how hin go take tramadol dey rape little child like you ![]() Well you deserve worst,after all na when hin born eternally accursed wretched child of doom,perdition and untimely death like you hin begin to sleep with goats ![]() Omo ale, omo ofo,o ni se orire,ninu ofo,irora ati abukun ni i wo ati awon ebi re ma kusi ![]() Amin oooo,aseeee gun ![]()
|
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by ablejesus26(m): 9:58am On Dec 06, 2023 |
jaymichael:Hahaha eleribu jobless wretched cursed lazy bastard dey reason ban e no go better for you,ban wey your life and your wretched cursed family get pass nairaland own na na life ban from goodness, mercy,good health, joy,peace, happiness, success, progress you and your cursed family get na,which ban fit worst pass this own Omije,abukun ati Iku ojiji yio pkada je ori re ati awon family e ![]() Pour this cursed bastard and him abomination of family for shallow grave joor ![]()
|
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by ablejesus26(m): 10:27am On Dec 06, 2023 |
jaymichael:Omo ale you wicked oo with the condition wey you put your mad mama into you still get mind dey sleep with goats upandan chia e don already certain se na dat madness go later kill your mama See as them go dey gather on a steady dey throway your wretched cursed abomination of a family for shallow grave family wey rubbish eternally accursed dead thing like you come out from no deserve to live,them be bastard,e no go better for them ![]()
|
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by AntiTerrorist: 10:37am On Dec 06, 2023 |
mastermaestro:I think both Hamas and Israel's hostage claims are overstated but both of them need to overstate the figures for political gain. I don't believe the figures coming from both ends but I support total annihilation of Hamas terrorists. At this point, Israel is no longer interested in releasing hostages again. What they want is to finish Hamas. |
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by AntiTerrorist: 10:41am On Dec 06, 2023 |
Svoboda:Muideen, is that what your Alfa told you? Dey play ![]() |
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by AntiTerrorist: 10:59am On Dec 06, 2023 |
Blazebond:Do you know IDF troops are now operating in Khan Yuhnis city of Southern Gaza? That's the biggest city in Gaza strip after Gaza City. They have now seized 5/6 of entire Gaza strip. The only place relatively safe now is Rafah city. It's either you are not current of your Alfa is deceiving you. |
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by ransomed: 2:49pm On Dec 06, 2023 |
Excellent irrigation strategy, the network will desalinate the seawater. |
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by Nahunger(m): 5:50pm On Dec 06, 2023 |
samfrancis1:Who cares? So long Hamas 🔥 burns |
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by AroOkigbo(m): 12:23pm On Dec 07, 2023 |
KnownUnknown:You must be a muslim! |
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by jaymichael(m): 12:39pm On Dec 07, 2023 |
ablejesus26:See this disgusting round worm wey them shit commot from belle wey get diarrhea. Even if I die now, I don try small. Bulit house for momsi, built for myself. Even if I go at least I achieved but wetin you and your slowpoke papa put together don use una cursed leprous hands achieve, and e even sure me say you no go even reach my age. |
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by KnownUnknown: 1:13pm On Dec 07, 2023 |
AroOkigbo:On the contrary, I’m not retarded |
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by ablejesus26(m): 9:32am On Dec 08, 2023 |
jaymichael:Hahaha hahaha 😂😂😂 this small boy,you be foolish bastard oo,you weak you come dey form troll who ask you to dey shalaye all this one nairaland, dangote,nairaland otedola Na so one se Him go buy my business with the snap of a finger,I tell am se my major business na with Monument distillers, I get truck wey dey deliver wine to different customers in different states for nija oya place order for just 1 pallet of four cousins only 64cases oo,forget about delivery fee,I go pay for that one,till today,dangote wey one buy business no mention me again oo You buy house for your mad mama wey dey waka naked for streets,wey useless hoplesss under bridge boys dey use her as séx tóy dey even pass her to their dogs,but you no fit carry her go baba sule mad house abi omo ale, e no go better for You with the kind curse wey your useless unfortunate head carry come dis life,that imaginary house for don fall for ya dog mad mama head kill am tey tey ![]() |
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by ablejesus26(m): 9:41am On Dec 08, 2023 |
jaymichael:Useless unfortunate eternally accursed small boy, everybody go die,but We dey advice you make You no die the kind painful death wey your late papa die,stop to dey sleep with goats,stop to dey pick pocket,so them no go burn you like asun as them take burn ya late papa ![]() Which rubbish age you don reach you dis eternally accursed child of doom, destruction, reproach, shame and untimely death ![]() Omo ale,bloody cursed weak vessel, next time wey you wan form troll, make e dey your mind se some people na natural cruise ![]() See as them go deh pack your cursed abomination of a family dey throway for shallow grave😀😀 ![]()
|
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by ablejesus26(m): 9:48am On Dec 08, 2023 |
jaymichael:Omo ale, You no ask me how I take know se Your papa don late well na those ones wey their papa don die dey rush curse other people own papa common sense ![]() You just rush enter my mention, You wan form troll but you come jam cruise ![]() I fit use you catch cruise forever, no seke ![]() Steady steady na like this them go gather dey pack your family wey don already become candidates of iku ojiji dey throway inside shallow grave😀
|
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by jaymichael(m): 9:40pm On Dec 10, 2023 |
ablejesus26:Try build your shawarma and waistbead business reach ₦35,000 first. Na town council Bleep up wey dem never demolish your stand wey you use dey constitute environmental nuisance. You get truck naim you no employ your papa make him dey help you do motorboy instead of the omokanke wey him dey push for market with him bend bend waist. Are you not afraid say him usual bout of epilepsy fit carry am when him wan push plantain cross main road? Not that his existence is useful to the country anyway. Who knows whether na the untreated syhillis wey dey plague your mother naim dey affect you or na the untreated malaria wey don too infect you blocking the neuro pathways to your brain dey cause you dey imagine things. |
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by ablejesus26(m): 10:32am On Dec 11, 2023 |
jaymichael:Looll but your own papa don die sha ![]() Him die the worst kinda death,you dey there na,You see am korokoro as your late pedophile goat rapist papa dey burn to ashes as cursed criminal wey him be ![]() No worry sebi you no wan carry Your mama wey dey craze go mad people house,you go soon be orphan bcus those your under bridge colleagues go soon rape am to death ![]() Bloody accursed weak vessel just run enter my mention, now I give You cruise catch you come weak die e no go better for you and all your family members Ogun ma pka cake yin ![]() You still never answer my question oo,why your late papa begin sleep with goats the same day wey them born You?why your mama develop mental problems the same day wey them born You ![]()
|
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by samfrancis1(m): 4:54am On Jan 03, 2024 |
bdon123:Do you mean with the help of united state? Until when United state starts facing their own challenge, then you'll see how vulnerable the small isreal is..... |
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by monex(m): 5:19pm On Aug 04, 2025 |
CaseSensitive:as in i cannot understand it. You can show sympathy for the hostages who were abducted and killed by Hamas without supporting Israel. You can show sympathy for the palestines in Gaza who are being bombed and starved by Israel without supporting Hamas. |
| Re: Israel Plans To Flood Gaza Tunnels With Seawater – Report by NothingDoMe: 9:08pm On Aug 04, 2025 |
Available9:lol |
UN Troops Failing Israel As Hezbollah Creates Tunnels Right Under Their Nose. • Israel Commandos Storm Gaza Tunnels And Eliminate Huge Number Of HAMAS Fighters • Israel Plans To Flood Hamas Tunnels • 2 • 3 • 4
Volodymyr Zelensky Survives Three Assassination Attempts • Meet Iranian General Esmail Qaani Who Always Survives. Is He A Mossad Spy? • Putin: Russia Will Respond if NATO Deploys Weapons In Finland And Sweden

