Hypeman Needed N100k Per Day - Jobs/Vacancies - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Jobs/Vacancies › Hypeman Needed N100k Per Day (1849 Views)
| Hypeman Needed N100k Per Day by TotoNaRubber(op): 12:26pm On Dec 26, 2023*. Modified: 2:39pm On Dec 26, 2023 |
I am looking for a Hypeman that will follow me everywhere I go this festive season and hype me. Location is Lagos and I will pay N100k for 5 outings in a day, Imagine making N100k per day. Requirements: 1. Must be familiar with the latest hype slogans such as; a. Dem get money b. Your house rent in a year, we dey spend am in 60 seconds. c. N5 million is nothing ![]() I will provide feeding allowance for you as well .To apply, drop more slogans under this comment. |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by FatherCHRISTMAS: 12:33pm On Dec 26, 2023 |
TotoNaRubber:How fa ma bruh. Which side you dey for this Lag |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by MrAgbako: 12:48pm On Dec 26, 2023 |
LoL😂 Nah person wey go shout until dem lost their voice una dey find abi. Okay o😂 |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by MrAgbako: 12:51pm On Dec 26, 2023 |
FatherCHRISTMAS:Sha eat well o. Chop enough apku and egusi 😂 |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by Blacklion3: 12:54pm On Dec 26, 2023 |
MrAgbako:I go drink 33 and star ![]() |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by MrAgbako: 12:57pm On Dec 26, 2023 |
Blacklion3:correct 😂 |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by NoSmoking: 1:11pm On Dec 26, 2023 |
U dey order Azul Ur mama dey hawk Akamu 🦉 |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by Emperor91(m): 1:53pm On Dec 26, 2023 |
Dem don use 4cousin carry ur cousin go, dey play. Person wey dey collect salary no dey do dorime. |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by 1TrippleCee: 2:46pm On Dec 26, 2023 |
Emperor91:Lol. You don try |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by IamRichards: 6:34pm On Dec 26, 2023 |
Ritualist don enta the building oya yahoo boys keep quiet Totonarubber the boss of other bossess You make 1 million in a year but he dey spray am in minutes |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by ecolime(m): 7:41pm On Dec 26, 2023 |
This is the funniest thing I've read this 2023 This Nigeria ehn, just dey online. You go laugh tire ![]() |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by excanny: 7:49pm On Dec 26, 2023 |
You dey craze, wallai. |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by siant: 8:45pm On Dec 26, 2023 |
FatherCHRISTMAS:kidnapping loading |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by Wyse1: 8:37am On Dec 27, 2023 |
You guys will not kill person with laughter. |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by obasi23: 9:40pm On Dec 28, 2023 |
The guy is a ritualist beware he still owes my friend |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by Blacklion3: 7:17am On Dec 29, 2023 |
obasi23:wow |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by Openair: 2:08pm On Dec 29, 2023 |
obasi23:A ritualist that owes your friend, is he owing your friend ritual ? |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by Openair: 2:11pm On Dec 29, 2023 |
(Make I try) Dorime is not for civil servants Hustle make your babe no see TotoNaRubber cum dey call you bro |
| Re: Hypeman Needed N100k Per Day by FarmPlanetNG: 9:02am On Jan 18, 2024 |
Lolz |
2 Property Managers Needed; N100k Per Month • N100k Job In Ibadan Or N200k Job In VI Lagos • Man Shares The Strict Rules Attached To A N100k Job He Once Applied For • 2 • 3 • 4
Insight Interview • Mtn Is Recruiting. • Diamond Bank: Urgent Pls
