Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? - Adverts - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Adverts › Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? (591 Views)
| Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by PaulH07(op): 5:52pm On Jan 11, 2024*. Modified: 6:33pm On Jan 11, 2024 |
I just buy this stuff for Jumia oh, after people told me the thing dey very light weight. Omoor I carry am, but I no see wetin light weight for there oh. Be like sey dem don dey sell fake Cepsa gas cylinder oh. |
| Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by PaulH07(op): 5:58pm On Jan 11, 2024 |
The picture...
|
| Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by Aleem26(m): 7:55pm On Jan 11, 2024 |
But bro why you go buy something IRON for Jumia na |
| Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by PaulH07(op): 7:58pm On Jan 11, 2024 |
Aleem26:Hmmm, so na fake abi? |
| Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by Aleem26(m): 8:06pm On Jan 11, 2024 |
PaulH07:I talk nada ooo…e FOT be origo to you Baba |
| Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by PaulH07(op): 11:30pm On Jan 11, 2024 |
Aleem26:It is well. I'll presume you don't know |
| Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by OwoukoUrua(m): 5:10pm On Nov 06, 2024 |
PaulH07:Good evening boss Please how's the gas cylinder holding up? I'm looking to buy one. I'm more concerned about its durability and functionality. Thanks |
12.5kg Gas Cylinders For Sale In Lagos • Refill Your Gas Cylinder And Buy Your Accessories In Okeira • 250 Live Easter Broilers (2.5kg) Average Weight • 2 • 3 • 4
Thinking Investment: Check This • I Need Someone To Make A Paypal Transaction For Me. • What Do You Need? What Do You Want? What Do You Desire?