No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) - Travel - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Travel › No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) (63665 Views)
| No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by Uptownerd(op): 5:37am On Jan 12, 2024 |
You go gree abi those casket guys go dance for you ni?
|
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by insidelife22(m): 5:44am On Jan 12, 2024 |
No gree for anybody no go fit reach for here. |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by DesChyko: 6:21am On Jan 12, 2024 |
You no go gree make dem kill you nah 😑😑 |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by Edoreborn: 6:26am On Jan 12, 2024 |
I no go still gree abeg |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by crossfm: 6:42am On Jan 12, 2024 |
Hehehe. Situation like this I go just shift,but spiritually I no go gree . |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by Apus: 6:55am On Jan 12, 2024 |
This one is different na. Na who dey alive fit no gree for anybody ![]() |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by Bankowner: 7:12am On Jan 12, 2024 |
Oga, I no go gree! I no go gree to die. |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by Nbote(m): 7:41am On Jan 12, 2024 |
I no go gree for them, na why I go choose the wide space on my right so that only me go drive for there..I no go gree for the road |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by Whatisurproblem(m): 7:47am On Jan 12, 2024 |
Uptownerd:me and the trailer driver shall meet in court. If I gree make i bend... 😂 😆 😂 |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by psucc(m): 8:10am On Jan 12, 2024 |
I no go gree oooooo Na to enter bush wait until dem pass. That way, I no gree for anybody! |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by lexylaw40: 8:11am On Jan 12, 2024 |
No gree for criminality is the right slogan for Nigerian Youths No gree for anybody is a mantra of terrorism and cultism which all well meaning Nigerian Youths must never adopt |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by blaquemyc: 8:22am On Jan 12, 2024 |
No gree for anybody no reach to face trailer head on oh. |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by Ogunleti01: 8:27am On Jan 12, 2024 |
U go explain tire wetin kill una when baba God begin to ask u |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by princemillla(m): 8:32am On Jan 12, 2024 |
This one na japaaaa to fight another day ![]() |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by Gadafii: 8:45am On Jan 12, 2024 |
A typical aboki rider no go gree seh🤣🤣🤣 |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by KingMack(m): 8:48am On Jan 12, 2024 |
either one of the driver must surely gree😂😂 |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by Peppysco: 8:53am On Jan 12, 2024 |
It is because of such situation as this the Nigerian Police has flagged the slogan. Trust Nigerians, many would rather act irrationally based on the slogan than to apply diplomacy and extreme caution. As for me, i'm not dragging with anybody, bring your problems, I walk away. |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by Lanretoye(m): 9:00am On Jan 12, 2024 |
If na me,i no go gree. |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by Wawelexy(m): 9:17am On Jan 12, 2024 |
If you no gree for anybody, atleast you go gree for death in this scenario ![]() |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by Gbadugbakun(m): 9:17am On Jan 12, 2024 |
![]() |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by Vifx: 9:18am On Jan 12, 2024 |
Lol |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by Westerhoffe(m): 9:18am On Jan 12, 2024*. Modified: 3:31pm On Jan 13, 2024 |
😁😁😁 No gree o! No gree… you hear? By the time everything blackout like Nollywood accident scene, you go dey on your lane again to continue the journey in the spirit highway. |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by merits(m): 9:18am On Jan 12, 2024 |
Uptownerd:I CAN NEVER GREE FOR ANYBODY. |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by onomeabuja: 9:18am On Jan 12, 2024 |
Uptownerd:How about this fake soldier from Adamawa ![]() Them no gree for him ooooo ![]() See him right eye
|
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by VeeVeeMyLuv(f): 9:18am On Jan 12, 2024 |
No gree for anybody no gree for anybody, na him create the problem of gun violence for USA wey make Americans dey shoot themselves anyhow. |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by ReflexDesigns(m): 9:18am On Jan 12, 2024 |
no gree for any body nor reach there ooo |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by aseyi24: 9:18am On Jan 12, 2024 |
You don hear
|
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by phr0nesis(m): 9:18am On Jan 12, 2024 |
I go shift because I no want commit |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by money121(m): 9:19am On Jan 12, 2024 |
Ok |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by Johnbullthe3rd: 9:19am On Jan 12, 2024 |
No gree for anybody |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by chikason22(m): 9:19am On Jan 12, 2024 |
They did not bring light last night. I just used heat up my iron over the flame and used it to press my clothes for work. This year I no go gree for PHCN. Cloth must be ironed 😏😏😏 |
| Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by adioolayi(m): 9:20am On Jan 12, 2024 |
No gree for anybody fit lead you to early grave.. Know when yo retreat ![]() |
Pictures Of Newly Completed 6-Lane Ossah Road In Umuahia. • Buhari Completes The 10-Lane Superhighway Linking Port Harcourt & Oyigbo (Video) • 8-Lane Highway Linking Port-Harcourt & Obigbo (Pictures & Video) • 2 • 3 • 4
New Airports In Nigeria: Anambra, Ebonyi & Ekiti Airports (Videos) • This Is How Molues Now Look Like (PHOTOS) • Photos From The Helicopter Crash In Lagos- Metronaija
.