Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 - Sports (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 (22905 Views)
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by khattab02: 10:31pm On Jan 22, 2024 |
2-0.. Welcome back from the dead Ghana |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by blowjohn(m): 10:33pm On Jan 22, 2024 |
iamtardey:Ivory towers or something like that ![]() |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by khattab02: 10:33pm On Jan 22, 2024 |
Egypt will finish as best loosers |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by khattab02: 10:34pm On Jan 22, 2024 |
blowjohn:Naija una can banter person to cry go meet him mama ehn... ![]() |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by blowjohn(m): 10:36pm On Jan 22, 2024 |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by iamtardey: 10:37pm On Jan 22, 2024 |
fayomim:imagine ![]() |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by iamtardey: 10:38pm On Jan 22, 2024 |
blowjohn:dem still cut people tickets join… ode host |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by Sonnobax15(m): 10:38pm On Jan 22, 2024 |
![]() Ghana,the new chairmen of PENA-RiTY ![]() |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by blowjohn(m): 10:41pm On Jan 22, 2024 |
Mehn over 1.5 plenty this year afcon o Those years dem no born u well to carry afcon matches over 1.5 |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by nakamoraa(m): 10:53pm On Jan 22, 2024 |
1-2 |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by joe17: 10:54pm On Jan 22, 2024 |
2-2 |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by blowjohn(m): 10:54pm On Jan 22, 2024 |
Omo!!! |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by aieromon(m): 10:54pm On Jan 22, 2024 |
Poor Ghana |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by usagee36: 10:54pm On Jan 22, 2024 |
Ghanna out ![]() |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by netmillionaires(m): 10:55pm On Jan 22, 2024 |
This Ghana keeper is so stupid. The moment he put his hand to cause a corner, I knew they would score. Two silly mistakes in two minutes. Make dem pack dem bag jare |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by skyZine(m): 10:55pm On Jan 22, 2024 |
Na 2-2 abi eye dey pain me. Ghana must go |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by Nlanalyst: 10:55pm On Jan 22, 2024 |
Hahahahahahahaha haha 2-2. Two goals within 2 minutes while Egypt scored too. I'm so happy right now. |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by cobby14(m): 10:55pm On Jan 22, 2024 |
E don cast |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by blowjohn(m): 10:55pm On Jan 22, 2024 |
What the heck!!! |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by Rayd502(m): 10:55pm On Jan 22, 2024 |
See game...The other Ayew brother is bad luck. |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by Rayd502(m): 10:57pm On Jan 22, 2024 |
Ghanaians go cry tonight . |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by Manager001: 10:57pm On Jan 22, 2024 |
2goals in how many minutes? |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by Seunpapa65: 10:58pm On Jan 22, 2024 |
Ghana bleeped up big time oo |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by Sleekfingers: 10:59pm On Jan 22, 2024 |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by Judolisco(m): 11:00pm On Jan 22, 2024 |
Mozambique don help us pursue Ghana |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by aswani(m): 11:00pm On Jan 22, 2024 |
Ah ah, I stopped watching in the 86th minute when Mozambique were making multiple changes. Ghana Una own too much, wetin dey do una sef. Abi uná align wit Obidients ni, na di only tin wey fit bring dat kain bad luck bí dat. |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by foleskay(m): 11:00pm On Jan 22, 2024 |
Football is just crazy asewear. Nobody saw that coming. Ghana players were already jubilating thinking they've won after d second penalty. Many of them won't sleep well in d next two weeks. E go dey do them like film trick. Omohh . they're out already. 2points can't make them scale thru as d best loser. Dis one shock me oook |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by cjudy(m): 11:00pm On Jan 22, 2024 |
Gather here let’s laugh Ghana small 🫣🫣🫣😂😂😂🎉😜😜😜😜😜😆😆😆 |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by ChristCee: 11:01pm On Jan 22, 2024 |
Ghanaians always fighting over jollof with Nigeria...common football Dem no sabi. All West African countries are doing great... Moving into knockout round e reach Ghana turn Dem chop them like suya ![]() |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by esemes256: 11:02pm On Jan 22, 2024 |
Ghana is a disgrace to football |
| Re: Mozambique Vs Ghana: AFCON 2023 (2 - 2) On 22nd January 2024 by Manager001: 11:02pm On Jan 22, 2024 |
Cape Verde is alive again |
Funny Meme Of Ghana AFCON. • Egypt Vs Ghana : AFCON 2023 (2 - 2) On 18th January 2024 • Mozambique Vs Nigeria; Int'l Friendly (1 - 3) On 16th October 2023 • 2 • 3 • 4
Yekini Never Neglected His Mother – Lawyer • Segun Odegbami Celebrates His 70th Birthday Today • Galatasaray's Top 10 African Goal-Scorers: Where Does Victor Osimhen Rank?
What’s that his country name again o



E don cast