Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,804 members, 7,841,121 topics. Date: Sunday, 26 May 2024 at 09:25 PM |
Nairaland Forum / Science/Technology / Technology Market / Toks/brand New AC (337 Views)
Toks/brand New AC by PaulH07: 4:01am On Mar 16 |
Please make una advice me, is it adviceable to buy toks AC or buy brand new Midea AC? Try save some cash jarey, as everything don cost. |
Re: Toks/brand New AC by numtums(m): 4:12am On Mar 16 |
Just buy brand new if you can. |
Re: Toks/brand New AC by swaqq(m): 5:44am On Mar 16 |
PaulH07:avoid toks like a plague |
Re: Toks/brand New AC by noobody(m): 7:12am On Mar 16 |
If by toks,you mean Nigeria used,go ahead as long as you can verify repair and usage history, But if you mean toks by resellers,it depends on luck, You might get a very good one or end up getting a money pit. Even brand new AC runs into issues. As long as it uses electricity from Nigeria,you won't be saved from damages. 1 Like |
Re: Toks/brand New AC by PaulH07: 10:08am On Mar 16 |
swaqq: Choi! Buh na wetin 80% of those for my house dey buy be that oh, and dem all talk say dem dey enjoy am |
Re: Toks/brand New AC by PaulH07: 10:08am On Mar 16 |
noobody: Hmmm, na those guys wey dey put am for Ikeja/Lawanson I wan go buy am from |
Re: Toks/brand New AC by PaulH07: 10:09am On Mar 16 |
numtums: Choi! Buh na wetin 80% of those for my house dey buy be that oh, and dem all talk say dem dey enjoy am |
Re: Toks/brand New AC by numtums(m): 10:36am On Mar 16 |
PaulH07:My brother run o, make e no come be like waste of money. Either get a Nigeria used wey you sabi the history or new one. A/C can be very troublesome atimes |
Re: Toks/brand New AC by PaulH07: 10:39am On Mar 16 |
numtums: Hmmm, na where I wan come take see 500k budget for AC? Abi you no know wetin market dey talk ni? And all my neighbors dey enjoy their own oh. |
Re: Toks/brand New AC by noobody(m): 10:42am On Mar 16 |
PaulH07: Na luck bro, No matter the assurance you are given, Just be prepared for gas refil and maybe change of compressor And also be hopeful the panel is not faulty |
Re: Toks/brand New AC by PaulH07: 10:45am On Mar 16 |
noobody: Gas refill like how, shebi the new one too go need refill na? |
Re: Toks/brand New AC by noobody(m): 10:46am On Mar 16 |
PaulH07: I said be prepared, Does not necessarily mean you would refil gas, I listed our all the scenarios you might possibly encounter |
Re: Toks/brand New AC by PaulH07: 10:51am On Mar 16 |
noobody: Wooos me I no understand wetin you dey talk jarey. Which one is be prepared? You'll definitely fill gas for any AC you buy whether new or used na |
Re: Toks/brand New AC by carzeem1: 3:23pm On Mar 16 |
Buy new. Toks is a gamble. If any issues, you might get another replacement if the seller has fear of God. But no refunds. If replacement too has issues, your name na sorry. While doing all this, you will be spending at least 20 to 25k on transport and workmanship. Imagine you have to pay that twice if AC you bought is bad. You might spend more than what you trying to save from buying new AC. Toks is a gamble. Choice is yours. |
Re: Toks/brand New AC by PaulH07: 5:52pm On Mar 16 |
carzeem1: I've decided to go for a 1.5hp Midea AC which is going for 430k. It's shocking even 1hp Panasonic cost pass 1.5hp Midea Na wawa... |
(1) (Reply)
Physics Questions And Answers Waec 2024/runs {may 21 -21st Of May 2024} / Get A Wired/wireless Intercom In Your Office,business Or Home From 35k/55k / Brand New 7" Freelander Tablets Pc With Sim Slot+8gb Rom For 35k
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |