₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,965 members, 8,438,165 topics. Date: Friday, 03 July 2026 at 04:27 AM

Toggle theme

The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out - Celebrities - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesThe Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out (2984 Views)

1 2 Reply (Go Down)

The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by Thevoicetv001(op): 1:24pm On Jul 03, 2024
"The video of all the Money wey them spray me for my wedding and wetin we carry go house no tally" - Davido cries out to the video of Car dealer Polanco spraying him over N20Million ($15k) at a spot surfaces.... Dem done reap OBO!

Watch video

https://www.youtube.com/watch?v=kNgkVKtxj34


Mynd44
fergie001
Fynestboi
MissyB3
OAM4J
ijebabe
nex
airmark

Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by Forumites: 1:26pm On Jul 03, 2024
Some must lost na. It’s normal. Such cash Dey go back to the society. 😂
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by dawnomike(m): 1:32pm On Jul 03, 2024
Lol.... Party pickers have done their job
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by Rocky247(m): 1:38pm On Jul 03, 2024
Before nko
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by Melagros(m): 1:44pm On Jul 03, 2024
COMRADES, almost everyone is struggling to get money in the country, so for that reason nobody wants to labour in vain

Besides, even Nicki Minaj and other celebrities bemoaned of such treatment
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by FaceTanke(m): 1:46pm On Jul 03, 2024
Normal
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by Kaycee9242(m): 1:49pm On Jul 03, 2024
You were expecting it to be complete before? Na angels help you pick am? In that over crowded wedding money must loss
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by Ussylander(m): 1:53pm On Jul 03, 2024
Before nkoor?
Boys don collect their share. Thank God you leave naija immediately...
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by Houseontherock1:
Some of the notes were stolen
Some of the notes were fake and were removed after the show off
Some of the notes are not pure...went back to the "sprayers" spiritually grin
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by CyrusVI(m): 2:07pm On Jul 03, 2024
He's far richer than those around him, so its gonna be a parasitic relationship by default
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by CyrusVI(m): 2:08pm On Jul 03, 2024
Houseontherock1:
Some of the notes were stolen
Some of the notes were fake and were removed after the show off
Some of the notes are not pure...went back to the "sprayers" spiritually
Finally, some of the notes were stolen undecided
How old are u bro? The third point made me ask this tho
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by StopTheBan: 2:09pm On Jul 03, 2024
See whining 😂
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by Dafresh: 2:10pm On Jul 03, 2024
CyrusVI:
He's far richer than those around him, so its gonna be a parasitic relationship by default
Jowi Zaza is richer than Davido
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by richiemcgold: 2:13pm On Jul 03, 2024
🤣🤣🤣

O ti lo
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by Makunahatata: 2:20pm On Jul 03, 2024
Dafresh:
Jowi Zaza is richer than Davido
are u their accounts manager?
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by Beremx(f): 2:24pm On Jul 03, 2024
He should ask VDM. I no trust people wey no spray money at all. 😐😐😐
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by iluvdonjazzy: 2:28pm On Jul 03, 2024
So you expect make e tally before, it's impossible.
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by INTEGRITYA1(m): 2:34pm On Jul 03, 2024
Smiles.

Intermediaries don catch out big time.

Davido o lori meji.
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by Forumites: 2:39pm On Jul 03, 2024
Houseontherock1:
Some of the notes were stolen
Some of the notes were fake and were removed after the show off
Some of the notes are not pure...went back to the "sprayers" spiritually
Finally, some of the notes were stolen undecided
Tinubu why? Why? Why? Why are you dealing on people’s mental health
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by Belurved1(m): 2:42pm On Jul 03, 2024
So wedding naa business, now I know.
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by tommy589(m): 2:53pm On Jul 03, 2024
grin
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by GreenxGreen: 2:58pm On Jul 03, 2024
But you don't really need the Money naaa 🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑🤑

AFTER ALL ....... CHIOMA's wedding Ring, can buy 3 Rolls Royce 😁😁😁

Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by Chicagograduate(m): 3:12pm On Jul 03, 2024
The rich also cry.Thank God no poor man was invited into the wedding They were all outside the wedding venue.
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by Bazztadewu: 3:16pm On Jul 03, 2024
We all know say na hype.baba donnbroke,was high,hyper active and acting under the influence of hard drugs such as ice,coke and loud. Now him eye don clear,chioma the shameful bich is just thr for the money.bich
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by oz4real83(m): 3:21pm On Jul 03, 2024
It is always like that cheesy grin
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by ecomalchemistt(m): 3:31pm On Jul 03, 2024
Check pocolee very well , lol
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by RealityKings: 3:45pm On Jul 03, 2024
Pickers Are Rippers
Rippers Are Pickers
Pickers are rippers
Rippers are Reapers

You no sow you dey reap
Long life no guarantee
4 you o if u wann Live
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by AcadaWriter: 4:13pm On Jul 03, 2024
Lol.... Party pickers have done their job
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by RPG2020(m): 4:58pm On Jul 03, 2024
People to hold responsible

Camera men

Police men..

security men

Makeup remover

Content creator's cheesy
Re: The Money Dem Spray And Wetin We Carry Go House No Dey Tally- Davido Cries Out by Bimpe29(m): 5:07pm On Jul 03, 2024
Even for smaller party, money dey develop legs and wings for swift disappearance talk less of bigger party with the powerful currency 😉
1 2 Reply

Papa Ajasco: I Can’t Use The Name That Made Me Famous. I Have No House, No CarDem Don Scam My Papa – Davido Cries Out Over His Father’s N500m Donation To FG'I'm Getting A Lot Of Threats' - Davido Cries Out234

D Banj Or 2face?Liz Benson Versus GeneviveDauda Is A Woman Beater!