BBNaija 2024: Live Updates Thread - TV/Movies (75) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2024: Live Updates Thread (690252 Views)
1 2 3 ... 72 73 74 75 76 77 78 ... 1020 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Giel: 11:22pm On Aug 01, 2024 |
Because of too much lies married woman no fit rock her hubby for pool party People wey suppose dey kiss and rock pass Married double Kay Was the strategy worth it? Just pray dem no evict una quick because e go too pain una Big brother house una no enjoy because of overkaku, if una still no come go far. Na double wahala for dead body be dat |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by nooker: 11:23pm On Aug 01, 2024 |
senatordave1:Aisha Umaru from Sokoto |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Beorn: 11:24pm On Aug 01, 2024 |
I think Dj Flo is a lesbian. It is way too obvious. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by senatordave1(m): 11:24pm On Aug 01, 2024 |
nooker:Ok though Fulani plenty for sokoto also.she must be the first Hausa Fulani/core northerner of the show |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by senatordave1(m): 11:26pm On Aug 01, 2024 |
lumens:I tire |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Beorn: 11:26pm On Aug 01, 2024 |
The person/people that chose Nne & Victoria, two utter waste of slots, needs to be sentenced to life imprisonment without parole. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Pillar12: 11:26pm On Aug 01, 2024 |
So this Victoria girl want to get to the finale by being a furniture huh. *No party - She's lost *In party ,- She's still lost Fine girl what is going on |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Filly3(f): 11:27pm On Aug 01, 2024 |
senatordave1:Either Zamfara or Sokoto |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by senatordave1(m): 11:27pm On Aug 01, 2024 |
Oshokhai69:Very mischievous lot |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by senatordave1(m): 11:27pm On Aug 01, 2024 |
Geezeem:Them go set for collabo |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by senatordave1(m): 11:28pm On Aug 01, 2024 |
lumens:Cloud 10 things. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Agbgift(f): 11:28pm On Aug 01, 2024 |
Beorn:Make una stop o. I think say we don grow pass this stage. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by senatordave1(m): 11:29pm On Aug 01, 2024 |
lumens:Onyeka backside is hefty |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Giel: 11:29pm On Aug 01, 2024 |
Which kind men's assembly mbadiwe twins dey hold for pool side Dem don follow any woman dance at all for this party? |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by belzabull(f): 11:30pm On Aug 01, 2024 |
Nelly is the life of the party X-project on the beat ![]() |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by senatordave1(m): 11:30pm On Aug 01, 2024 |
Giel:Toby and sooj on fire |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by thatigboman: 11:31pm On Aug 01, 2024 |
Federal Govt should ask NCC to ask the telcos to open up their services abeg. Sending 1 message takes me like 1 hour to go. My super airtel 4G router is "connecting without internet" is that what we will suffer for 10 days? Back to business This pool party is so sweet. The girls really turned up |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by SamueItem337(m): 11:31pm On Aug 01, 2024 |
Giel:Those guys are not interested in women |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Agbgift(f): 11:31pm On Aug 01, 2024 |
Giel:You don forget say na politician born them. Abeg who get tractor make we take move them. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Giel: 11:31pm On Aug 01, 2024 |
Whoever mixed the songs dey try Be like say na only old naija jams fit make these housemates dance. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by senatordave1(m): 11:32pm On Aug 01, 2024 |
lumens:Spoilt kids things. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by belzabull(f): 11:32pm On Aug 01, 2024*. Modified: 12:06am On Aug 02, 2024 |
Nna ehnnnn... But this Onyeka backside no be here'o |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Giel: 11:33pm On Aug 01, 2024 |
Victoria don finally stand up dance waist Nothing rema no fit do |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by senatordave1(m): 11:33pm On Aug 01, 2024 |
Giel:Sometimes,its good to reject strange gifts.. Rema on the beats |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Geezeem: 11:34pm On Aug 01, 2024 |
senatordave1:Them go fry us this season ![]() |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Giel: 11:34pm On Aug 01, 2024 |
Handi and wanni twins that's what I wanna see Burn those cover ups. Handi and wanni want to finish the men in that house. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by belzabull(f): 11:34pm On Aug 01, 2024 |
Agbgift:no be only move You go first move toyosi and Ruthie first, those ones just occupy space ![]() |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by senatordave1(m): 11:34pm On Aug 01, 2024 |
Agbgift:DJ flo twerking for the pool since guys dey scarce |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Giel: 11:35pm On Aug 01, 2024 |
Giel:She's back to her seat. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by senatordave1(m): 11:35pm On Aug 01, 2024 |
Agbgift:Delta people are liberal and free minded |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by nooker: 11:35pm On Aug 01, 2024 |
DJ Flo with the waist |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by senatordave1(m): 11:36pm On Aug 01, 2024 |
Geezeem:Na why Dem dey top.for the first time,I have no clear fav after 5 days |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Naruto Information • The Vampire Diaries and The Originals Fan Page • Marvel Cinematic Universe
Viewing this topic: 1 guest(s)

