BBNaija 2024: Live Updates Thread - TV/Movies (397) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2024: Live Updates Thread (673756 Views)
1 2 3 ... 394 395 396 397 398 399 400 ... 1020 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Payporte01: 10:53pm On Aug 16, 2024 |
This mayor boy dey use nose to talk |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by PNomsule: 10:53pm On Aug 16, 2024 |
Oshokhai69:Dem humble like chihuahua wey thief charm no come fit bark lolz... u gly things |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 10:53pm On Aug 16, 2024 |
Meaning Kelly rae bestie script na nonsense! Double Kay looseguard terribly lol |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Nhazeru(f): 10:53pm On Aug 16, 2024 |
Oshokhai69:That's an Isan man for you |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by senatordave1(m): 10:54pm On Aug 16, 2024 |
fergieboy:Let her go and scold the uncouth Oxen |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:55pm On Aug 16, 2024 |
Nhazeru:I think she also likes Shaun |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by PNomsule: 10:55pm On Aug 16, 2024 |
Oshokhai69:that's why she dey third wheel... see her pinning herself around with them everywhere like right now!! Haba!!! |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 10:55pm On Aug 16, 2024 |
Oshokhai69:They dont even like the Shaun like that!! Na Uk passport and shippers gift them dey after lol |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Nhazeru(f): 10:56pm On Aug 16, 2024 |
Omo these two mosquitos should let my boy breathe na! Wetin be this! |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by fergieboy: 10:57pm On Aug 16, 2024*. Modified: 2:50am On Aug 17, 2024 |
Nhazeru:Lol Buy one get one free |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 10:58pm On Aug 16, 2024 |
Oshokhai69:Shaun is not all that!! Mayor and Toby will get the same special treatment if they were London boys ![]() |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Nhazeru(f): 11:00pm On Aug 16, 2024 |
Toby must be the most useless cow to grace Bbn. I like how those housemates sees him as an idiot |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Nhazeru(f): 11:03pm On Aug 16, 2024 |
PNomsule:I even feel most of the housemates knows Kelly and Kassi are married except mumu Tobi and that's probably why they see him as a dumb fool and don't rate him in the house |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 11:05pm On Aug 16, 2024 |
Nhazeru:And Shaun is most stupid and cheap London brat to ever grace the show!! I like how wanni and handy dey suck am dry!! Soon they will throw him out..the whole house will go give am face to face wotorwotor ![]() For now he is just enjoying the same london treatment his predecessors enjoyed!! Atleast no one insulted Toby to his face and e dey pepper u buhahahahahaha |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:06pm On Aug 16, 2024 |
This TJ guy looks like a crooked thief. E be like say cameraman dey read the comments here for him to show TJ in this kind sneaky corner eating and looking around like a thief 😂 |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by PNomsule: 11:08pm On Aug 16, 2024 |
Nhazeru:Honestly... its now public knowledge yet Toby no gree giv himself sense |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by PNomsule: 11:09pm On Aug 16, 2024 |
Oshokhai69:abeg my belle ooo 😄 |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:12pm On Aug 16, 2024 |
Those people wey say Kelly no dey treat Kassia right, can they see the guy washing her clothes? 🤔 |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 11:13pm On Aug 16, 2024 |
Kelly and Kassia are soooooo cute |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 11:14pm On Aug 16, 2024 |
Kelly : You don do that chinwe hair ? Kassia : I go do am Kelly : E be like chinwe no know you, make God nor let am carry that hair reach Sunday |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:16pm On Aug 16, 2024 |
Is Obesere really this down because of an older woman wey get 15 year old kid? E go shock am when he gets home on Sunday to see all the things wey the girl talk about am. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 11:16pm On Aug 16, 2024 |
Wait!! Someone kissed Mayor?? |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by MasterSteps: 11:17pm On Aug 16, 2024 |
PNomsule:Mere speculation. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Nhazeru(f): 11:18pm On Aug 16, 2024 |
Oshokhai69:She should open up and let him know so he can date them properly |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Clement1111(m): 11:18pm On Aug 16, 2024 |
Ibukzy:And almost one month The goat still dey try apply pressure 🤦🤦🤦 |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 11:18pm On Aug 16, 2024 |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:18pm On Aug 16, 2024 |
I dey suspect say no be this Ruth matter dey stress Obesere. The boy just has a bad feeling that he’s going home on Sunday but he just dey use this Ruth matter to hide the fear. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Payporte01: 11:18pm On Aug 16, 2024 |
Estellie:Handi, truth or dare game yesterday |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Nhazeru(f): 11:19pm On Aug 16, 2024 |
Shaun you are right we are now watching love Island Nigeria |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 11:19pm On Aug 16, 2024 |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 11:20pm On Aug 16, 2024 |
Lauryn41:That’s crazy oo I didn’t expect this from Mayor at all😂 Omo! |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by PNomsule: 11:23pm On Aug 16, 2024 |
MasterSteps:Oh... I see |
BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Naruto Information • The Vampire Diaries and The Originals Fan Page • Marvel Cinematic Universe