BBNaija 2024: Live Updates Thread - TV/Movies (818) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2024: Live Updates Thread (688838 Views)
1 2 3 ... 815 816 817 818 819 820 821 ... 1020 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by lebete3000: 10:55pm On Sep 19, 2024 |
tioluwalasee:He's a nerd obviously. He was lucky to have gotten into the house in the 1st place. UK factor got Biggie carried away. Guy got zero swags. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:55pm On Sep 19, 2024 |
The kind smell wey go dey ooze from that pool ehn 🤢 |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by lebete3000: 10:57pm On Sep 19, 2024 |
Oshokhai69:Gonorrhea and Chlamydia go don full that pool now. I don't blame the men for not wanting to dive in, make dem no go begin scratch dîck for night or dance galala while peeing ![]() |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by a4turitoroman: 11:04pm On Sep 19, 2024 |
Kelly self who send you all this your mate dey dance you dey serve |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by eepeepook: 11:05pm On Sep 19, 2024 |
lebete3000:STDs from where? The housemates were tested and quarantined before the show. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Geezeem: 11:06pm On Sep 19, 2024 |
Nelly Sha ![]() |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:07pm On Sep 19, 2024 |
Anita say she wan find husband next year. So after messing around with this Topher boy, na to go find one innocent man say she wan marry because she don 30? 🤔 |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Geezeem: 11:09pm On Sep 19, 2024 |
tioluwalasee:White money won with that strategy...though it didn't favour Kuku ![]() |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by a4turitoroman: 11:09pm On Sep 19, 2024 |
Onyeka nor go leave that side again |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Titaniumental: 11:11pm On Sep 19, 2024 |
Na dem dirty, incest twins customer be this
|
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by BBM: 11:12pm On Sep 19, 2024 |
It's going down in the pool |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by a4turitoroman: 11:14pm On Sep 19, 2024 |
Tjay ![]() |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by lebete3000: 11:14pm On Sep 19, 2024 |
Na Handi come dey ginger Tjay now, the bolo still dey shake head say no. Bolo |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by lebete3000: 11:15pm On Sep 19, 2024 |
eepeepook:Na quarantine dem dey take screen gono abi? Gono be like COVID-19 to you. Dey wine yourself |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by BBM: 11:15pm On Sep 19, 2024 |
If to say tjay na spec like Mike Babes for no send that him miscarriage |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:15pm On Sep 19, 2024 |
TJ must be very lonely. Ben don comot, he doesn’t drink and the housemates no send am at all because they don’t trust him. I bet this guy can’t wait to go home on Sunday. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by lebete3000: 11:17pm On Sep 19, 2024 |
Tjay don finally hold woman hand oh! Praise master Jesus!!!!!!! Handiwork of Handi!!!!! |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by a4turitoroman: 11:17pm On Sep 19, 2024 |
This tjay dey his own world ![]() |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by lebete3000: 11:18pm On Sep 19, 2024 |
Oshokhai69:Who send am. Bolo na bolo anyday no be by not drinking. Guys wey no dey drink dey wound pvssy no be small, this one no just ja, shikena |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:18pm On Sep 19, 2024 |
It may seem as though tonight’s party is the best this season. They are all having fun. Even Victoria is enjoying the party 😅 |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by eepeepook: 11:19pm On Sep 19, 2024 |
lebete3000:I’ll leave medical arguments to Eeghe and Geezeem. I get better things to do than debate on Nairaland. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Geezeem: 11:20pm On Sep 19, 2024*. Modified: 10:34am On Sep 20, 2024 |
Wanni is too domineering on sheets ... see as she pin my boy there since...the poor boy no fit move an inch ![]() |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 11:22pm On Sep 19, 2024 |
WxH on fire Does Onyeka know that nothing is shaking |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Geezeem: 11:22pm On Sep 19, 2024 |
eepeepook: ![]() |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Tonnyray: 11:23pm On Sep 19, 2024 |
Were their drinks spiked tonight? First pool party that's lit. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by BBM: 11:23pm On Sep 19, 2024 |
Topher won use kiss kill anita |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by lebete3000: 11:24pm On Sep 19, 2024 |
eepeepook:Better oh |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by eepeepook: 11:27pm On Sep 19, 2024 |
Conji go finish Tjay there. Every boo’d up person is kissing. He is alone. It now makes sense why the mute was begging for a kiss last weekend. Seeing three couples kiss would seem like all the housemates are paired. Outside the house, she’ll have a few men on her matter. She needed assurance that she was still desirable. No way Double Kay never fire themselves since the show start. Kayode’s foolishness killed my interest in Big Brother. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by BBM: 11:27pm On Sep 19, 2024 |
Party is lite Biggie self no win end the party |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 11:28pm On Sep 19, 2024 |
WxH , Victoria are so naturally beautiful |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by eepeepook: 11:28pm On Sep 19, 2024 |
Tonnyray:No. They’re unwinding. Parties help in killing stress. Biggie was hard on them for being boring. |
| Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 11:29pm On Sep 19, 2024 |
Forever ashamed on behalf of Onyeka The camera doesn’t like nelly |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Naruto Information • The Vampire Diaries and The Originals Fan Page • Marvel Cinematic Universe
Viewing this topic: 1 guest(s)

your mate dey dance you dey serve

