₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,098 members, 8,438,800 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 12:09 AM

Toggle theme

Green Line Issue On Samsung Phones - Phones - Nairaland

Nairaland ForumScience/TechnologyPhonesGreen Line Issue On Samsung Phones (4400 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Green Line Issue On Samsung Phones by Dawnbatman(op): 9:09pm On Dec 08, 2024
Na so wahala start! I just dey chill one night, scrolling through my phone, when boom! A green line just dey shine for my S22 screen. Na so my heart drop. I first think say na small wahala, maybe just restart phone go solve am. But no o! I restart am, factory reset am, update software, do everything wey dem talk for internet, still the green line dey there, stubborn like say e no wan comot.

I call Samsung customer care, dem dey give me some tips, but nothing work. I even go one of their repair centers, dem look am, shake head, say na screen problem, and the price to fix am na to make your eyes tear.

I dey vex o! I just buy this phone, now e don turn to half-dead phone. Na real wahala be that. I dey use am every day, for work, for play, and now this green line dey distract me, dey spoil my mood.

Re: Green Line Issue On Samsung Phones by OmejeGuy(m): 9:36pm On Dec 08, 2024
Which model please? I'm about to pay for A06 biko
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by Alheskay: 9:57pm On Dec 08, 2024
Chief no vex abeg, incase you want sell am sha
Dawnbatman:
Na so wahala start! I just dey chill one night, scrolling through my phone, when boom! A green line just dey shine for my S22 screen. Na so my heart drop. I first think say na small wahala, maybe just restart phone go solve am. But no o! I restart am, factory reset am, update software, do everything wey dem talk for internet, still the green line dey there, stubborn like say e no wan comot.

I call Samsung customer care, dem dey give me some tips, but nothing work. I even go one of their repair centers, dem look am, shake head, say na screen problem, and the price to fix am na to make your eyes tear.

I dey vex o! I just buy this phone, now e don turn to half-dead phone. Na real wahala be that. I dey use am every day, for work, for play, and now this green line dey distract me, dey spoil my mood.
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by Titobliss: 10:28pm On Dec 08, 2024
My sis dey face this issue sef, buy she later found a cheaper solution.
She got a realme Note 50 and it's been nice.
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by TemmyLyn: 10:44pm On Dec 08, 2024
Titobliss:
My sis dey face this issue sef, buy she later found a cheaper solution.
She got a realme Note 50 and it's been nice.
Do you know if it's still in market?
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by AdedejiAdesewa: 10:45pm On Dec 08, 2024
I saw it on slot.ng page.
You can check it there.
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by bioluwatinfe: 10:48pm On Dec 08, 2024
Alheskay:
Chief no vex abeg, incase you want sell am sha
Looks like a lot of Samsung is having this issue but you can checkout this phone I stumbled on Realme C61
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by Elsielamidi: 11:07pm On Dec 08, 2024
Alheskay:
Chief no vex abeg, incase you want sell am sha
You fit get a new phone na for about 140k or less.
Check the C61
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by Mawiey: 11:09pm On Dec 08, 2024
TemmyLyn:
Do you know if it's still in market?
Should be, had a friend that got it last week
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by Mawiey: 11:11pm On Dec 08, 2024
Titobliss:
My sis dey face this issue sef, buy she later found a cheaper solution.
She got a realme Note 50 and it's been nice.
I saw someone's phone that's like that, and Samsung phones and repair aprts are so expensive. Omoo when cheaper and better alternatives dey
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by bioluwatinfe: 11:55pm On Dec 08, 2024
Mawiey:
I saw someone's phone that's like that, and Samsung phones and repair aprts are so expensive. Omoo when cheaper and better alternatives dey
Omo many people aren’t aware sha but I do tell them about Realme alternative
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by MaziObinnaokija: 5:45am On Dec 09, 2024
sad expensive wahala.Make dat one mistakenly drop/fall.Use am like dat.E go soon show 🌈 colour sad
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by Trendie247:
There's no solution to it other than changing the screen. Same thing happened to my S22 Ultra, I just sell am.

Re: Green Line Issue On Samsung Phones by ClassicEvilSpir: 12:48pm On Dec 09, 2024
OmejeGuy:
Which model please? I'm about to pay for A06 biko
A06 no be amoled screen nau. No fear of green line on A06
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by OkoAmarashy: 1:34pm On Dec 09, 2024
Make person leave Samsung S22 go buy Realme. All these foolish chinko product marketers sef.
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by Silentgroper(m): 1:43pm On Dec 09, 2024
Dawnbatman:
Na so wahala start! I just dey chill one night, scrolling through my phone, when boom! A green line just dey shine for my S22 screen. Na so my heart drop. I first think say na small wahala, maybe just restart phone go solve am. But no o! I restart am, factory reset am, update software, do everything wey dem talk for internet, still the green line dey there, stubborn like say e no wan comot.

I call Samsung customer care, dem dey give me some tips, but nothing work. I even go one of their repair centers, dem look am, shake head, say na screen problem, and the price to fix am na to make your eyes tear.

I dey vex o! I just buy this phone, now e don turn to half-dead phone. Na real wahala be that. I dey use am every day, for work, for play, and now this green line dey distract me, dey spoil my mood.
All these phones with plenty money just dey overrated ...

My infinix since I don buy dey steady drop for ground .. Infact if I reach house, I dey always throway am for chair , bed but e never gree develop any fault...
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by Silentgroper(m): 1:45pm On Dec 09, 2024
OkoAmarashy:
Make person leave Samsung S22 go buy Realme. All these foolish chinko product marketers sef.
oya go buy screen for them , make them change nw
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by alpharoyalty: 2:59pm On Dec 09, 2024
Dawnbatman:
Na so wahala start! I just dey chill one night, scrolling through my phone, when boom! A green line just dey shine for my S22 screen. Na so my heart drop. I first think say na small wahala, maybe just restart phone go solve am. But no o! I restart am, factory reset am, update software, do everything wey dem talk for internet, still the green line dey there, stubborn like say e no wan comot.

I call Samsung customer care, dem dey give me some tips, but nothing work. I even go one of their repair centers, dem look am, shake head, say na screen problem, and the price to fix am na to make your eyes tear.

I dey vex o! I just buy this phone, now e don turn to half-dead phone. Na real wahala be that. I dey use am every day, for work, for play, and now this green line dey distract me, dey spoil my mood.
Buy and fix a new screen
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by Octopusbottle(m): 6:58pm On Dec 09, 2024
Same issue am having with my Samsung galaxy note . To change the screen for Samsung office cost 230k. I tire
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by agentarcher(m): 7:47pm On Dec 09, 2024
You will learn to start naming each line. It's a screen connecting ribbon issue for OLED and AMOLED screen. It happens due to over heating.
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by kene05(m): 10:37pm On Dec 09, 2024
my samsung note 20 ultra started with one vertical line september 2023 now i have thirteen lines , samsung intentionally send those bullshits through updates so users can upgrade... painful truth tho
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by Tiney: 12:26pm On Dec 10, 2024
OmejeGuy:
Which model please? I'm about to pay for A06 biko
A06 na LCS screen. You no get issue with green line
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by Dimmah: 1:36pm On Dec 14, 2024
bioluwatinfe:
Omo many people aren’t aware sha but I do tell them about Realme alternative
If you’re on a budget and need a phone that doesn’t feel cheap, the Realme Note 50 is perfect. It handles all my apps, the design feels premium, and the battery lasts forever
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by weezydee(m): 2:00pm On Dec 14, 2024
Does this green line issue befall A-series with AMOLED screens?
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by Dimmah: 2:54pm On Dec 14, 2024
Titobliss:
My sis dey face this issue sef, buy she later found a cheaper solution.
She got a realme Note 50 and it's been nice.
I bought this phone for my sister as a gift, and she can’t stop talking about it. She loves the bright display and says the battery lasts her two full days, like it worth it
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by StarBarbiee(f): 9:14am On Dec 15, 2024
Dimmah:
I bought this phone for my sister as a gift, and she can’t stop talking about it. She loves the bright display and says the battery lasts her two full days, like it worth it
how's the camera quality of the phone please?
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by StarBarbiee(f): 10:01am On Dec 15, 2024
StarBarbiee:
how's the camera quality of the phone please?
can it handle heavy gaming storage?
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by Jesutooni(m): 3:13pm On Dec 15, 2024
StarBarbiee:
can it handle heavy gaming storage?
It's a budget phone. Light to medium gaming. Yes but heavy no
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by Jesutooni(m): 3:27pm On Dec 15, 2024
Now I dey fear to buy Samsung
Omo
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by Astraeus: 4:09pm On Dec 15, 2024
TemmyLyn:
Do you know if it's still in market?
Ofc
Check jumia
Cheap too
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by Titobliss: 10:05pm On Dec 20, 2024
TemmyLyn:
Do you know if it's still in market?
Yes it's available nationwide wide. Check slot, finebrothers and jumia
Re: Green Line Issue On Samsung Phones by rapheal5(m): 10:57pm On Dec 20, 2024
I so much love samsung that i never for once thought i would buy an iphone, the problem started few days after i bought s20 the screen was flickering sometimes it shows white with a lil green color, i was told it was refurbished screen...The phone nearly gave me HBP, only charging restore it back and it happen twice a day....I sold it at a low price then switch to iphone....I read it at samsung community forum that issue of screen flickering and green line of death is synonymous with most samsung chipset...
1 2 Reply

Why Do Samsung Phones Have Green Line On Thier Screen?Why Does Samsung Phones Have Green Line On Thier Screen?Where Are Samsung Phones Made?234

Tecno N3, Q1and D5About To Buy Uk Used Phone On MondayIphone Has Teken Over The World. Pic