IJGB Vs Lagos Babes Fight - Travel - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Travel › IJGB Vs Lagos Babes Fight (28626 Views)
| IJGB Vs Lagos Babes Fight by nlfpmod(mod): 1:59pm On Dec 20, 2024 |
IJGB is trending because the annual IJGb babes vs Lagos babes beef is here.Credit: TrendingEx
|
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by nlfpmod(mod): 1:59pm On Dec 20, 2024 |
|
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Starz825(m): 2:04pm On Dec 20, 2024 |
Na wa ooo Dem baddies go fight for rich prick taya |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Chijeep(m): 2:10pm On Dec 20, 2024 |
Total pure nonsense. Worth 0% attention of a common man. Mtchww... |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Sirchiboy: 2:10pm On Dec 20, 2024 |
Let the fight begins |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Kharol1234: 2:10pm On Dec 20, 2024 |
na who na sabi |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by kenbee(f): 2:11pm On Dec 20, 2024 |
As a sharp Lagos Babe, I will switch location and join the IJGB gang, Naija na cruise |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Ballzproblem2: 2:11pm On Dec 20, 2024*. Modified: 2:29pm On Dec 20, 2024 |
Still no news about the children that died from stampede in oyo state . |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by medropoly(m): 2:11pm On Dec 20, 2024 |
NO COMMENT. I SEE NOTHING TO COMMENT ABOUT HERE. ![]() |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by redcliff: 2:11pm On Dec 20, 2024 |
If i hear say u no go maintain your levels when you go for summer for there. You dey craze? Excrpt your papa na rich, you no go go summer for JD or yankee dey do dettt living. |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by iykofias(m): 2:12pm On Dec 20, 2024 |
Topic for jobless folks |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Offpoint1: 2:12pm On Dec 20, 2024 |
I blame useless men that are wasting their funds on them. |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by AllBlack: 2:14pm On Dec 20, 2024 |
iykofias:busy busy busy from January to December. Please rest |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Bemby69(m): 2:14pm On Dec 20, 2024 |
Ballzproblem2:Oyo state |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by tommy589(m): 2:14pm On Dec 20, 2024 |
Ok |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by KingRabota: 2:17pm On Dec 20, 2024 |
Useless topic just gave me a wonderful Idea |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Tomide007: 2:17pm On Dec 20, 2024 |
G |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Godwin4444: 2:18pm On Dec 20, 2024 |
That dorathy girl how do people find someone like that attractive? Like seriously I always see it as a disability n to make matters worse many of them have body shape that are very unproportional n imbalance like improper fraction making them look like letter P Overflowing big breast n flat yansh N for those who have big yansh they normally look like pressed bread, everything compacted Moderate is bae from here ![]() |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Nobody: 2:19pm On Dec 20, 2024 |
This one wey get face like orangutan sef wan thief person man? Omo for Nigeria na mostly una fellow men una dey fùck dey call am woman... |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Gerrard59(m): 2:20pm On Dec 20, 2024 |
All the fight na on top man money o. ![]() BTW, this IJGB na for only Lagos? How about Emeka Malaysia who goes to Imo and Odogwu Japan who goes to Anambra. Does the "IJGB" tag apply to them? |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by mymadam(m): 2:20pm On Dec 20, 2024 |
Ballzproblem2:When in Ogun State? ![]() |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Kam2021: 2:20pm On Dec 20, 2024 |
Speechless. |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Mindlog: 2:24pm On Dec 20, 2024 |
Baddie for Baddie. ![]() |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Lovit(m): 2:25pm On Dec 20, 2024 |
Both still fighting for the men here in Nigeria Men are the price! Btw, Lagos girls should allow IJGB babes change oil in peace, it is not easy to find man in the abroad ![]() |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Godwin4444: 2:25pm On Dec 20, 2024 |
Ballzproblem2:chinedu U no even care say u no fit go back home for Christmas cos of insecurity na south west b your problem |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Exousiang01(m): 2:25pm On Dec 20, 2024 |
This one done see one mumu buy tickets for am now, we no go hear word again |
| Re: IJGB Vs Lagos Babes Fight by Elidrisy20: 2:26pm On Dec 20, 2024 |
As tinubu dey Lagos ,they have every right to do what they want |
Buses In Toronto Canada Vs Lagos Nigeria (Video) • Nigeria Through The Eyes Of An IJGB • Abuja Vs Lagos: Which Is More Advisable For Relocation? • 2 • 3 • 4
China Police Orders Hotel Managements To Drive Out All Nigerians • Vacation: My Tour Around The Washington Monument, Washington D.C. • FAAN Gives Guidelines For Passengers Ahead Of Flight Resumption

