EPL Chatroom - All Discussions - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (6422) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › EPL Chatroom - All Discussions (4363581 Views)
1 2 3 ... 6419 6420 6421 6422 6423 6424 6425 ... 7695 Reply (Go Down)
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by monerozi5590: 8:38am On Jun 24, 2025 |
seankafor: . @random. Anywhere belle face kind of missiles. No target. Make e just enter Israel. Iran d fall hand walahi. |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 8:40am On Jun 24, 2025 |
Iran don launch ballistics again Izrel don enter ![]() This kind fight..na till one person kpai ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 8:42am On Jun 24, 2025 |
You go pick fight with a hard liner, wetin you expect.. Person wey go dey happy to kpai for em belief..you go pick fight with am..sorry na your name Israelis and Europeans are not hardliners like the Iranians or Russians of this world.. Those one wan enjoy life and practice their wokeness..while the jihadists Iranians no care if dem kpai any moment.. Just like a rich kid picking a fight with a ghetto kid.. levels go dey naa.. Now Iran don break ceasefire...fight continues ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 8:45am On Jun 24, 2025 |
Rich kid go pick fight with a ghetto kid.. Ghetto kid wey no get joy,wey dey look rich kid with left eye..now rich kid don go pick fight with the ghetto hungry kid. Rich kid wey supposed dey dey enjoy him life and practice him wokense..go dey pick fight with a hardened ghetto boy.. One man must kpai before fight end na ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 8:49am On Jun 24, 2025 |
Next time if izrel hear fight..dem go run ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 8:50am On Jun 24, 2025 |
He sure me say Tehran gert nuk's..cos nothing you fit tell me wey fit give them this kind lever |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by nihilistjnr: 8:52am On Jun 24, 2025 |
At this point, it may be possible that even the Ayatollah is being held hostage by a regime fearing internal overthrow, because everything so far had indicated that Iran wanted the ceasefire that they formally agreed to only hours ago. |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 8:56am On Jun 24, 2025 |
The fight continues until one person goes extinct |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 8:57am On Jun 24, 2025 |
![]()
|
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Rarre: 8:58am On Jun 24, 2025 |
iamoyindamola:Fake |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 8:59am On Jun 24, 2025 |
The pandora box effect Putin warned about is happening right before our very eyes 👀 ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Rarre: 9:01am On Jun 24, 2025 |
We are still waiting for OKPA to post the Israeli female pilot who was arrested and the jet that was shot down. |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 9:04am On Jun 24, 2025 |
Nothing changed ![]()
|
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Rarre: 9:05am On Jun 24, 2025 |
You are a big clown if you believe Iran won this. Nor be by to throw missiles to residential homes to save face.. Well continue leaving in delulu |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by chrisooblog: 9:06am On Jun 24, 2025 |
![]() Ibime: |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ellexy: 9:07am On Jun 24, 2025 |
So Iran broke the ceasefire agreement. ☺️☺️☺️ |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by BlueRayDick: 9:08am On Jun 24, 2025 |
E don set !
|
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Payporte01: 9:11am On Jun 24, 2025 |
BlueRayDick:Ceasefire nor reach 24hours |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 9:11am On Jun 24, 2025 |
Una wey dey count score based on military general wey kpai..Una dey get an wrong Iran's motive is to wipe off Zion off the map.. So both civilians, building 🏫, living and non living thing is a target 🎯 No rules here.. that's the pandora box effect ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Payporte01: 9:12am On Jun 24, 2025 |
Khamenei better start preparing his next successor |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by BlueRayDiick: 9:14am On Jun 24, 2025 |
Gbewa 🤝
|
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 9:14am On Jun 24, 2025 |
Payporte01:he has already lined up 3 of his successors ![]() 80% of Iranians are ready to kpai for their beliefs Are Israelis ready to kpai? That's the question you will ask |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 9:15am On Jun 24, 2025 |
BlueRayDiick:death no be anything for hard hardened Iranian jihadists.... Is Israel ready for same ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 9:17am On Jun 24, 2025 |
You supposed dey, enjoy your gay, trans ,woke ,money, so called good life..you say enjoyment don tire you .you go dey pick fight with person wey dey itch to be called Marthy.. ![]() No be you go tire ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 9:17am On Jun 24, 2025 |
Body go tell you ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Unlimited22: 9:19am On Jun 24, 2025 |
Payporte01:Yeah Trump is not getting that Nobel Peace Prize. |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 9:20am On Jun 24, 2025 |
Can izrel go 3 years on warmode ![]() That's what you have to ask.. Their main source of income is tourism.. now you have my answer ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 9:20am On Jun 24, 2025 |
Since say all of Una for west dey craze..nobody wan get sense.. Una go dey twist rules like say na Una get the world.. Make all of us craze dey go.. ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by BlueRayDiick: 9:21am On Jun 24, 2025 |
seankafor:Ask urself how a population of less than 10 million has been able to deal successfully with 100’s of millions of Arab nations and the Persians for years and still standing on its 2 feet. Khamenei has been hiding in a bunker for over a week while Netanyahu has been going to impact sites in full broad daylight without hiding like a rat. You think Khamenei doesn’t fear death (but he hides like a rat) and that Netanyahu and his people are not ready to die ba? Israel’s mossad are literally doing point and kill within Iran and u are here talking about Iran being the hard ones . The delulu is real ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Realmrsean: 9:23am On Jun 24, 2025 |
BlueRayDiick:okay sire..na hear we dey.. ![]() |
EPL: De Gea Signs New Contract With Manchester United • EPL: Guardiola Reveals Why Man City Defeated Man United • DOWNLOAD Highlight:chelsea Vs Crystal Palace 3-1 (epl) • 2 • 3 • 4
Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" • Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion • Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029
Viewing this topic: DeadPresidents and 4 guest(s)

