Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 - Sports (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 (20568 Views)
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by femi4: 9:16pm On Jul 13, 2025 |
robosky02:Are we watching same match...she played corner to over the bar |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:17pm On Jul 13, 2025 |
9th corner not converted... Those Algerians want make falcons get headaches after this match ![]() |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:18pm On Jul 13, 2025 |
femi4:Correct my brother...me sef come dey wonder ![]() |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by robosky02(op): 9:18pm On Jul 13, 2025 |
54’ Substitution Onumonu of Nigeria don comot and Esther Okoronkwo don enta. |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by femi4: 9:18pm On Jul 13, 2025 |
Ekaka14:Abi na copy n paste him dey do |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:20pm On Jul 13, 2025 |
Echiegini...is lovely with the ball..... Mummy Odega passsssss..... ![]() You are doing very well but use your experience nauuu |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:23pm On Jul 13, 2025 |
Algeria’s coach go don tell him girls make dem try pass the ball around small but e no easy... |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:24pm On Jul 13, 2025 |
10th corner kick for Falcon...not converted... At this stage...I'm also wondering if this coach cwn take these girls beyond MORROCO 🤔 |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by robosky02(op): 9:24pm On Jul 13, 2025 |
58’ Echegini of Nigeria dribble players outside do box sotay she enta di box but di shot no enta net. 55’ Rasheedat Ajibade of Nigeria make good run into Algeria area but defenders push her fall. Refree blow corner kick, dem play am but notin come out |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by 360command: 9:24pm On Jul 13, 2025 |
We have lost chances.. we have the ball possession, we attack but nothing. |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:26pm On Jul 13, 2025 |
The Algerians are defending stoutly and in numbers that's all they've done all night. ![]() |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by 360command: 9:28pm On Jul 13, 2025 |
Free kick to Nigeria. Kicked to the side net.. |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:29pm On Jul 13, 2025 |
Ajibade is working too hard and going in with hard tackles.....make she no go injure abeg... Meanwhile, at this stage our keeper can go watch TV....she must be be very bored... |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:30pm On Jul 13, 2025 |
11th corner kick played straight into the Algerian goalkeeper's hands |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:32pm On Jul 13, 2025 |
We no go survive Zambia like this if we meet them |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by 360command: 9:32pm On Jul 13, 2025 |
The Algerians dey defend seriously. Dem dey mark Nigerians tight. |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:32pm On Jul 13, 2025 |
Okoronkwo standing over the free kick |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:33pm On Jul 13, 2025 |
12th corner kick to falcons |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by 360command: 9:34pm On Jul 13, 2025 |
Another corner. Nothing |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:34pm On Jul 13, 2025 |
13th corner kick to falcons ![]() |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:36pm On Jul 13, 2025 |
Give it to these Algerians...they have gone to football school to learn 90mins defence ....na we these people dey frustrate like this? ![]() |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:37pm On Jul 13, 2025 |
Rinsola and ijamilusi are in ....May be this is it |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:39pm On Jul 13, 2025 |
See goal missed by Echiegini....nice try though...e for bring the ball down...ahhh |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by 360command: 9:39pm On Jul 13, 2025 |
Looks like the teams playing Nigeria came to defend.. |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:41pm On Jul 13, 2025 |
Abeg make i take bio bresk...if them like make them no score...Algeria will get one shot on target and score |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Ekaka14: 9:43pm On Jul 13, 2025 |
Botswana are giving Tunisia a good fight...its 1-1 now... Tunisia scored in the 13th minutes and our big Yansh sisters from Botswana leveled in the 66th...good one |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by 360command: 9:47pm On Jul 13, 2025 |
Super falcons might be dominance in Africa but we can never be champions of the world. We lack playmaker,inability to convert setpieces, not creative. |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by christopheojo(m): 9:49pm On Jul 13, 2025 |
360command:Their days of dominating in Africa football is coming to an end. Poor falcons! |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by 360command: 9:53pm On Jul 13, 2025 |
A poor performance by the falcons. |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by Tope2024: 9:53pm On Jul 13, 2025 |
christopheojo:other nations are already catching up,if not Nigerian would be 7 goals up by now.if not, |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by robosky02(op): 9:55pm On Jul 13, 2025 |
Certainly the play from the super Falcons have not been convincing. Thus giving our opponent the guts to play |
| Re: Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 by 360command: 9:56pm On Jul 13, 2025 |
Full-time. The Algerians are happy with this draw. |
Nigeria Vs South Africa WAFCON 2024 Semi-Finals (2 - 1) On 22nd July 2025 • Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 • Senegal Vs Algeria: AFCON Finals (0 - 1) Full Time • 2 • 3 • 4
Blessing Okagbare Wins Heat 4 Of Olympics 100M Race • England Women Make History With Incredible 20-0 Win Over Latvia • Serena Williams Set To Retire From Tennis Imminently
