Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 - Sports (16) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 (48837 Views)
1 2 3 ... 13 14 15 16 17 18 Reply (Go Down)
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Iseoluwani: 11:33pm On Jul 13, 2025 |
Gucciboy:next cup is in 2029, chelsea will be using a golden logo on their jersey for 4yrs |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Bahamas95(m): 11:34pm On Jul 13, 2025 |
All anti Chelsea how market? PSG this, PSG that shey una eyes don clear now? ![]() Make dem introduce another cup Chelsea go still win am, we're serial winners. Chelsea made England proud, Enrique was rubbishing the EPL but he's been humbled. Chelsea always disappoint haters whenever they're underestimated, I said it before and will continue saying it...... Nothing is spectacular about this PSG team.
|
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Jayrow08: 11:35pm On Jul 13, 2025 |
As Chelsea win lyk dis, naso God go dey put our enemies to shame. Congrats Chelsea |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by spayor(m): 11:36pm On Jul 13, 2025 |
CoronaVirusPro: |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by NobleSeed(m): 11:37pm On Jul 13, 2025 |
if palmer wasn't born,nuno Mendes would have fooled us 😂 😂 Up the blues 💙 💙 |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by samwash(m): 11:38pm On Jul 13, 2025 |
Who notice say PSG na so so night dem dey play their matches, how you take expect dem to win under hot sun. |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by APOPTOSIS: 11:38pm On Jul 13, 2025 |
Congratulations the Blues🍾🍻🍾🍻 Sai Chelsea 💙💦💙🗨💙💦 |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by PulaPower: 11:40pm On Jul 13, 2025 |
ChrisblaOffurum:Nah lie. We no shock anything.. There’s nothing special in Psg that Chelsea can not beat.. Ehhh, people dey talk say dem beat Madrid, dem beat Barca like say Chelsea never beat Barca, Madrid before.. |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Nobody: 11:50pm On Jul 13, 2025 |
polymaths:Yenyenyenyen like Ochanja market trader🤦♂️ Una must sha find excuses and reasons to discredit Chelsea |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by DmonSlayer10: 11:53pm On Jul 13, 2025 |
ajalawole:And it came to pass as you predicted!! How come? |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by PulaPower: 11:59pm On Jul 13, 2025 |
oluwaseyi0:Not only spot section I think.. I’ve made comments for some other sections without the 40 character.. I think he has suppress the 40 character.. |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by OChimex: 12:00am On Jul 14, 2025 |
Angelfrost:They signed his photocopy who is like 42 years old ![]() |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Santalpharay: 12:26am On Jul 14, 2025 |
acmev2:When you were swallowing your word. How was the taste like 😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣 |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by BabaO2: 12:27am On Jul 14, 2025 |
xynerise:You no sabi anything, chelsea dey always create chances in epl but no clinical finishers, if na Jackson still dey, na easy win e for be for psg. |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Santalpharay: 12:27am On Jul 14, 2025 |
saintbillion:You really saw it. Clear and Crystal clear. No fake prophet |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Santalpharay: 12:31am On Jul 14, 2025 |
thatigboman:How can I unread this. Makes me wanna throw up. Even my dog here was confused seeing this comment |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Santalpharay: 12:33am On Jul 14, 2025 |
1STCREATURE:Gone to support Chelsea 🤣🤣🤣 |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Santalpharay: 12:36am On Jul 14, 2025 |
MERCHANDISER:Double it. They will still win... By next tournament 🤣🤣🤣🤣🤣 |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Nobody: 12:46am On Jul 14, 2025 |
MERCHANDISER:How could you have done such. But lessons learnt! For future purpose, Never bet against teams like Chelsea and Athletico Madrid at crucial stages. Those teams are outrightly unpredictable and can NEVER be white washed when it really matters. |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Pacesetter123(m): 12:52am On Jul 14, 2025 |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Pacesetter123(m): 12:59am On Jul 14, 2025 |
bigdaddyxyz: ![]() E dey like film bah? |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Pacesetter123(m): 1:01am On Jul 14, 2025 |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Pacesetter123(m): 1:02am On Jul 14, 2025 |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Kingsley1169: 1:13am On Jul 14, 2025 |
Landowner101:With ESTEVAO and Delap |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Dzzzz: 1:31am On Jul 14, 2025 |
acmev2:Baba I done buy your onions,where make them deliver am to cause your eye no clear..I told you Chelsea will defeat PSG and you thought it was a joke…PSG beat Madrid,Athletico and Bayern but Chelsea played 3 best South American teams and they lost to only 1..They’re equals to European teams..Well your eye done clear.. |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Dzzzz: 1:39am On Jul 14, 2025 |
MichaelSokoto:You know say your village OSUSUMAYE and you done sign agreement so e go soon carry you,so you better tender your WILL ooo👀 |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by SonofElElyonRet: 1:46am On Jul 14, 2025 |
Didn't see this drubbing of PSG coming |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Kingsley1169: 2:14am On Jul 14, 2025 |
Renman:Was it in a full time match or during extra time or penalty shootout? The thing is that Chelsea must give you hard job in finals |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by valuedammy(m): 2:18am On Jul 14, 2025 |
acmev2:What do they do to us? |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by valuedammy(m): 2:19am On Jul 14, 2025 |
MichaelSokoto:What happen when we won? |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by valuedammy(m): 2:19am On Jul 14, 2025 |
princeade86:And our prayers was accepted by God 😜 |
4 Nigerians Lead The 100m Final At The Stratford Grand Prix (pictures) • Nigeria Vs Morocco: 2024 WAFCON Finals (3 - 2) On 26th July 2025 • Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 • 2 • 3 • 4
Jay-Jay Okocha And His Wife, Nkechi On A Flight - Photos • Jay-Jay Okocha Celebrates His 51st Birthday • Maurizio Sarri: My Father, Amerigo, The Only Person Who Can Make Me Quit Smoking

