Any Good Car For 1.2m ? - Autos - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › Any Good Car For 1.2m ? (866 Views)
| Any Good Car For 1.2m ? by porchpromotion(op): 10:20am On Jul 24, 2025 |
I need a neatly used Nigerian car for taxi in Abuja or Lagos , if you have pls watsapp me with pic 07048751247. It’s urgent . Omo scammers should keep clear Na military personnel won but the car o ! |
| Re: Any Good Car For 1.2m ? by Powerbandooo: 11:04am On Jul 24, 2025 |
porchpromotion:If I see car for 1.2 I go rush am You go see luxury toy car for 1.2 |
| Re: Any Good Car For 1.2m ? by greggng: 11:14am On Jul 24, 2025 |
porchpromotion:Military personnel wey dey look for awoof ....awoof dey run belle....go and add better money buy good car ...even keke napep pass your budget |
| Re: Any Good Car For 1.2m ? by Dzzzz: 12:59pm On Jul 24, 2025 |
Keke Napep dey if you wan buy oo.. |
| Re: Any Good Car For 1.2m ? by lordm(m): 1:35pm On Jul 24, 2025 |
Lolz. Go for corrola, 2000 |
| Re: Any Good Car For 1.2m ? by Nelochukwu: 3:26pm On Jul 24, 2025 |
porchpromotion:You are funny. Like dem no dey scam military personnel ![]() |
| Re: Any Good Car For 1.2m ? by Danzakidakura(m): 4:55pm On Jul 24, 2025 |
Even brand new byke you won't get with that amount. |
| Re: Any Good Car For 1.2m ? by marlow1962(m): 5:19pm On Jul 24, 2025 |
Military personnel go see savages today ![]() |
| Re: Any Good Car For 1.2m ? by Emzedz: 7:21pm On Jul 24, 2025 |
U go see korope 5th hand bros. Una tink say tinubu shitty economy na playplay.. |
| Re: Any Good Car For 1.2m ? by Flyingbluebear7: 7:30pm On Jul 24, 2025 |
With this budget the only car you can buy with peace of mind is golf 2 .. low maintaince, low fuel consumption, cheap parts and all... you can also use it for logistics if you one use am as side huxle .... apart from that nor use your money buy wahala when you go cry later |
| Re: Any Good Car For 1.2m ? by 1Alex: 7:55pm On Jul 24, 2025 |
These words "Good", "neatly used", "1.2m" are not supposed to be in the same sentence. Better save double of that amount if you want peace of mind. |
| Re: Any Good Car For 1.2m ? by 2cribz: 10:47pm On Jul 24, 2025 |
Don't mind them. Sure he can. But all naija used more than 8yearz. He can see baby boy 1.3m. Toyota carina e...1.2m Toyota camry orobo..1.2m Golf 3...1.3m Toyota corolla 1998 model.1.5m Benz 190.. V.Booth C180..1.5m Audi tiger face/edo cab...1.5m Camry 2.2 with bad engine and gear.1.5m |
| Re: Any Good Car For 1.2m ? by MrReeseG(m): 11:38pm On Jul 24, 2025 |
People say "keep the money etc", na so them dey keep money? He obviously wants to do taxi as a means of livelihood, if he attempts to keep that money, na 76,400 go remain inside before December. Bro you go see motor But you need to have like 2m minimum Look at the options 2cribz gave and consider spending 1.5m on purchase. The remaining 500k for fixes and papers. Goodluck!!! |
Brand New Nnuvai Electric Bike For 1.2m • Any Good Car within 500k • A Good Car For 400k? • 2 • 3 • 4
Success Looks Better In A Lexus RX350 • 2024 ENTRY. Unregistered 2014 Benz ML350 Full Option Thumbstart 18.5m • Extremely Clean Registered 2018 Toyota Corolla LE, Toks Standard

