EPL Chatroom - All Discussions - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (6683) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › EPL Chatroom - All Discussions (4278306 Views)
1 2 3 ... 6680 6681 6682 6683 6684 6685 6686 ... 7638 Reply (Go Down)
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by izzou(m): 5:03pm On Aug 14, 2025 |
BlueRayDick:[color=royalblue]Maybe I am wrong, but it was this same Umahi that rehabilitated it oh. Na him even add cameras. Any Minister of Works wey no touch 3MB, never start at all [/color] |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 5:10pm On Aug 14, 2025*. Modified: 5:36pm On Aug 14, 2025 |
See Osula wey no grow for naija at all,make fufu and Edo black soup for Isak, stepped down with proper 9ja Fanta bottle and 9ice gongo aso playing,this boy Sabi culture.. .NFF bad character no go make am come play for super eagles
@whodeyhause you wey be proper Benin-based Nepo royallty go dey form with chicken and chips with Matice icecream |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by raumdeuter: 5:12pm On Aug 14, 2025 |
Amigoss:In the last 10yrs she has gotten more exposure with the WTO, gotten wiser and now sees clearer |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by raumdeuter: 5:15pm On Aug 14, 2025 |
KingTom:You think if Theflint1 and Spy360 are offered this 20k they will also see the goodness of this admin? |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Nobody: 5:16pm On Aug 14, 2025 |
raumdeuter:Na so ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by GloriousGbola: 5:19pm On Aug 14, 2025 |
raumdeuter:The flint1 you say?
|
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by KingTom(m): 5:23pm On Aug 14, 2025 |
raumdeuter:That's Chicken feed for the men wey dey here, try 20 milli |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by KingTom(m): 5:24pm On Aug 14, 2025 |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by airmark(m): 5:25pm On Aug 14, 2025 |
chrisooblog:This has every trappings of a staged drama. You have social media presence and you couldn't switch off your phone and you couldn't read, and when disembarking you ran back so you would disembark last for the impending action. |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by raumdeuter: 5:28pm On Aug 14, 2025 |
GloriousGbola:Theflint1 looks like someone wey go quick accept but that Spy360 dem don warn me about am Maybe na Arteta go deliver the funds to him |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by raumdeuter: 5:29pm On Aug 14, 2025 |
KingTom:Monday Okpebolo na him we go send to Theflint1. If he makes him Special adviser on hailing govt he go do pass Israel DMW |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by GloriousGbola: 5:30pm On Aug 14, 2025 |
airmark:It is a very interesting saga sha Comfort was manhandled, arrested, remanded and banned for life within two hours of the plane landing and then she released and unbanned in 24 hours. And it seems they are trying to keep her from the cameras. She should have been on camera the moment she was released from jail. |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by GloriousGbola: 5:33pm On Aug 14, 2025 |
raumdeuter:This will turn spy360 to spy180
|
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by KingTom(m): 5:38pm On Aug 14, 2025 |
raumdeuter: ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ibime(m): 5:48pm On Aug 14, 2025 |
Amigoss:Which private Jet Froggy get? Him Papa own? |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ibime(m): 5:50pm On Aug 14, 2025 |
Amigoss:Na common babe like Chioma wey Babcock boys done mentor tire he want use oppress Odogwu wey dey date Worldwide celebrities? |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 6:36pm On Aug 14, 2025 |
GloriousGbola:Lmaoo look at this overweight Caucasian shepherd. Rehabilitation will cost 3.6 trillion 😂. How much will 4th mainland bridge cost to build from scratch? Even core apc supporters are raising eyebrows to that figure😂 |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by KingTom(m): 6:39pm On Aug 14, 2025 |
Amigoss:She's 45, a babymama herself and she also has her sextape plastered on the internet but I say this without mincing words, there are many PJ owners lining up at her offer. ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by BlueRayDick: 6:50pm On Aug 14, 2025 |
PWAN real estate company has changed name to Mr. EMPOWERMENT; dem no know say Scott go still alert us. 😂 cc: izzou |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by monerozi5590: 7:31pm On Aug 14, 2025 |
Ibime:Name the worldwide celebrities. I wan check something. |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by OasisX: 7:37pm On Aug 14, 2025 |
Spy360:
|
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ibime(m): 7:44pm On Aug 14, 2025 |
monerozi5590:Start with Steflon Don then that other American singer Then name one celebrity wey Froggy done shine Froggy dey only like to do big oga with common girls. He no get game when it comes to kicking game to his peers |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ibime(m): 7:46pm On Aug 14, 2025 |
KingTom:The one wey trip me na she says she want man with no Baby mama Na she wey go give am pikin at 45? Or she wants him to be unproductive like Iniesta? Or maybe she want make him rely on that her frozen egg wey she talk about last week |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by izzou(m): 8:01pm On Aug 14, 2025 |
BlueRayDick:[color=royalblue]I dey see that Mr Empowerment logo for Abraham Adesanya side, along Lekki Expressway. So na this guy dey try rebrand? ![]() How Scott wan take shout him name now? [/color] |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by airmark(m): 8:03pm On Aug 14, 2025 |
OasisX:Good or bad news? |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by OasisX: 8:08pm On Aug 14, 2025 |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by KingTom(m): 8:21pm On Aug 14, 2025 |
Ibime:Bro our men mumu e no go shock me if she see people wey dey hustle to meet her requirements. She has star power afterall |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Bimmarlykay(m): 8:50pm On Aug 14, 2025 |
Ibime:Heineken or Budweiser?Choose one.😎💯 |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by GloriousGbola: 9:02pm On Aug 14, 2025 |
Ibime:Pesin wey dey beg hood bicycle for ride Pesin wey try dey use financial abuse knack sophie Pesin wey carry him mouth say Sophie no dey him level The mentor of Isreal dmw who could not hold down a virgin Smalley. Wetin dangote or adenuga pikin go dey find with overgrown man child wey still dey do club boy? that other American singerChloe Bailey Platinum R&B chick
|
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by popizaino(m): 9:26pm On Aug 14, 2025 |
Aftermath UCL Final Loss: How EPL Rivals, Players Mocked Arsenal • EPL: De Gea Signs New Contract With Manchester United • EPL: Guardiola Reveals Why Man City Defeated Man United • 2 • 3 • 4
Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" • Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion • Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029
Viewing this topic: sebod(m), afrodoc(m), Jamiuokolaa and 5 guest(s)

[/color]