Living With 2 Crazy Female Neighbours - Family (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Family › Living With 2 Crazy Female Neighbours (20128 Views)
| Re: Living With 2 Crazy Female Neighbours by sajb(m): 3:55pm On Aug 22, 2025 |
enemyofprogress:Them fit don read this thread like this sef |
| Re: Living With 2 Crazy Female Neighbours by damoobaba: 4:32pm On Aug 22, 2025 |
Therock5555:The chosen generation |
| Re: Living With 2 Crazy Female Neighbours by Maliq0277: 4:36pm On Aug 22, 2025 |
[quote author=JackDaAlienz post=136538080][/quote]First Op, Nairaland na one of the worst place to seek for advice, be it for cruise or not. On the topic, I'll assume you're already friends at least on talking terms (as per neighbours, if not u know what to do), na strictly business wey u dey go for, no go carry love put there (least na ur body go tell u), the day she dey her good mood, follow her yarn present ur offer, if she listens make her understand say na I scratch ur back, u scratch mine game. If she agrees, she agree if not, u move on like una have that kind convo before. No go dey feel awkward after. If u play the card well, u fit even dey roll with the two ![]() When I dey in the world, it always work for me both for neighbours, sisters and friends. It is what it is. |
| Re: Living With 2 Crazy Female Neighbours by Jackipapa: 4:37pm On Aug 22, 2025 |
Man can jam, wahala for the characters way no wan reach the number Seun dey look for. Me I tire! |
| Re: Living With 2 Crazy Female Neighbours by NOETHNICITY(m): 6:00pm On Aug 22, 2025 |
Tenrack:Open a bad place for person. Good lord |
| Re: Living With 2 Crazy Female Neighbours by Tenrack: 6:11pm On Aug 22, 2025 |
NOETHNICITY: na advice e ask abeg |
| Re: Living With 2 Crazy Female Neighbours by NOETHNICITY(m): 6:59pm On Aug 22, 2025 |
Tenrack:Bro I understand, but me I dey dread olosho sha |
| Re: Living With 2 Crazy Female Neighbours by Tenrack: 7:12pm On Aug 22, 2025 |
NOETHNICITY:I swear. Funny thing be say our average Nigerian girls dey do transactional relationship. So na coded oloshoism be that |
| Re: Living With 2 Crazy Female Neighbours by valentineuwakwe(m): 7:33pm On Aug 22, 2025 |
Mind your business |
| Re: Living With 2 Crazy Female Neighbours by GenFunction: 12:38am On Aug 23, 2025 |
You sure say no be STD dey call u like this? |
| Re: Living With 2 Crazy Female Neighbours by NothingDoMe: 1:39am On Aug 23, 2025 |
Tenrack:🤔😅 |
| Re: Living With 2 Crazy Female Neighbours by frozen70(f): 11:10am On Aug 23, 2025 |
JackDaAlienz:If possible ignore them, let them be in their own world You will not like to get yourself involve with anyone of them to avoid a bigger drama that my bring public shame on you |
I Don't Care Neighbours • Wife Breaks Bottle On Husband's Head After He Slapped Her-neighbours Hail Her On • Zimbabwean Woman Caught Having Sex With Her Neighbours Husband (Photos) • 2 • 3 • 4
“my Husband Killed Our Baby, Impregnated Two Married Women” • What Principle Has Kept You Through Life? • Who Is A Responsible Husband?

na advice e ask abeg