₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,505 members, 8,440,969 topics. Date: Tuesday, 07 July 2026 at 08:15 PM

Toggle theme

Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader - Politics (6) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsKwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader (31300 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 15 Reply (Go Down)

Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by Antiislaam(m): 1:46pm On Sep 04, 2025
doffman:
You are already staying with your pastor and paying him monthly nah !

When will you report him ? 😎
Your Bru Turji where is he now?

Sule, goan found your imam dakun nitori awon omo e sogbo. Shey o fe JERE WON nii?
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by doffman: 2:05pm On Sep 04, 2025
Antiislaam:
Your Bru Turji where is he now?

Sule, goan found your imam dakun nitori awon omo e sogbo. Shey o fe JERE WON nii?
Paul pikin doesn’t want to report his pastors oo

Turji and your pastor are the same . One operate in the bush why your pastor operate in the city 😂😂😂
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by AntiisIam(m): 2:50pm On Sep 04, 2025
doffman:
Paul pikin doesn’t want to report his pastors oo

Turji and your pastor are the same . One operate in the bush why your pastor operate in the city 😂😂😂
Ahahaha grin

Sule you don dey denial your Bru Turji again abi, the same way you denied your imam that said ONIJERE AWON OMO E
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by doffman: 12:20pm On Sep 05, 2025
AntiisIam:
Ahahaha grin

Sule you don dey denial your Bru Turji again abi, the same way you denied your imam that said ONIJERE AWON OMO E
Paul pikin, you did not deny your pastor ni?

When will you report him seh ? 😂
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by AntiisIam(m): 9:43pm On Sep 05, 2025
doffman:
Paul pikin, you did not deny your pastor ni?

When will you report him seh ? 😂
Sule wait, sebi you don go Sokoto or u dey lie for me nii
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by doffman: 10:52am On Sep 06, 2025
AntiisIam:
Sule wait, sebi you don go Sokoto or u dey lie for me nii
Paul pikin, You must report your pastor seh and you must be delivered from paying tithe .
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by AntiisIam(m): 2:16pm On Sep 06, 2025
doffman:
Paul pikin, .
Sule, sebi you don go Sokoto, YES or NO?

your Imam that said all sorts of tinz to your children, when will you visit him so as to be fre despite paying zakat, owo utuba, Owo mosalasi, etc he still went further to lay that stuffs upon your children
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by doffman: 12:04pm On Sep 07, 2025
AntiisIam:
Sule, sebi you don go Sokoto, YES or NO?

your Imam that said all sorts of tinz to your children, when will you visit him so as to be fre despite paying zakat, owo utuba, Owo mosalasi, etc he still went further to lay that stuffs upon your children
If I see turji , I will report him for sure .

You that already stay with your pastor , when will you report him nah ?

Very simple ahaaa
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by AntiisIam(m): 3:11pm On Sep 07, 2025
doffman:
If I see turji , I will report him for sure .

You that already stay with your pastor , when will you report him nah ?

Very simple ahaaa
Sule, o wa get ara e mo

Sebi you don go Sokoto and you no see your brother Turji nii
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by doffman: 11:37am On Sep 08, 2025
AntiisIam:
Sule, o wa get ara e mo

Sebi you don go Sokoto and you no see your brother Turji nii
Paul pikin, you must report your pastor seh 😂

When ? Ahaa
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by AntiisIam(m): 11:40am On Sep 08, 2025
doffman:
Paul pikin, you must report your pastor seh 😂

When ? Ahaa
Sule, your brother Turji dey Sokoto o wa ya mi lenu as you've not reported him after you visited Sokoto. Shey you no see am for sultan palace nii
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by doffman: 11:46am On Sep 08, 2025
AntiisIam:
Sule, your brother Turji dey Sokoto o wa ya mi lenu as you've not reported him after you visited Sokoto. Shey you no see am for sultan palace nii
I know you like turji 😂😂

You even call him your brother ahhaaaa

When will you report your pastor seh ?
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by AntiisIam(m): 11:50am On Sep 08, 2025
doffman:
I know you like turji 😂😂

You even call him your brother ahhaaaa

When will you report your pastor seh ?
Sule tun tide ooo, I should like terrorist or your brother Turji tell you say he be Christian. O ga oo, you must stop denying your people seh
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by doffman: 1:13pm On Sep 08, 2025
AntiisIam:
Sule tun tide ooo, I should like terrorist or your brother Turji tell you say he be Christian. O ga oo, you must stop denying your people seh
Ahaaaaa😂😂

Turji na your brother seh .

You must call him brother ahaaa

Tie ti finish Paul pikin .
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by AntiisIam(m): 2:36pm On Sep 08, 2025
doffman:
Ahaaaaa😂😂

Turji na your brother seh .

You must call him brother ahaaa

Tie ti finish Paul pikin .
Sule, sebi Buroda e Turji na Anti-islam abi bawo and he no dey shout allahu akubar before and after obeying allah's instruction as read in Quran 8:12
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by doffman: 10:35am On Sep 09, 2025
AntiisIam:
Sule, sebi Buroda e Turji na Anti-islam abi bawo and he no dey shout allahu akubar before and after obeying allah's instruction as read in Quran 8:12
Paul pikin ahaaaa

Turji na your buroda na . No wonder you call him brother ahaaaa

Turji and your pastor are the same thing .

Turji operated from forest while your pastor operated from pulpit ahaaaa 😂
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by Antiislaam(m): 12:38pm On Sep 09, 2025
doffman:
Paul pikin ahaaaa

Turji na your buroda na . No wonder you call him brother ahaaaa

Turji and your pastor are the same thing .

Turji operated from forest while your pastor operated from pulpit ahaaaa 😂
No forget say you and your burod Turji dey both observed 5 times daily asolat or he tell you say you and him don accept Jesus Christ nii? I won't say more than dat
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by AntiisIam(m): 6:00pm On Sep 09, 2025
doffman:
Paul pikin ahaaaa

Turji na your buroda na . No wonder you call him brother ahaaaa

Turji and your pastor are the same thing .

Turji operated from forest while your pastor operated from pulpit ahaaaa 😂
Make I add another point here. Sule, buroda e Turji self don go hajj, he don observed five pillars of Islam so why denying him?
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by doffman: 10:08am On Sep 10, 2025
AntiisIam:
Make I add another point here. Sule, buroda e Turji self don go hajj, he don observed five pillars of Islam so why denying him?
Paul pikin, You pastors that used your tithes to build mansions why you leave in village nko ?

Report your pastor first and stop calling your brother Turji 😂😂
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by Antiislaam(m): 10:51am On Sep 10, 2025
doffman:
Paul pikin, You pastors that used your tithes to build mansions why you leave in village nko ?

Report your pastor first and stop calling your brother Turji 😂😂
Sule ooo, you won't stop making me laugh sha

Sumonu, you dey pay huge for hajj, Saudi dey use your money beautifying their country while your imams dey depend on government funding from Christian's taxpayers money to sustain grin

Your Buroda Turji dey Sokoto, I no no why you no see am to report am bayii oo
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by doffman: 12:13pm On Sep 10, 2025
Antiislaam:
No forget say you and your burod Turji dey both observed 5 times daily asolat or he tell you say you and him don accept Jesus Christ nii? I won't say more than dat
Your pastors that collected your tithe every month no go Dubai to flex ?

😂😂 ti e ti finish seh
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by AntiisIam(m): 4:38pm On Sep 10, 2025
doffman:
Your pastors that collected your tithe every month no go Dubai to flex ?

😂😂 ti e ti finish seh
Sule'gbira, imam e said ONIJERE AWON OMO E. After collecting funds from government, after collecting your zakat, dem still dey se epe fun awon omo e wipe ONIJERE WON
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by doffman: 10:03am On Sep 11, 2025
AntiisIam:
Sule'gbira, imam e said ONIJERE AWON OMO E. After collecting funds from government, after collecting your zakat, dem still dey se epe fun awon omo e wipe ONIJERE WON
Paul pikin , Your pastor that does not work , does he collect free tithes every months ?

Yes or no ?

Cry oo

🪣 is here oo
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by AntiisIam(m): 10:35am On Sep 11, 2025
doffman:
Paul pikin
Ahahaha cheesy

Make I add another tin wey that imam said. Your Imam said O MA F'OJU SUNKUN AWON OMO E TI O BA MU OWO WA FUN OUN

Sule'gbira, better look for this man ehn, me sha dey tell you my own
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by doffman: 10:39am On Sep 11, 2025
AntiisIam:
Ahahaha cheesy

Make I add another tin wey that imam said. Your Imam said O MA F'OJU SUNKUN AWON OMO E TI O BA MU OWO WA FUN OUN

Sule'gbira, better look for this man ehn, me sha dey tell you my own
Wetin this Paul pikin is saying bayii 😂😂

These are your people nah .

They operated from the bush why your pastor operated from the town through your tithes nah lobatan
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by AntiisIam(m): 10:44am On Sep 11, 2025
doffman:
Wetin this Paul pikin is saying bayii 😂😂

These are your people nah .

They operated from the bush why your pastor operated from the town through your tithes nah lobatan
Sule'gbira, your imam wey dey inside below picture wait shey na bush him dey from the picture you see below nii?

He said ONIJERE AWON OMO E, if you don't pay him

Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by doffman: 10:47am On Sep 11, 2025
AntiisIam:
Ahahaha cheesy

Make I add another tin wey that imam said. Your Imam said O MA F'OJU SUNKUN AWON OMO E TI O BA MU OWO WA FUN OUN

Sule'gbira, better look for this man ehn, me sha dey tell you my own
Paul pikin , you will soon speak French .

Your adeboye that asked for billions ; have your paid ?

You must pay o
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by doffman: 10:58am On Sep 11, 2025
AntiisIam:
Sule'gbira, your imam wey dey inside below picture wait shey na bush him dey from the picture you see below nii?

He said ONIJERE AWON OMO E, if you don't pay him
Your people and money ennn

You must pay oo or start church business .

Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by AntiisIam(m): 12:30pm On Sep 11, 2025
doffman:
Paul pikin , you will soon speak French .

Youo
But Sule'gbira, you too dey speak Yoruba nah

He asked for billy same way your Jomoh in Saudi Arabia annually ask for billy before entering their country for hajj

Sha look for your imam and settle him, ro ti awon omo e sogbo
Re: Kwara, Niger Towns Silently Jubilate Over DSS Capture Of Mahmuda Terror Leader by Antilslaam: 1:51pm On Sep 11, 2025
doffman:
Your people and money ennn

You must pay oo or start church business .
Sebi nobody dye in church because of this

Come and see your people because of food and money, they finish themselves even in Saudi Arabia grin

https://indianexpress.com/article/cities/chandigarh/four-held-for-thrashing-stabbing-man-over-serving-food-at-mosque/lite/

https://www.moroccoworldnews.com/2019/05/80256/fight-mosque-ramadan-saudi-arabia/#:~:text=Follow%20the%20latest%20news%20from,Arabia%20started%20on%20May%206.

https://www.glasgowtimes.co.uk/news/15679013.worshippers-at-glasgow-mosque-horrified-as-fight-breaks-out-between-men-over-cash/

You must join the league of imams and alfas so that you too can chop from government's money levied on Christian's taxpayers money
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 15 Reply

Terrorist Group, Mahmuda Attacks Community In Kwara, Set Vehicles AblazeRivers Civil Servants Jubilate Over Governor Fubara's Supreme Court VictorySenate Alerts Military On Terrorists’ Enclaves In Kwara, Niger234

Onnoghen: NBA Urges National Assembly To Save NigeriaSakamori Drainage System To Start Recieving Attention In 2 Weeks - Soludo (Pics)Lagos APC Holds Regatta Show For Tinubu And Sanwo-Olu (Pictures)