₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,888 members, 8,514,242 topics. Date: Friday, 06 November 2026 at 10:41 AM

Toggle theme

Am Not Feeling It - Jobs/Vacancies - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Jobs/Vacancies › Am Not Feeling It (396 Views)

1 Reply (Go Down)

Am Not Feeling It by Comfortableme(op): 4:38am On Oct 03, 2025
Hi NL, yeah so the thing is am a 45 years old man, although am not married anyways but I don't really feel my age Instead I feel this kind of youthful vibe in me, some people will even refer to me as daddy I will be like whose your daddy, I still dey vibe dey groove. I no go Kee ma sef.
Re: Am Not Feeling It by sorosoke101: 5:04am On Oct 03, 2025
Lolzzzz nah so old age take dey start you go dey feel sey you still young, until everybody around you go dey see you as old man.
Re: Am Not Feeling It by Equal2DeTask(m): 4:14pm On Oct 03, 2025
sorosoke101:
Lolzzzz nah so old age take dey start you go dey feel sey you still young, until everybody around you go dey see you as old man.
Lol









Don't ask Nairaland members for contact details (email, phone, bbpin) or investments
Re: Am Not Feeling It by Herkim(m): 7:06am On Oct 04, 2025
Really you are not feeling it bro because you are a man. You need to be responsible with critical decision making at this point in time.


Fundamentally do you want to be rearing children at old age?
1 Reply

I'm feeling sucidal please i need help • Help A Brother With Your Candid Advice I Am Feeling Depressed • A Friend Of Mine Is Feeling Depressed Thinking About Life • 2 • 3 • 4

Trailer Drivers • Job Vacancy. Weekly Cleaners Needed In Asaba Delta State • Back-end Developer (node.js)