Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 (10935 Views)
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Miosofune(m): 5:11pm On Oct 25, 2025 |
Ekpekus:See Sunderland dey beat world club fc, this life don tire Chelsea pass man u. Tru tru |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Sonofgod1990(m): 5:11pm On Oct 25, 2025 |
Joeboypondeck:nA una dey do una self I know tomorrow again you will still go and carry arsenal straight win Which you clearly know that arsenal cannot win crystal palace tomorrow Make una learn to dey play or over 2.5 or at least over 1.5 But be careful not to give arsenal win tomorrow because dey win loose the match or draw it |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by ZombieDredd: 5:12pm On Oct 25, 2025 |
Sonofgod1990:see millennial sef dey call person children ![]() |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Sonofgod1990(m): 5:13pm On Oct 25, 2025 |
ZombieDredd:How old are you I wan check something |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by ZombieDredd: 5:14pm On Oct 25, 2025 |
Sonofgod1990:Cho Cho Cho Cho everywhere. Is this your coping mechanism? ![]() madam, drink water and rest for today Tomorrow you can banter arsenal |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by flemblem(m): 5:17pm On Oct 25, 2025 |
Sonofgod1990:Oh yes I do need the iPhone . 🫡
|
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by iwaeda(op): 5:22pm On Oct 25, 2025 |
dominique:Sunderland te oju Chelsea World champion mole. Up blues. ![]() |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Elibaba1: 5:25pm On Oct 25, 2025 |
ajalawole:Josh was doing well there I don’t know who tricked the coach to replace him with Tosin. |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Michaelajah: 5:27pm On Oct 25, 2025 |
Sonofgod1990:arsenal do what?
|
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Sonofgod1990(m): 5:28pm On Oct 25, 2025 |
Like Play like Play Chelsea are in dsame level with man u 🤡 |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Azazyel: 5:29pm On Oct 25, 2025 |
O boy! Garnacho has brought bad luck to Chelsea. What is happening to Chelsea? How can u lose to Sunderland at Stamford bridge? Well... Let's see if Man.U would follow their brother to do drama today |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Sonofgod1990(m): 5:29pm On Oct 25, 2025 |
Michaelajah:Arsenal win not win |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Adasun(m): 5:30pm On Oct 25, 2025 |
Sonofgod1990:i don join que oo Sunderland win |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Oyerinde16(m): 5:32pm On Oct 25, 2025 |
I felt like burning my Chelsea jerseys... But when I remember how much I bought it... I just swallowed the pain... How will you lose at home... |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by naijapikin2(m): 5:32pm On Oct 25, 2025 |
Very Very Very Very USELESS CLUB. AND THEY DARE COMPARE THEMSELVES TO THE GREAT ARSENAL. |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by soncomm(m): 5:33pm On Oct 25, 2025 |
Dash me, 08035706556 Sonofgod1990: |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Michaelajah: 5:34pm On Oct 25, 2025 |
Sonofgod1990:Team like palace ain't stop ARSENAL from winning bro. |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Ekaka14: 5:39pm On Oct 25, 2025 |
giacomogiovanni:No be today bro...been a Chelsea fan since 1996.... Been to Stamford bridge to watch our games every other year until this Ukraine war and the club stripped away from Roman Abramovich..... We talk about the Coach but these set of boys give no joy at all...they're so darn predictable, Eyimba, Kano pillars etc can setup to beat them on a good day..... |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Dynamicboss: 5:41pm On Oct 25, 2025 |
pyyxxaro:Did you bet because this level of painment no be here o ![]() |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by fergie001: 5:41pm On Oct 25, 2025 |
Weekend wey go sweet go start early on Saturday ![]() |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by ReacherSaidNoth: 5:45pm On Oct 25, 2025 |
The World Champions losing to a newly promoted side at home, I don't believe it ![]() They won a mickey mouse cup in pre-season and their fans thought they were the best. Always good to see this shite club humbled. |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Nobody: 5:47pm On Oct 25, 2025 |
Sonofgod1990:Make you dey laugh bros. This season is different o Arsenal is on a smoky level |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Almiron(m): 5:49pm On Oct 25, 2025 |
🤣 |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by flexyrule(m): 5:49pm On Oct 25, 2025 |
DUTOKINGSON:If you placed a bet on Chelsea to win... And had this match in multiple tickets, then it's safe to say that you're an amateur in "sports trading". Better quit now before it gets too late! |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by dominique(mod): 5:52pm On Oct 25, 2025 |
iwaeda:World champions isonu ![]() |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by kayusely70(m): 5:56pm On Oct 25, 2025 |
Sonofgod1990:I don't mind being considered for your generosity bro! God bless you mightily. |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by KingWarri: 5:58pm On Oct 25, 2025 |
wiseone28:Very much entertained ![]() |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Indigbo: 6:01pm On Oct 25, 2025 |
Sonofgod1990:Put your money of you won't cry for Crystal Palace or pity them tomorrow. Put your money N500k. I don't think you watch this current Arsenal and I don't think you know their current players. They now have 11 vs 11 extra ordinary depth.. Even top clubs in other leagues are scared of their current squad. This is Arsenal time I wear. |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by KingWarri: 6:09pm On Oct 25, 2025 |
Sonofgod1990:E get game wey no dey cut ? Carry over 1.5 or 2.5 now that time Chelsea go play 1:0 |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Lamasta(m): 6:24pm On Oct 25, 2025 |
Wordson:You thon humble ba ![]() |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by ekhai(m): 6:24pm On Oct 25, 2025 |
Azazyel:MAN U IS 2 UP IN FIRST HALF. CHELSEA IS BELOW MAN U IN THE TABLE. |
| Re: Chelsea Vs Sunderland (1 - 2) On 25th October 2025 by Lamasta(m): 6:25pm On Oct 25, 2025 |
Angelfrost:Chelsea is useless seroously |
Brentford Vs Liverpool (3 - 2) On 25th October 2025 • Manchester United Vs Brighton (4 - 2) On 25th October 2025 • Red Bull Salzburg Vs Chelsea UCL (1 - 2) On 25th October 2022 • 2 • 3 • 4
Arsenal Vs Ipswich Town (1 - 0) On 27th December 2024 • Liverpool Vs PSV Eindhoven: UCL (1 - 4) On 26th November 2025 • I Can't Wait To See Chelsea Start Losing


? Carry over 1.5 or 2.5 now that time Chelsea go play 1:0