₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,064 members, 8,443,655 topics. Date: Sunday, 12 July 2026 at 09:08 AM

Toggle theme

How To Actually Run Ads On Nairaland - The Real Cost And Results (most People Do - Business - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessHow To Actually Run Ads On Nairaland - The Real Cost And Results (most People Do (693 Views)

1 Reply

How To Actually Run Ads On Nairaland - The Real Cost And Results (most People Do by Andrimo(op): 8:32pm On Nov 23, 2025
Good afternoon guys,
I know say most of una dey see those banner ads and sponsored posts for Nairaland dey wonder how much e dey cost or whether e dey even work.
Well, I don run ads for Nairaland for the past 6 months. I promote different things - products, services, even affiliate links. I even compare am with Facebook ads to see which one better for Nigerian audience.
The results shock me sef.
But before I drop the full details, I wan know if people really dey interested in this kind information.
If this post reach 250 likes, I go come back share:
How to contact Nairaland to run ads (the actual process)
How much banner ads cost vs sponsored posts
Which type of ads dey work best for Nairaland
Nairaland ads vs Facebook/Instagram ads - which one better for Nigerian audience
My actual results: impressions, clicks, conversions, and ROI
The mistakes wey I make so una no go repeat am
Whether e worth am for 2025
If e no reach 250 likes, I go assume say nobody send and I go keep this information to myself.
Simple.
Like this post if you want the full breakdown. Drop your questions for comment - I go answer when I come back.
I go check back after 3 hours.

Re: How To Actually Run Ads On Nairaland - The Real Cost And Results (most People Do by meobizy(m): 9:34pm On Nov 23, 2025
You wee sleep there.

xxxxxxxxx

Andrimo:
Good afternoon guys,
I know say most of una dey see those banner ads and sponsored posts for Nairaland dey wonder how much e dey cost or whether e dey even work.
Well, I don run ads for Nairaland for the past 6 months. I promote different things - products, services, even affiliate links. I even compare am with Facebook ads to see which one better for Nigerian audience.
The results shock me sef.
But before I drop the full details, I wan know if people really dey interested in this kind information.
If this post reach 250 likes, I go come back share:
How to contact Nairaland to run ads (the actual process)
How much banner ads cost vs sponsored posts
Which type of ads dey work best for Nairaland
Nairaland ads vs Facebook/Instagram ads - which one better for Nigerian audience
My actual results: impressions, clicks, conversions, and ROI
The mistakes wey I make so una no go repeat am
Whether e worth am for 2025
If e no reach 250 likes, I go assume say nobody send and I go keep this information to myself.
Simple.
Like this post if you want the full breakdown. Drop your questions for comment - I go answer when I come back.
I go check back after 3 hours.
Re: How To Actually Run Ads On Nairaland - The Real Cost And Results (most People Do by ddddon(m): 6:43pm On Mar 24
How do I run sponsored post on nairaland please

Andrimo:
Good afternoon guys,
I know say most of una dey see those banner ads and sponsored posts for Nairaland dey wonder how much e dey cost or whether e dey even work.
Well, I don run ads for Nairaland for the past 6 months. I promote different things - products, services, even affiliate links. I even compare am with Facebook ads to see which one better for Nigerian audience.
The results shock me sef.
But before I drop the full details, I wan know if people really dey interested in this kind information.
If this post reach 250 likes, I go come back share:
How to contact Nairaland to run ads (the actual process)
How much banner ads cost vs sponsored posts
Which type of ads dey work best for Nairaland
Nairaland ads vs Facebook/Instagram ads - which one better for Nigerian audience
My actual results: impressions, clicks, conversions, and ROI
The mistakes wey I make so una no go repeat am
Whether e worth am for 2025
If e no reach 250 likes, I go assume say nobody send and I go keep this information to myself.
Simple.
Like this post if you want the full breakdown. Drop your questions for comment - I go answer when I come back.
I go check back after 3 hours.
1 Reply

The Real Cost Of Cooking Gas Plant Setup In Nigeria (2025)I NEED OLD FACEBOOK ACCOUNTS TO RUN ADSDoes Anyone Know Where I Can Hire People To Run Ads For My Product234

I Need A Loan/financial Partner2009 Year Of Business MobilityBusiness And Being In Business