₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,936 members, 8,443,054 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 06:39 AM

Toggle theme

Iphone Users With Empty Pockets - Phones - Nairaland

Nairaland ForumScience/TechnologyPhonesIphone Users With Empty Pockets (239 Views)

1 Reply (Go Down)

Iphone Users With Empty Pockets by Longjontech(op): 3:54pm On Nov 28, 2025
Wetin dey trend now be be say person way use Samsung worth a million go explain tire but 3 iPhone camera go explain everything

Firstly dem no dey use phone know person pocket

Samsung Galaxy 23 ultra user dey guide pass iPhone 17promax user if na lie ask lekki baddies about dia clients 😁😁

Minus Z fold users oooo😁😁(ritualist)

Dem no dey use last card buy Samsung phone oooo, but I can't say the same for iPhone

Both phones are good and you can get all from us at cheaper rate in all states including swapping

Re: Iphone Users With Empty Pockets by mariovito(m): 4:49pm On Nov 28, 2025
After you don yab iphone users, you still want make Dem patronize you?
Re: Iphone Users With Empty Pockets by eepeepook: 6:22pm On Nov 28, 2025

xxxxxx xxxxxx xxxxx xxxx
Longjontech:
Wetin dey trend now be be say person way use Samsung worth a million go explain tire but 3 iPhone camera go explain everything

Firstly dem no dey use phone know person pocket

Samsung Galaxy 23 ultra user dey guide pass iPhone 17promax user if na lie ask lekki baddies about dia clients 😁😁

Minus Z fold users oooo😁😁(ritualist)

Dem no dey use last card buy Samsung phone oooo, but I can't say the same for iPhone

Both phones are good and you can get all from us at cheaper rate in all states including swapping
Re: Iphone Users With Empty Pockets by Longjontech(op): 7:02pm On Nov 28, 2025
Na only you dey take am personal.... orders dey enter daily....I don too yab android users, make I face iPhone users
mariovito:
After you don yab iphone users, you still want make Dem patronize you?
1 Reply

How Airtel Gave The Same SIM To 2 Different Users With Different NINWhy Don’t Nigerians Keep Their Phones In Their Pockets?How Facebook Bug Secretly Recorded Iphone Users234

Ever Wonder Why Your Data Disappears So Fast?Redmi 8 Pounch/case Needed UrgentlyHelp On How To View Excel Binary File With Ios Device