"Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama (23322 Views)
| "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by eyesoflagos(op): 8:22am On Jan 12 |
Leave Her for Me, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts to Carter Efe’s Breakup with Baby Mamahttps://eyesoflagos.com/2026/01/12/kolu-reacts-carter-efe-breakup-baby-mama/ https://www.youtube.com/watch?v=N97IHyd6ZMk?si=DPS8YXk_MR3W7GLG
|
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by Sonnobax15(m): 8:27am On Jan 12 |
![]() As a guyman, just make money.. Cuz ,women no really get choice. But then again, don't make this money simply because you wanna impress any banny....But make it to uplift yourself,and if at all,your loved ones.... |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by xtianchris(m): 8:45am On Jan 12 |
Sonnobax15:God's Blessings fall on you this morning |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by brain54(m): 9:11am On Jan 12 |
Beauty, the beast and the skinny... |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by Mirasteel: 10:43am On Jan 12*. Modified: 12:09pm On Jan 12 |
This guy always make me laugh. 😂😂😂😂😂😂 |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by Kingrshd3: 10:56am On Jan 12 |
drop her phone number efe let me see something 😛 |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by GABRIEL6036: 10:56am On Jan 12 |
😁 Even kolu I'm speechless 🙊 😳 |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by obagofizzy(m): 10:58am On Jan 12 |
Sonnobax15:Make your prayer point come true, you too much for this wonderful write up |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by Kobicove(m): 10:58am On Jan 12 |
This one is just looking for an opportunity to trend ![]() |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by Kalulu44: 10:59am On Jan 12 |
Sonnobax15:But the fact remains, the major reason why we are hustling for money is bcus of women. |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by ehikserons: 10:59am On Jan 12 |
[quote author=eyesoflagos post=138105802]Woman and anything money, do you no see man na this mad man you get pikin for? Is well. |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by OMEGA009(m): 10:59am On Jan 12 |
Small pikin wey just turn new taker wan trend. Tomorrow now, if EFCC carry am, we go dey hear “Justice for Kolu”. Na so e dey take start. Even as e siddon ontop tv stand, Im leg no touch ground
|
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by Sonnobax15(m): 11:01am On Jan 12 |
Kalulu44:bro, trust me I no dey struggle this my struggle because of any banny . And I mean am . |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by DeltaBachelor(m): 11:01am On Jan 12 |
I swear. If you leave am, wolves dey outside o. Some with good intentions, others to chop and clean mouth |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by atobs4real(m): 11:01am On Jan 12 |
One man's food is another man's poison. congratulations to both of them |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by Bendeco02: 11:02am On Jan 12*. Modified: 12:19pm On Jan 12 |
They are just creating contents on top you guys head. And many Nigerians will take this serious and take sides with both men to attack each other ![]() |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by Kalulu44: 11:04am On Jan 12 |
Sonnobax15:Na true and your mind you yarn so. But indirectly you no go know say na dem you dey hustle for. Can you stay without gbenshing, nope. If you want pikin nko, who go give you, women. Lastly, I wan ask you. If you be billionaire today and not even one single woman dey look your side. How you go feel? |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by chatinent: 11:07am On Jan 12 |
Content creation. Made up stores.. |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by Macnnoli4(m): 11:07am On Jan 12*. Modified: 11:24am On Jan 12 |
See the girl that people are envying Carter Efe over, even saying he didn't deserve her when the going was still good. It is ironic that truly, truly he didn't deserve this girl. I shock when I saw a pic of her showing signs of beating from Carter Efe. |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by grandstar(m): 11:08am On Jan 12 |
This Kolu guy no fine at all. See him bleached hands. The choose is left to the baby mama. |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by Jayhome24: 11:09am On Jan 12 |
This is for the kids I read it all, both koli, efe and their so called baby whatever make no sense to me yarning rubbish. You get a car he nor get a car is that a talk? |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by 2RightHands1Coc(m): 11:10am On Jan 12 |
Some girls for island go still do with Kolu as small raba dey . Kinsha ti Lowo |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by EmmyMaestro(m): 11:12am On Jan 12 |
Sonnobax15:You don talk am. No need to add more characters |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by Switruth: 11:13am On Jan 12 |
Sonnobax15:Sometimes you dey make sense Your sense is upgraded today... One cold hero and dry kilishi for you. |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by joseph1832(m): 11:16am On Jan 12 |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by shadrach77: 11:18am On Jan 12 |
Some guys are so stupid. Someone left a woman and you are rushing to say you want to marry her. You think he just left her without a reason? Bloody simp |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by tpain121: 11:21am On Jan 12 |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by We4all: 11:28am On Jan 12 |
It appears everyone is now a content creator in Nigeria. |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by ogaemma: 11:29am On Jan 12 |
If not that most Nigerian women do not have a choice, what will such a beautiful Lady be doing with these guys that even Wike is more handsome than. And see the other guy who is interested, drugs have finished that one. He should go for a rehab. |
| Re: "Leave Her, I’ll Marry Her” — Kolu Reacts To Carter Efe’s Breakup With Baby Mama by Glithronix: 11:34am On Jan 12 |
I hope Shatta Bandle no go step in. Cos it might get messier if he does. ![]() |
I Just Dey Suffer For Village – Kolu’s Mother Calls Him Out Over Lack Of Support • Kolu Begs Carter Efe For ₦7m To Bail Portable • Bambam Announces She Is Pregnant With Baby Bump Photos • 2 • 3 • 4
Fred Nuamah And Martekor Quaye Marriage Crashes • I'm Dangerously In Love With My Husband - Tonto Dikeh Gushes • Dorcas Fapson: You're Spoiling Chances For Ladies Who Experience Rape Or Kidnap


. And I mean am .
.