Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 - Sports (44) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 (96427 Views)
1 2 3 ... 41 42 43 44 45 46 47 ... 70 Reply (Go Down)
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by AfonjaBoston: 11:26pm On Jan 14 |
Realdeals:You dey mind these people whey no sabi ball maheew |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Dalohad: 11:26pm On Jan 14 |
Osimhen is clearly injured.. Seems like it is over.. |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by WhiteIverson: 11:26pm On Jan 14 |
Last last PK will settle everything But that Moroccan goalie Bono is good at saving penalties |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by tuoyoojo(m): 11:26pm On Jan 14 |
Wotowotoman:Them do us wetin we do Algeria |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by SUFFERInSMILIIN(m): 11:26pm On Jan 14 |
The spirit from the spiritual world have told me Morocco is going to win |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Passionate1(m): 11:26pm On Jan 14 |
I no watch again |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by AfonjaBoston: 11:26pm On Jan 14 |
Morocco is actually under more pressure than us |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Bulcqlay(m): 11:26pm On Jan 14 |
It is becausethey are given them unnecessary free kick at every instance ibtommy: |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Ohraykon: 11:27pm On Jan 14 |
Tunaji:cool o down no matter the results, the super eagles tried. I am sure you no fit play ball!!! |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by HelenaWills(f): 11:27pm On Jan 14 |
Bassey na wall. |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Goo0dHardDick: 11:27pm On Jan 14 |
SundiKeita:I told one ediot up there that Morocco no be our mate. They pass us for football by far but emotions no allow the werey see road. Na ordinary 2 shots we fit play |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Freshtruth(m): 11:28pm On Jan 14 |
Our pk takers Oshimen Bring in chimera Iwobi Bashiru Onyenka Someone should pass this list to our coach |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by 0Brien: 11:28pm On Jan 14 |
Goo0dHardDick:Their AFCON records has been poor though |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by AAA593: 11:29pm On Jan 14 |
Goo0dHardDick:You funny o. For Morroco home, fans and ref |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by 0Brien: 11:29pm On Jan 14 |
Freshtruth:Is it over? |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by impact4now: 11:29pm On Jan 14 |
Na wa is onuachu a better PK player than osimhen ![]() |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by KiNg0G: 11:29pm On Jan 14 |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by dangle: 11:29pm On Jan 14 |
Oshimen has been replaced by Paul Onuachu |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by tonididdy(m): 11:29pm On Jan 14 |
You've to give it to this boys and their new found endurance and discipline. The SE of old would have conceded long ago |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Lankybaby(f): 11:29pm On Jan 14 |
Why remove oshimen |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by SundiKeita: 11:29pm On Jan 14 |
coach comot osimhen |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by 43Ronin: 11:30pm On Jan 14 |
Na who give this quota system Bashiru no 10? The guy na otu |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Wotowotoman: 11:30pm On Jan 14 |
Osimen doesn’t look too happy to be substituted |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Sangoamadioha1: 11:30pm On Jan 14 |
Goo0dHardDick:We don hear. Na only you sabi football 🫤 Shey we fit rest now ![]() |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Slippy: 11:30pm On Jan 14 |
lookman has been awful so awful |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by tonididdy(m): 11:30pm On Jan 14 |
B A S S E Y |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by dangle: 11:31pm On Jan 14 |
Calvin Bassey is the best player by far in this game. |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Jagaban2012: 11:31pm On Jan 14 |
Why Oshiemen no Kuku finish the game. .. he is afriad he might lose penalty. |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by ayoncox: 11:31pm On Jan 14 |
Has penalty started |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by AfonjaBoston: 11:31pm On Jan 14 |
I talk am.Osimhen no go play penalty |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by WhiteIverson: 11:31pm On Jan 14 |
Make Moses Simon, Ajayi and Bassey no near penalties today abeg |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Wotowotoman: 11:31pm On Jan 14 |
Who dey blow that whistle for crowd? E dey confuse us jor ![]() |
Cameroon Vs Morocco: AFCON 2025 Quarter Finals (0 - 2) On 9th January 2026 • South Africa Vs Morocco: AFCON Round Of 16 (2 - 0) On 30th January 2024 • Egypt Vs Morocco : AFCON 2021 Quarter-final (2 - 1) On 30th January 2022 • 2 • 3 • 4
5 Most Handsome Young Footballers • Flying Eagles Of Nigeria Thread: U-20 World Cup (South Korea 2017) • Ronaldo's Sister Posts Photo Of Messi Kneeling At Her Brother's Feet


