Iphone Is Not Good For Your Mental Health - Phones - Nairaland
Nairaland Forum βΊ Science/Technology βΊ Phones βΊ Iphone Is Not Good For Your Mental Health (496 Views)
| Iphone Is Not Good For Your Mental Health by Longjontech(op): 7:51am On Feb 02 |
Omo dey use iPhone swr for people oooooo Few days ago one of my customer wanted to swap his Redmi 14c to iPhone 7 ππ And I jokingly told him to bring the Redmi 14c and 100k to collect iPhone 7 he gree oooo ππππ In 2026 wetin low budget iPhone go do for you ? π A 2gb Ram phone that is iOS outdated He wan use future swap ancientπ, people dey go front, some dey spend money to go back because of apple Logo π Nothing concern LONGJON with low budget iPhone abeg...we are moving ahead ahead β Buy and swap your iPhone and Samsung with us today, β If you want to sell ur phone we also have buyers for you too CHAT longjon on Whatsapp πππππ
|
| Re: Iphone Is Not Good For Your Mental Health by brain54(m): 8:11am On Feb 02 |
Longjon the weekend You later swap the iPhone 7 for am? Or you pity him life? I personally no really understand the craze for iPhone especially with women. Before I change my iPhone back to Android (because of frustrating battery system and only one sim port as I no dey like carry more than one phone) women go just dey look person hand like say na gold them carry their body go dey sweet dem. I no go surprise if men dey use iPhone get some of them to bed. That's how insane the craze for iPhone dey! |
| Re: Iphone Is Not Good For Your Mental Health by KingDashx(m): 10:34am On Feb 02 |
I get 200k Which Iphone I fit carry as e be? |
| Re: Iphone Is Not Good For Your Mental Health by Longjontech(op): 11:20am On Feb 02 |
With that budget if you see iPhone XR that is good shape you thank God....my advice just increase your budget to 300k come collect iPhone 11 no stress ....chat us on Whatsapp π π π KingDashx: |
| Re: Iphone Is Not Good For Your Mental Health by KingDashx(m): 11:43am On Feb 02 |
Ok bro. Thanks.. Longjontech: |
| Re: Iphone Is Not Good For Your Mental Health by AkpaMgbor(m): 1:33pm On Feb 07 |
Longjontech:The guy mumu shock you Abi? Lol |
| Re: Iphone Is Not Good For Your Mental Health by BlocksNG(m): 7:21pm On Feb 08 |
haha, you dey craze. 200k will get him good iPhone 12 Longjontech:
|
| Re: Iphone Is Not Good For Your Mental Health by L0wk3y(m): 2:09am On Feb 09 |
BlocksNG:Which app marketplace is this? |
| Re: Iphone Is Not Good For Your Mental Health by BlocksNG(m): 6:01am On Feb 09 |
Facebook L0wk3y: |
If Your Iphone Is Not Type C, You Need To Work Harder - Payback β’ My Iphone Is Becoming Too Slow, I Have Only Used Half Memory β’ How To Check If Your Iphone Is New Or Refurbished β’ 2 β’ 3 β’ 4
Bbm To Be Launch On Windows Phone Next Year β’ (A TEST OF Faith)which Would You Choose? β’ Lg Optimus G Pro Anyone?