₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,642 members, 8,431,906 topics. Date: Tuesday, 23 June 2026 at 12:40 AM

Toggle theme

Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (2) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsEuropean Football (EPL, UEFA, La Liga)Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 (18427 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)

Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Freshandfitpod: 9:10pm On Feb 03
simfrost90210:
Please, abeg, no give pesin hypertension!
How dem dey take fix cup competition match?
This is an uncastable correct score, watch and see...
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Wotowotoman: 9:11pm On Feb 03
Kalulu44 this one wey you no dey watch match. E be like say you dey night duty for the farm tonight cheesy grin
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Freshtruth(m): 9:11pm On Feb 03
But arsenal get strikers o

Gabriel Jesus
Gyokeress
Moreno
Kai havert
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Reference(m): 9:13pm On Feb 03
Arsenal playing gingerly as if with fear, at home and one goal ahead for that matter...no lessons learned from the United match.
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by folake4u: 9:16pm On Feb 03
Hmmmmm.

Caaz v. Folake4u. cheesy
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Kalulu44: 9:17pm On Feb 03
Wotowotoman:
Kalulu44 this one wey you no dey watch match. E be like say you dey night duty for the farm tonight cheesy grin
Omo, nothing concern me and the two teams o. I no dey farm again. I actually dey where dem dey show the match live, but I no dey interested.
Come, how dem take dey tag person just as you tag me now?
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Reggzy: 9:21pm On Feb 03
Arsenal go beat Chelsea and win the cup...

But that will be the only trophy they will win this season as their reward for their efforts...
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Wotowotoman: 9:21pm On Feb 03
Kalulu44:
Omo, nothing concern me and the two teams o. I no dey farm again. I actually dey where dem dey show the match live, but I no dey interested.
Come, how dem take dey tag person just as you tag me now?
So you dey drink Action Bitters for the beer parlor come dey survey olosho to know which one you go carry with that 50k wey your guy give you abi? undecided
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Godsown0: 9:25pm On Feb 03
Anyone knows where I can stream live matches please?
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by eddie7: 9:27pm On Feb 03
I'm optimistic that the NEW KINGS OF COME-BACKS and SECOND-HALVES SURPRISES will surely do it TONIGHT
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Kalulu44: 9:28pm On Feb 03
Wotowotoman:
So you dey drink Action Bitters for the beer parlor come dey survey olosho to know which one you go carry with that 50k wey your guy give you abi? undecided
Hahahaha, so you don read that post.
As I dey so, nothing concern me and olosho o.
Time don pass for that one.
Answer me nah, how you take dey tag person name wey e go show
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by femi4: 9:29pm On Feb 03
Common you Blues..lets turn this around
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by drstranged: 9:34pm On Feb 03
Chelsea are not playing like a team that is 3-2 down on aggregate. I can't see that aggression to score and level up. Arsenal look like the more likely side to score.
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by kayusely70(m): 9:36pm On Feb 03
Arsenal should win this game without sweat!
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Oizee(f): 9:42pm On Feb 03
Kalulu44:
Hahahaha, so you don read that post.
As I dey so, nothing concern me and olosho o.
Time don pass for that one.
Answer me nah, how you take dey tag person name wey e go show
just write their moniker and they'll be tagged
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Oizee(f): 9:44pm On Feb 03
Kalulu44 do you understand it now?
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Patriotic9ja(m): 9:44pm On Feb 03
So na so Delap just useless for the match?
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by plessis: 9:45pm On Feb 03
This chelsea coach is smart in a funny way. He sent 3 players upfield during arsenal corners to wait for counter.
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by internationalman(m): 9:46pm On Feb 03
Kalulu44:
Hahahaha, so you don read that post.
As I dey so, nothing concern me and olosho o.
Time don pass for that one.
Answer me nah, how you take dey tag person name wey e go show
To tag someone, just type the moniker in your comment and the person will get a mention.

Kalulu44 check now, you have one mention from me.
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Reference(m):
At some point Chelsea will get a proper run on goal and command this tie. Once again Arsenal's mental fragility is playing out.
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by internationalman(m): 9:49pm On Feb 03
Patriotic9ja:
So na so Delap just useless for the match?
Delap is the most useless Chelsea player currently. Tyrique George that was loaned is far better than him.
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by geoworldedu: 9:49pm On Feb 03
drstranged:
Chelsea are not playing like a team that is 3-2 down on aggregate. I can't see that aggression to score and level up. Arsenal look like the more likely side to score.
What do you expect when Delap is playing as a winger?
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by snowball11(m): 9:51pm On Feb 03
drstranged:
Chelsea are not playing like a team that is 3-2 down on aggregate. I can't see that aggression to score and level up. Arsenal look like the more likely side to score.
E be like say na d back of your pot you take dey watch d match! grin
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Chegesnd: 9:52pm On Feb 03
... but wetin Chelsea Coach see for dis mumu Delap?
You bench your wingers that can attack Arsenal and expect to score goals.
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Adonispco: 9:52pm On Feb 03
Godsown0:
Anyone knows where I can stream live matches please?
Download yacine tv
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Sccarrr(m): 9:53pm On Feb 03
Reference:
Arsenal playing gingerly as if with fear, at home and one goal ahead for that matter...no lessons learned from the United match.
which fear, u sure u dey watch same game or una just like dey downplay their efforts?😏
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Kalulu44: 9:54pm On Feb 03
internationalman:
To tag someone, just type the moniker in your comment and the person will get a mention.

Kalulu44 check now, you have one mention from me.
Ok, understood
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Kalulu44: 9:55pm On Feb 03
Oizee:
Kalulu44 do you understand it now?
Yes sir
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by Kalulu44: 9:55pm On Feb 03
Oizee:
just write their moniker and they'll be tagged
Alright noted, thanks
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by akpumping7720(m):
Who be the werey wey go sign this Delap? Anytime I see him, I just have this belief that Chelsea is automatically playing short one.
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by placeofallure(f): 9:59pm On Feb 03
press9jatv:
Victories for Arsenal in this match
Plenty Aaaamen!
Re: Arsenal Vs Chelsea: EFL Cup (1 - 0) On 3rd February 2026 by dustmalik(m): 10:04pm On Feb 03
Estavao and Palmer are going to give us problems in the 2nd half. We will need Cala.
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply

Chelsea Vs Fulham (0 - 0) On 3rd February 2023Liverpool Vs Brighton - ( 0 - 1) On 3rd February 2021Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 3rd February 2019234

Real Madrid Leads Early Power Rankings Of The European Super LeagueLeceister City Vs Arsenal (1 - 3) On 28th February 2021Gennaro Gattuso Is Italy's New Coach (Photos)