₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,758 members, 8,442,071 topics. Date: Thursday, 09 July 2026 at 02:26 PM

Toggle theme

Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ - Business (105) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ (115764 Views)

1 2 3 ... 102 103 104 105 106 107 108 ... 261 Reply (Go Down)

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PinkNature(m): 5:03pm On Feb 19
the money wey i get wey been make me dey avoid this thread don finish.

i’m officially back, make una welcome me with 100 odds and two gay guys with big backside.

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 5:05pm On Feb 19
PinkNature:
the money wey i get wey been make me dey avoid this thread don finish.

i’m officially back, make una welcome me with 100 odds and two gay guys with big backside.
WTF
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 5:05pm On Feb 19
Realitykings1 how are you
I saw your quote
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 5:07pm On Feb 19
Samueltemi337:
Realitykings1 how are you
I saw your quote
Was just curious. I'll modify it
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PinkNature(m): 5:07pm On Feb 19
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by yemiike: 5:13pm On Feb 19
PinkNature:
the money wey i get wey been make me dey avoid this thread don finish.

i’m officially back, make una welcome me with 100 odds and two gay guys with big backside.
gaybriel thunder strkkee you there
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 5:29pm On Feb 19
PinkNature:
the money wey i get wey been make me dey avoid this thread don finish.

i’m officially back, make una welcome me with 100 odds and two gay guys with big backside.
Sometmes e dey be like that. You go bounce back soon

Care to share the gig that brought the funds at first?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 6:09pm On Feb 19
PinkNature:
the money wey i get wey been make me dey avoid this thread don finish.

i’m officially back, make una welcome me with 100 odds and two gay guys with big backside.
Rich boy. Big 20
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drinkwater2026: 7:05pm On Feb 19
PlutoPJ:
Sometmes e dey be like that. You go bounce back soon

Care to share the gig that brought the funds at first?
If I give u a link to be earning 150k monthly, would u quit betting forever?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:11pm On Feb 19
Drinkwater2026:
If I give u a link to be earning 150k monthly, would u quit betting forever?
You mean $150k right?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 8:12pm On Feb 19
Joeblaze26:
You mean $150k right?
You way never see $10 dey talk of $150k
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 8:20pm On Feb 19
Drinkwater2026:
If I give u a link to be earning 150k monthly, would u quit betting forever?
You can share it with me, having multiple source of income is a flex. But that doesn't mean I'll quit bet forever
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by DaGC(m): 8:26pm On Feb 19
It's like this week is for away teams. Happened in the champions league and repeating itself this evening. Well, ticket lost 🤷🏿‍♂️
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:04pm On Feb 19
Samueltemi337:
You way never see $10 dey talk of $150k
Guess who entered my DM to beg for #200 staking power? 😂😆

As long as my life neva spoil reach your own, then I have hope 😌

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:06pm On Feb 19
Joeblaze26:
Guess who entered my DM to beg for #200 staking power? 😂😆

As long as my life neva spoil reach your own, then I have hope 😌
What year was that?
You keep screenshot since last year to use am against me
Na wa o
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 9:07pm On Feb 19
Joeblaze26:
Guess who entered my DM to beg for #200 staking power? 😂😆

As long as my life neva spoil reach your own, then I have hope 😌
This isn't right tho.
You no suppose post this sort of thing to prove a point
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 9:08pm On Feb 19
Samueltemi337:
What year was that?
You keep screenshot since last year to use am against me
Na wa o
No mind am jaree
Ah don help you save the screenshot sha
Make the thing no go lost
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:08pm On Feb 19
Samueltemi337:
What year was that?
You keep screenshot since last year to use am against me
Na wa o
I repeat, as long as my life neva spoil reach your own, then I have hope 😂😂😂
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:08pm On Feb 19
RealityKings1:
This isn't right tho.
You no suppose post this sort of thing to prove a point
It's funny the guy even made screenshot since that time waiting for this moment
Allow him have his moment
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 9:10pm On Feb 19
Samueltemi337:
It's funny the guy even made screenshot since that time waiting for this moment
Allow him have his moment
😂😂😂😂
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:11pm On Feb 19
RealityKings1:
This isn't right tho.
You no suppose post this sort of thing to prove a point
Dey play
I dey my own jejely ooo.
He asked for it.
Person wey poor wey dey shame another person.
Lol 😂
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 9:13pm On Feb 19
Joeblaze26:
Dey play
I dey my own jejely ooo.
He asked for it.
Person wey poor wey dey shame another person.
Lol 😂
Poor + poor is 2 sOko😋
Ani tuini sokO😁

Abi wetin b the lyrics for that tictok song
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:15pm On Feb 19
Joeblaze26:
Dey play
I dey my own jejely ooo.
He asked for it.
Person wey poor wey dey shame another person.
Lol 😂
Na lie I lie
You don see $10?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:15pm On Feb 19
Nonsense boy.
Adojutini Omo 😂😂
Good Riddance Abeg!
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:22pm On Feb 19
RealityKings1:
Poor + poor is 2 sOko😋
Ani tuini sokO😁

Abi wetin b the lyrics for that tictok song
Play the song for am abeg 😂😂
Even if I no get money, I dey mind my business. I no dey disturb anybody.
E get mind dey beg money from person wey e dey insult and ridicule for here.
Na worry na small SHEGE e just dey see so.
E go really hard for that boy. E neva see anything 😂😂
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by CHIEFCHICKEN: 9:34pm On Feb 19
Joeblaze26:
Play the song for am abeg 😂😂
Even if I no get money, I dey mind my business. I no dey disturb anybody.
E get mind dey beg money from person wey e dey insult and ridicule for here.
Na worry na small SHEGE e just dey see so.
E go really hard for that boy. E neva see anything 😂😂
The song is meant for the 2 two of you
Poor man wey dey shame another poor man🙂
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by boringdraw: 9:37pm On Feb 19
Inplay
EUROPE: Europa League
35'Lille - Crvena zvezda 0:0 = Under 2 goals
35'Panathinaikos - Plzen 1:1 = Under 2.5 goals
35'Celtic - Stuttgart 1:2 = Under 5 goals
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PinkNature(m): 3:51am On Feb 20
RealityKings1:
Rich boy. Big 20
person with 2h na big boy 🫩🫩
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PinkNature(m): 4:26am On Feb 20
PlutoPJ:
Sometmes e dey be like that. You go bounce back soon

Care to share the gig that brought the funds at first?
no any gig. i just decided to respect myself.
1 2 3 ... 102 103 104 105 106 107 108 ... 261 Reply

Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

Anatomy Of An EntrepreneurStart Your Own Boxers Business With N5, 000Jamil Abubakar And Fatima Dangote's Wedding In Kano (More Photos)

Viewing this topic: BigYash and 2 guest(s)