Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. - Crime (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. (11214 Views)
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by DEROXMAN: 12:05pm On Jan 05, 2025 |
emperor4love:OK bro thank you so much |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by tobby20: 10:32pm On Jan 05, 2025 |
DEROXMAN:But no matter as u appease reach You no fit get money reach wizkid talkless of dangote or our guy Musk |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by Factcheck0001: 4:09am On Jan 06, 2025 |
ednut1:see this one Na where u see reach u dey talk, u don bath soap wey old client wey don block u unblock u come send money wey u no ask am? U better say only things u know Na placebo effect make SS2 boy bath soap collect better money wey him senior for hustle never collect All these oyinbo wannabe forming woke self Na your type dey believe say JuJu no dey |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by Samuelojonla123(m): 9:38pm On Jan 06, 2025 |
Person wey dey ask for consequences never ready abeg. If real Sapa hold you, nobody go describe location for you ![]() |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by DEROXMAN: 2:13am On Jan 07, 2025 |
tobby20:you are not God |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by emperor4love(m): 2:43pm On Jan 07, 2025 |
tobby20:de play abi u nv see person way collet 3m via billing or boys way de match 5m wire nd heloc,wetin this one knw shaa,pray mk u no jam,go internet and read news of scam victim make u see say person collect more than 20mdolls from Hong Kong woman, abi u wan mk I drop u link mk u go read,keep playing, go meet soap boys mk u den clear u,oga dis guys de make big fund depend on level u run |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by tobby20: 4:27pm On Jan 07, 2025 |
emperor4love:Share update na boss |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by emperor4love(m): 4:52pm On Jan 07, 2025 |
tobby20:pm, me sef no de full work bt som of my guys de game shaa |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by tobby20: 5:16pm On Jan 07, 2025*. Modified: 10:07pm On Jan 07, 2025 |
emperor4love: |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by emperor4love(m): 6:13pm On Jan 07, 2025 |
tobby20:pm via nairaland.com baba follow instruction first |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by DEROXMAN: 9:06am On Jan 08, 2025 |
emperor4love:no give am that boy na fool see wtin he dey tell me |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by lamboloosta(m): 4:12pm On Nov 10, 2025 |
. |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by slimik: 3:20pm On Nov 12, 2025 |
Bullfallo:I disagree with you, real soap don't lie either you believe or not!!! |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by OmoOshodi(m): 11:15pm On Nov 12, 2025 |
Yes and No Yes...if after you dn se money..you come go church for thanksgiving or you just dey spend the money without doing all the necessary sacrifices that follow No...if you no leave your baba nothing go do you |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by emperor4love(m): 8:22am On Nov 15, 2025 |
No b if u see real soap u go first spend money fr real baba make u know say fake full ground,them fit giv u dude osun mk e clear,no just waste money ooh bro |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by visavis: 12:04pm On Nov 15, 2025 |
You de determine to hussle send message to. me/stk5611 telegram let's materialize thoughts into reality. |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by emperor4love(m): 1:11pm On Nov 15, 2025 |
slimik:I get guy way be say em sef done walker go ilorin sef,guy baff all nd all nothing come out,him de tell me shaa bt I knw say real soap dey but those one na update On it own |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by visavis: 3:29pm On Nov 15, 2025 |
Jazz working is placebo effect... Work na brain if you ready use am telegram stk5611 dm me. |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by Sirhush(m): 3:26pm On Nov 17, 2025 |
visavis:Baba carry me along |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by Sirhush(m): 3:27pm On Nov 17, 2025 |
Sirhush: |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by slimik: 10:47am On Mar 08 |
emperor4love:Yes, it possible.... na believe dey clear doubts, if e no work e no work oo. |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by emperor4love(m): 2:21pm On Mar 08 |
slimik:omo this guy don spend nd wastes time mad but u knew de funny thing, real soap way dey work dey but na who go show u there nd e no go cost u lik all this scammers but u fit carry de load way dey am, that my guy get mind shaa de fear him kilode |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by slimik: 2:28pm On Mar 08 |
emperor4love:Real soap dey depending on wetin dem take package the soap, i.e if na a dog eat dog type of soap that one go dey active! |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by emperor4love(m): 3:18pm On Mar 08 |
slimik:omo all this na sure ooh cos back then em tell me say e get one chameleon nd even cat head but after all bro, 5 naira em no see after baffing, all this na who get real spiritual power ooh forget , dey guy tell me plenty tinx though |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by slimik: 3:42pm On Mar 08 |
emperor4love:Sometimes it takes time, e might later start to work unexpected. |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by Nobody: 3:45pm On Mar 08 |
![]() slimik: |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by emperor4love(m): 3:48pm On Mar 08 |
slimik:Baba use vex throw way am , u know the moral way u go get when baba tell u say na within 2weeks u go blow, two weeks pass bro no see 1k except one dollar them use put fr the soap bro, I believe all this alfas na shit, no one get paracetamol talk of power but I keep telling ppl location na update on its own genuine tested location, guys de confirm but howfa de know go show u de way |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by emperor4love(m): 3:52pm On Mar 08 |
slimik:if em no get power e no get power ooh nothing like later, sure soap baba na Instant ooh u go baff am today latest tomorrow u don collect see favour everywhere, scammers way call them spiritualist full Nigeria |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by Nobody: 4:01pm On Mar 08 |
emperor4love:and why they aren't richer than dangote and Elon musk |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by emperor4love(m): 4:11pm On Mar 08 |
Ninaffivadit:bro I can't tell ,but physics quotom energy, energies are real,one's u got the recipe secret u are top up, u never heard of guys in illuminati, sigma,and some frat controlling the economy, bro things dey |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by Nobody: 4:11pm On Mar 08 |
emperor4love:how can i join then ![]() |
| Re: Does Bathing Soap (ose Biza) Have Consequences. by emperor4love(m): 4:23pm On Mar 08 |
Ninaffivadit:Lol me I no sabi ooh |
Young Man Seen Bathing In A Market In Broad Daylight: Yahoo Ritual or Madness? • Yahoo Boys Bathing On A Burial Ground (Video) • Man Bathing On The Road At Lekki Toll Gate During EndSARS Protest • 2 • 3 • 4
Herbalist Arrested For Duping Contestant To Royal Stool • Bomb Explosion Hits Dalori Quarters In Maiduguri • Father Sex 14 Year Old Daughter Repeatedly With Wife Consent

