As Money Dry, Boys Don Upgrade Strategy - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum โบ Entertainment โบ Jokes Etc โบ As Money Dry, Boys Don Upgrade Strategy (514 Views)
1 Reply
| As Money Dry, Boys Don Upgrade Strategy by Emzymagadon(op): 11:45am On Apr 09 |
As e dey hot and money no dey hand again, boys don upgrade tactics o ๐ญ๐ Na now dem go use love package deceive one fine girlโฆ enter house gentlyโฆ Next thing fridge don waka ๐ถ๐ฟโโ๏ธ๐๐ No shouting, no noiseโฆ just โbaby I love youโ + one fridge missing ๐๐ This economy no be here o ๐คฆ๐ฟโโ๏ธ Everybody just dey survive as dem fit ๐ญ๐ #ESHEUN ๐ By EMZYMAGADON
|
| Re: As Money Dry, Boys Don Upgrade Strategy by Dobnews(m): 11:56am On Apr 09 |
Emzymagadon:Una don start again ๐๐๐ funny quote |
| Re: As Money Dry, Boys Don Upgrade Strategy by Emzymagadon(op): 12:20pm On Apr 09 |
Dobnews:No cast am ๐๐๐ na the new scope be that |
Check Out These Dry Jokes From Meta Ai โข Make Rain Fall This Dry Season If... โข Anti/ Dry Jokes. โข 2 โข 3 โข 4
Wrong thread... wheeling โข Step To Follow If You Want To Be Successful โข Multiple Bomb Explosions Recorded Again In Gombe